₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,795 members, 8,428,143 topics. Date: Tuesday, 16 June 2026 at 11:57 PM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2027) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4812662 Views)

1 2 3 ... 2024 2025 2026 2027 2028 2029 2030 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:41pm On Sep 19, 2015
Faithluv5:
I dey o,beads no dey allow me come online for long
kul at least na husselin tinz u nid am
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:41pm On Sep 19, 2015
Hahahaha make the boys no dey upload o! So that una e-boo's no go change their mind o grin grin










One dude I viewed his picture na ehn










Meanwhile Haywire1 na fine boy o
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 12:41pm On Sep 19, 2015
Neduzze5:
As in you wan marry by 2022??
yes boss. If possible earlier sef.
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:42pm On Sep 19, 2015
debris:
Please how many days to stream 1 looks like am counting backwards sad
Check page 2012

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Danator(m): 12:42pm On Sep 19, 2015
Kingnap:
Nice to meet u here Bros.. Mine na 112***
Ur moniker sounds familiar are u Kelvin O?
U got it man grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:43pm On Sep 19, 2015
Faithluv5:
Haywire1 I don change am
Wooooow beautiful kiss kiss kiss

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:43pm On Sep 19, 2015
tk4life:
k I don hear hw ur side nau
Baba nassarawa cheesy I dey well jare.

Preppin for EPL...Chelsea V Arsenal
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 12:44pm On Sep 19, 2015
theSpark:
yes boss. If possible earlier sef.
Congrats ooh... Me sef dey look 2019, that is if Debris agrees. cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:44pm On Sep 19, 2015
KeriBaby:
Hahahaha make the boys no dey upload o! So that una e-boo's no go change their mind o grin grin
KeriBaby na me u dey wan chuck yarn nw ehn buh I nor mind sha monkey no fyn buh hw mama lyk am angry grin grin









One dude I viewed his picture na ehn










Meanwhile Haywire1 na fine boy o
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:45pm On Sep 19, 2015
KeriBaby:
Hahahaha make the boys no dey upload o! So that una e-boo's no go change their mind o grin grin



One dude I viewed his picture na ehn




Meanwhile Haywire1 na fine boy o
Chaiii my bae don make my head swell oooo grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Zeeenas(f): 12:45pm On Sep 19, 2015
Thanks blessedgurl, u've a kind hrt.not evri1 can share a plot of land especially now wey land dey expensive.
@blym, thanks 4 d mention.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:45pm On Sep 19, 2015
haywire1:
We r waiting

#
how many of Una dey waithuh
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 12:46pm On Sep 19, 2015
Gazaliah:
***Preparing to burn the Contract file btw me and olami90****

No money,No Bodyguard thinz
Loooooolzz...I don transfer tey tey na cheesy.
Dats y I said mak we wait till monday so u go do as I talk na
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:46pm On Sep 19, 2015
Hahahaha tk4life why u dey feel guilty na
I didn't call names o

Fine boy
[quote author=tk4life post=38167051][/quote]
Re: NYSC 2015 Batch B House by debris: 12:46pm On Sep 19, 2015
KeriBaby:
Hahahaha make the boys no dey upload o! So that una e-boo's no go change their mind o grin grin





One dude I viewed his picture na ehn










Meanwhile Haywire1 na fine boy o
Lolz....babes meanwhile that 52sunset still far o
Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:46pm On Sep 19, 2015
KeriBaby:
Hahahaha make the boys no dey upload o! So that una e-boo's no go change their mind o grin grin










One dude I viewed his picture na ehn










Meanwhile Haywire1 na fine boy o
KeriBaby y u dey wan lower sum ppl hope nw ehn he nor good ooo even if u boo fyn as per haywire1 oda gatz get hope nau ehn
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 12:47pm On Sep 19, 2015
Neduzze5:
Congrats ooh... Me sef dey look 2019, that is if Debris agrees. cheesy
debris, behold a fine gentleman.
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:48pm On Sep 19, 2015
tk4life:
I don upload am ooo buh if any of una Yaffe me i go wound una cuz I woo oooo ooooo 4 d pic small grin grin grin
Nice pishure bro smiley . U gallant well well I go try make u one of my bouncers. Ademasta I wan partner u wit Tk4life as my bouncers


#
Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:48pm On Sep 19, 2015
Olami90:
Baba nassarawa cheesy I dey well jare.

