NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2026) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4872232 Views)
1 2 3 ... 2023 2024 2025 2026 2027 2028 2029 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 12:29pm On Sep 19, 2015 |
Finally scored the goal! Year 2025 in the future Nigeria is expected to be a trillion dollar economy by 2025 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:29pm On Sep 19, 2015 |
Faithluv5 sup wia u go hide n Gazaliah I see u jare haywire1 oboi dem bae in dis tread buriful nor b small |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:29pm On Sep 19, 2015 |
elmisti:No probs oga mi...buh u be top gun na...so we go still nid boys to run under u |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:30pm On Sep 19, 2015 |
Nysc no try o.. With all of these improvement wey dem start with our set their mind no reason to do posting instantly that's the only way to stop runsin E be like every PCM don register sef |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:30pm On Sep 19, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:31pm On Sep 19, 2015 |
haywire1:Erm! Buh I had my pics on my profile before na let those that haven't had theirs on their profile do the uploading Thanks |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 12:31pm On Sep 19, 2015 |
Lol,no worry I go pm u haywire1: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:32pm On Sep 19, 2015 |
tk4life:Na soo ooo, oya u too upload ur pishure fast # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 12:32pm On Sep 19, 2015 |
haywire1: That one follow for rule?? ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 12:33pm On Sep 19, 2015 |
Haywire na to put new picture na him be d new policy?? ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:33pm On Sep 19, 2015 |
Eseohe23:We neva see ur profile pishure befor # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by debris: 12:33pm On Sep 19, 2015 |
KeriBaby:Lol ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 12:33pm On Sep 19, 2015 |
Neduzze5:and my first daughter will be 3. Amen |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:33pm On Sep 19, 2015 |
Make una put una pictures o! Before person go see u for camp pass ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:34pm On Sep 19, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 12:34pm On Sep 19, 2015 |
I dey o,beads no dey allow me come online for long tk4life: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 12:34pm On Sep 19, 2015 |
My people i hail una oooo, se una dey enjoy una weekend so |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 12:34pm On Sep 19, 2015 |
theSpark:As in you wan marry by 2022?? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:34pm On Sep 19, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 12:34pm On Sep 19, 2015 |
klasiknonie:****** I thought as much****""" **"*""" Exempted beauty **""""" *"*"""" So you're not a PCM***""" *******Gherarahea*******"" ![]() ***"""True but just kidding dear**""""" ******** You can stay and have fun**"**" *******"Muah****"** ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 12:35pm On Sep 19, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 12:35pm On Sep 19, 2015 |
haywire1:E dey my dp ni na!! ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 12:36pm On Sep 19, 2015 |
Olami90:That one na small thing....sha mke 5milla payment....go heven come bak nd no one go touch ya babie gal..... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:37pm On Sep 19, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:38pm On Sep 19, 2015 |
haywire1:We? Maybe you didn't see it buh I ve done that severally you can ask around. I decided to take a break. Thanks |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by debris: 12:39pm On Sep 19, 2015 |
Please how many days to stream 1 looks like am counting backwards ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 12:39pm On Sep 19, 2015 |
Haywire1 I don change am |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:39pm On Sep 19, 2015 |
haywire1:I don upload am ooo buh if any of una Yaffe me i go wound una cuz I woo oooo ooooo 4 d pic small ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 12:39pm On Sep 19, 2015 |
haywire1: Erm... But why na?? ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:39pm On Sep 19, 2015 |
52 sunsets ![]() debris: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 12:40pm On Sep 19, 2015 |
I don change am,thank u mistabiola: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:40pm On Sep 19, 2015 |
haywire1:See him fura$kola stained gum ![]() Na all ladies u dey kiss...u jst dey shawonje anyhow.. Those gals sef need to be careful sef Check wetin u wan check and move on ![]() |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
let those that haven't had theirs on their profile do the uploading
Thanks



