NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2030) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4814186 Views)
1 2 3 ... 2027 2028 2029 2030 2031 2032 2033 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 1:32pm On Sep 19, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 1:33pm On Sep 19, 2015 |
[quote author=Blessedgurl post=38154796][/quote]thanks4dmention |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 1:33pm On Sep 19, 2015 |
omitooguns:Lmaooooo ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 1:33pm On Sep 19, 2015 |
chimajii:haha |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:34pm On Sep 19, 2015 |
omitooguns:Baba ur life go better . Tell him ooooooo.. D guy no knw meme. E don jogodo tey tey e knw. Na brt lane he stand as e be so... Na feedbacks/News feed e go dey get frm dis thread . |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 1:35pm On Sep 19, 2015 |
This one wey people dey upload pictures. Na wetin dey happen sef? @haywire1 omitooguns Armynu physika theSpark Gazaliah elmisti Donpsymon |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:36pm On Sep 19, 2015 |
mistabiola:Thanks Man! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:37pm On Sep 19, 2015 |
KeriBaby:Adaninigbese alert |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 1:37pm On Sep 19, 2015 |
Olami90:thanks baba! u r a good man...best wishes |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 1:38pm On Sep 19, 2015 |
Just came to check if Lifeisghud is online and am not disappointed ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 1:39pm On Sep 19, 2015 |
Costa will bring badluck to Chelsea dis season. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 1:42pm On Sep 19, 2015 |
omitooguns:I just remember one omitoogun went to mayflawer are u the one? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 1:42pm On Sep 19, 2015 |
KeriBaby:Lwkm!!!!!!! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 1:42pm On Sep 19, 2015 |
ijekul:Loooool, Hehehehe! Wherever have you been? ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:43pm On Sep 19, 2015 |
dossylvanus: I.D so that wen i jam u for camp i go doff my cap ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 1:44pm On Sep 19, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 1:44pm On Sep 19, 2015 |
Olami90:LMFAO!!! Wait... Is this d version for the woman own? Lwkm!!! Ds thread is damn crazy!!!! Kikikikikiki ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 1:44pm On Sep 19, 2015 |
ijekul:Enjoy ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:46pm On Sep 19, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 1:46pm On Sep 19, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 1:46pm On Sep 19, 2015 |
LifeIsGuhd:Lolz... Babe imagine dah kin thing nah!! Ah no con sure whether ah dey spell your her name well or not. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 1:47pm On Sep 19, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 1:47pm On Sep 19, 2015 |
omitooguns:Well I have done that for a while now. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 1:47pm On Sep 19, 2015 |
debris:Must I upload my picture before your day can be made? ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 1:49pm On Sep 19, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 1:49pm On Sep 19, 2015 |
omitooguns:Talk correct joo, the guy na omitogun tosin , mayflawer dey France too |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:49pm On Sep 19, 2015 |
Olami90:pls harinholar, help us tell ademasta say we Fellow #teamAkwaIbom talk say e don enter one chance ![]() water don pass gari |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 1:50pm On Sep 19, 2015 |
debris:Neduzze5 na if you happen to be in akwa ibom wit us u go chop gougourou tire. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 1:51pm On Sep 19, 2015 |
haywire1: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 1:51pm On Sep 19, 2015 |
Make I net Chelsea jare... No time to check time |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:52pm On Sep 19, 2015 |
sholiyz:hmmmmm ok.....na u chop my food for that hall that day ![]() e jos b say i don repent......omitoogun plenty like water.....the source is ogun state flowing down to all South-west states in NIGERIA |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 1:53pm On Sep 19, 2015 |
Hmmmmm |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4


nna mr ademasta....just go find anoda lady 



. U gallant well well I go try make u one of my bouncers. Ademasta I wan partner u wit Tk4life as my bouncers