Preppin for EPL...Chelsea V Arsenal
tor my guy don carry our last money wey we 4 use buy kulikuli go watch dat match I dey wait 4 am 4 house make Chelsea lose first he go see shoki shoki Igbati 4rm my hand today
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:49pm On Sep 19, 2015
Hahahaha dudes do not be discouraged


Beauty is in the eyes of the beholder


All of una fine


Maybe na cuz I no dey use X-ray so I no dey see the beauty within grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:49pm On Sep 19, 2015
haywire1:
Nice pishure bro smiley . U gallant well well I go try make u one of my bouncers. Ademasta I wan partner u wit Tk4life as my bouncers


#
haywire1 I nor get dat Power oooo
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:50pm On Sep 19, 2015
Olami90:
See him fura$kola stained gum cheesy

Na all ladies u dey kiss...u jst dey shawonje anyhow..

Those gals sef need to be careful sef
Check wetin u wan check and move on grin
Bahd belle, why evil grin grin grin . Don't be jealous, I told u befor I don't do guyz, no homo. U can try elmisti

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:50pm On Sep 19, 2015
Lol make time keepers give us the correct number jare
debris:
Lolz....babes meanwhile that 52sunset still far o
Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:51pm On Sep 19, 2015
KeriBaby:
Hahahaha dudes do not be discouraged


Beauty is in the eyes of the beholder


All of una fine


Maybe na cuz I no dey use X-ray so I no dey see the beauty within grin
KeriBaby God dey look u with 9 glass n 59 HD GD TV 4 heaven
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:51pm On Sep 19, 2015
Olami90:
Loooooolzz...I don transfer tey tey na cheesy.
Dats y I said mak we wait till monday so u go do as I talk na
Maka why using machetehuh

I dey preach PEACE,How I go take use violence solve matter...
Besides,na you go complain to bank ooo and not me cos na you get contract and I can quit at anytime
Re: NYSC 2015 Batch B House by debris: 12:52pm On Sep 19, 2015
theSpark:
debris, behold a fine gentleman.
Weris the fine gentleman I hope he will buy me pop corn in camp tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 12:52pm On Sep 19, 2015
KeriBaby:
Hahahaha tk4life why u dey feel guilty na
I didn't call names o

Fine boy
nt oo just helpin guyz ni
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 12:52pm On Sep 19, 2015
Faithluv5:
Ask ur friend well well o,donasere left me hanging. Him leave me for one e-boo. Harinholar I lie? Whodohgeepee stepped up tongue
....carry on jaree whodohgeepee...donasere don Bleep up..Faithluv5 I dey ur back
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:52pm On Sep 19, 2015
Zeeenas I zoomed u frm afar. Nice profile pishure kiss kiss

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:53pm On Sep 19, 2015
Lmao
Which kind TV be dis one eh
tk4life:
KeriBaby God dey look u with 9 glass n 59 HD GD TV 4 heaven
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 12:54pm On Sep 19, 2015
Harinholar:
...#teamakwaibom# omitooguns hw una dey...?
qintessence of beauty....e se po...wey dey lik blessed day...


cheesy so u b team Akwa-Ibom tooo gringrin laughing @ Engr Ademasta...


grin ademasta ooo ....just dey say goodbye small small...becos d team wey dey go AKS camp ground wit ur heart-robber no dey carry last....


Check us out....Donpsymon, donserre, donjazzy, donflames...Striker Don Olami90....etc plus me goal keeper....cool nna mr ademasta....just go find anoda lady cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 12:54pm On Sep 19, 2015
[quote author=tk4life post=38167051][/quote]If you say you worwor wetin boys like Gazaliah and Mistabiola go kon talk. You look good.
1 2 3 ... 2024 2025 2026 2027 2028 2029 2030 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234