₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,806 members, 8,428,172 topics. Date: Wednesday, 17 June 2026 at 03:58 AM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2030) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4814177 Views)

1 2 3 ... 2027 2028 2029 2030 2031 2032 2033 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 1:32pm On Sep 19, 2015
Eseohe23:
Done! Quick see am before I remove am grin
Cccccceeee. Cutebabe shocked shocked lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 1:33pm On Sep 19, 2015
[quote author=Blessedgurl post=38154796][/quote]thanks4dmention
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 1:33pm On Sep 19, 2015
omitooguns:

Nna, nwokem i sabi dis guy for my area....this isnt u men grin grin grin grin grin grin grin abi u won steal am
angry grin





abi u won dey call black white for us grin grin grin grin grin angry
Lmaooooo cheesy cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 1:33pm On Sep 19, 2015
chimajii:
LMaO!!!! lipsrsealed
haha
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:34pm On Sep 19, 2015
omitooguns:
qintessence of beauty....e se po...wey dey lik blessed day...


cheesy so u b team Akwa-Ibom tooo gringrin laughing @ Engr Ademasta...


grin ademasta ooo ....just dey say goodbye small small...becos d team wey dey go AKS camp ground wit ur heart-robber no dey carry last....


Check us out....Donpsymon, donserre, donjazzy, donflames...Striker Don Olami90....etc plus me goal keeper....cool nna mr ademasta....just go find anoda lady cool
Baba ur life go better grin.
Tell him ooooooo.. D guy no knw meme.
E don jogodo tey tey e knw.

Na brt lane he stand as e be so...

Na feedbacks/News feed e go dey get frm dis thread grin.
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 1:35pm On Sep 19, 2015
This one wey people dey upload pictures. Na wetin dey happen sef? @haywire1 omitooguns Armynu physika theSpark Gazaliah elmisti Donpsymon
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:36pm On Sep 19, 2015
mistabiola:
Cccccceeee. Cutebabe shocked shocked lipsrsealed
Thanks Man!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:37pm On Sep 19, 2015
KeriBaby:
This girl u no get high maintenance ni
Why u dey reason pop corn na
angry sad
Adaninigbese alert shocked
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 1:37pm On Sep 19, 2015
Olami90:
#Page 2000 Avenue

I am getting this for;


Omitooguns. (My coded sure paddy)





2el. (D good man, countdown timer)






Kbs468.(My sure man,can't b forgotten)





Armynu. (U're alwys my guy)






Barhkarh (U can't be forgotten)





Xcozee (gbadun u.well acknowledged)




Hilsocial (confirm paddy)




Keribaby (swaggalicious,articulate bae)




Doublelady (I just wanna know u )




Gazaliah (Imam Nla)



Make dem manage am



I get necessary papers, no one can challenge u...

#MuchLove
thanks baba! u r a good man...best wishes
Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 1:38pm On Sep 19, 2015
Just came to check if Lifeisghud is online and am not disappointed grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 1:39pm On Sep 19, 2015
Costa will bring badluck to Chelsea dis season.
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 1:42pm On Sep 19, 2015
omitooguns:

Nna, nwokem i sabi dis guy for my area....this isnt u men grin grin grin grin grin grin grin abi u won steal am
angry grin





abi u won dey call black white for us grin grin grin grin grin angry
I just remember one omitoogun went to mayflawer are u the one?
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 1:42pm On Sep 19, 2015
KeriBaby:
This girl u no get high maintenance ni
Why u dey reason pop corn na
angry sad
Lwkm!!!!!!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 1:42pm On Sep 19, 2015
ijekul:
Just came to check if Lifeisghud is online and am not disappointed grin
Loooool, Hehehehe! Wherever have you been? undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:43pm On Sep 19, 2015
dossylvanus:
This one wey people dey upload pictures. Na wetin dey happen sef? @haywire1 omitooguns Armynu physika theSpark Gazaliah elmisti Donpsymon

I.D so that wen i jam u for camp i go doff my cap wink cheesy grin cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 1:44pm On Sep 19, 2015
LifeIsGuhd:
Loooool, Hehehehe! Wherever have you been? undecided
Around u know cheesy doing wah I do best undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 1:44pm On Sep 19, 2015
Olami90:
Adaninigbese alert shocked
LMFAO!!! Wait... Is this d version for the woman own? Lwkm!!! Ds thread is damn crazy!!!! Kikikikikiki lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 1:44pm On Sep 19, 2015
ijekul:
Around u know cheesy doing wah I do best undecided
Enjoy undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:46pm On Sep 19, 2015
sholiyz:
I just remember one omitoogun went to mayflawer are u the one?
ina men me schooled in FRANCE grin grin grin grin grin grin wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 1:46pm On Sep 19, 2015
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 1:46pm On Sep 19, 2015
LifeIsGuhd:
Hahaha Hahaha, see question cheesy

Heartbreak lipsrsealed
Lolz... Babe imagine dah kin thing nah!!


Ah no con sure whether ah dey spell your her name well or not.
Re: NYSC 2015 Batch B House by ijekul(m): 1:47pm On Sep 19, 2015
LifeIsGuhd:
Enjoy undecided
Like there's anything to enjoy undecided undecided undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 1:47pm On Sep 19, 2015
omitooguns:

I.D so that wen i jam u for camp i go doff my cap wink cheesy grin cool
Well I have done that for a while now.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 1:47pm On Sep 19, 2015
debris:
cheesy cheesy lol..@nedu just upload ur pic for me that will make my day.
Must I upload my picture before your day can be made? embarassed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 1:49pm On Sep 19, 2015
Neduzze5:
Must I upload my picture before your day can be made? embarassed
lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 1:49pm On Sep 19, 2015
omitooguns:
ina men me schooled in FRANCE grin grin grin grin grin grin wink
Talk correct joo, the guy na omitogun tosin , mayflawer dey France too
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:49pm On Sep 19, 2015
Olami90:
Baba ur life go better grin.
Tell him ooooooo.. D guy no knw meme.
E don jogodo tey tey e knw.

Na brt lane he stand as e be so...

Na feedbacks/News feed e go dey get frm dis thread grin.
pls harinholar, help us tell ademasta say we Fellow #teamAkwaIbom talk say e don enter one chance grin grin grin grin grin grin


water don pass gari
Re: NYSC 2015 Batch B House by theSpark(m): 1:50pm On Sep 19, 2015
debris:
Weris the fine gentleman I hope he will buy me pop corn in camp tongue
Neduzze5 na

if you happen to be in akwa ibom wit us u go chop gougourou tire.
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 1:51pm On Sep 19, 2015
haywire1:
Nice pishure bro smiley . U gallant well well I go try make u one of my bouncers. Ademasta I wan partner u wit Tk4life as my bouncers


#
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 1:51pm On Sep 19, 2015
Make I net Chelsea jare...


No time to check time
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:52pm On Sep 19, 2015
sholiyz:
Talk correct joo, the guy na omitogun tosin , mayflawer dey France too
hmmmmm ok.....na u chop my food for that hall that day angry




e jos b say i don repent......omitoogun plenty like water.....the source is ogun state flowing down to all South-west states in NIGERIA
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 1:53pm On Sep 19, 2015
Hmmmmm
1 2 3 ... 2027 2028 2029 2030 2031 2032 2033 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234