Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,213 members, 7,846,025 topics. Date: Friday, 31 May 2024 at 09:35 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2031) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4034921 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2028) (2029) (2030) (2031) (2032) (2033) (2034) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 1:53pm On Sep 19, 2015
Beautiful picture everywhere!!
B15 try sha
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 1:53pm On Sep 19, 2015
Beautiful picture everywhere!!
B15 try sha
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 1:53pm On Sep 19, 2015
Xcozee:

nekede ladies come 4us...we don't chase them...*legit

How many Dem be
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 1:53pm On Sep 19, 2015
Solomonodimegwu:
[s]FUTO ihiagwa una nor dey let our babes rest[/s]
nekede ladies come 4us...we don't chase them...*legit
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 1:54pm On Sep 19, 2015
omitooguns:



hmmmmm ok.....na u chop my food for that hall that day angry




e jos b say i don repent......omitoogun plenty like water.....the source is ogun state flowing down to all South-west states in NIGERIA

Yeye u
Re: NYSC 2015 Batch B House by Doublelady(f): 1:54pm On Sep 19, 2015
Beautiful babes dey here ohh....if i was a guy i go dey confuse on who 2 choose......1 love ladies
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:55pm On Sep 19, 2015
sholiyz:

Yeye u



i get lawyer ooo cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy mobi18 where u .....oya help me sue this Kopa for nothing grin cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:56pm On Sep 19, 2015
LifeIsGuhd:



Hahaha Hahaha, see question cheesy

Heartbreak lipsrsealed


Awww!!! U babes no dey try oo...

Wen u suppose dey ginger, u dey bring morale down cheesy. God dey o. grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 1:57pm On Sep 19, 2015
Doublelady:
Beautiful babes dey here ohh....if i was a guy i go dey confuse on who 2 choose......1 love ladies

Hmmmm Babe
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 1:58pm On Sep 19, 2015
omitooguns:




i get lawyer ooo cheesy cheesy cheesy cheesy cheesy mobi18 where u .....oya help me sue this Kopa for nothing grin cool

mobi18 na #TeamLautech now, u go see say ur lawyer turn against u for court.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 1:59pm On Sep 19, 2015
tk4life:
Olami90 I nor get word to tell u buh I knw u understand wen u dey wit ur bae 4 party n wan guy wey look lyk majid or Ramsey Noah cum dey dance wit her as u hold cold zobo mix wit kush 4 inside take dey cool ur head or anger


undecided undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 1:59pm On Sep 19, 2015
Gazaliah:


lipsrsealed lipsrsealed

The kind of face Gazaliah makes when he tries not to say what is on his mind. grin


What is on your mind Gazaliah?? undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 2:00pm On Sep 19, 2015
blym:
Dedicated to all beautiful ladies in the house, if i start mentioning names ah for no remember all, make i try if u no c ur name no vex. . LADYPC'MS, UR LAND DEY HERE. .
Have a blessed day.... smiley
Cc: blessedgurl
Jemimaa01
Zeeenas
Deracathy
Haliluck
Allsmyles
whizqueen
Rmfunky
Chikaodili345
Prettyface
Ellagoldy
Annybens1993
Beamborla
KeriBaby
Hadassaheke
Pweetyface
Sugarcoated
Harinholar
Joyce10
Eseohe23
Dolafunmi
omavicky
pretty050
Nikkyzeee
Wamenzy
StarryV
LifeIsGuhd
Princesszainab
Mobi18
haykayjay
Doublelady
Faithluv5
gallery0519
et al
No come here if u aint a lady. #BOB# .TEAMLAGOSCAMP
sir! Next time put ma e-boo's name on top of d list...*winks

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by Neduzze5(m): 2:01pm On Sep 19, 2015
theSpark:


Neduzze5 na

if you happen to be in akwa ibom wit us u go chop gougourou tire.


#TeamEnugu!!



AkwaIbom na 2nd choice sha


Wetin be gougourou?? undecided undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 2:04pm On Sep 19, 2015
seun305:
2010: Became a better by far student

lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:05pm On Sep 19, 2015
haywire1:
[size=40pt]#

New policy on this thread, we all need to upload our pishure on profile. Let's knw each other beta.

After uploading urs, indicate by saying "pishure uploaded cc haywire1" . Let's have fun


#
[/size]
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:06pm On Sep 19, 2015
Where dem dey 'carry cutlass carry gun" grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:07pm On Sep 19, 2015
Haywire1! ah don upload my pinchure o.
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:07pm On Sep 19, 2015
Nekkysugar nice pishure kiss kiss kiss

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by encrypt(m): 2:07pm On Sep 19, 2015
Doublelady:
Beautiful babes dey here ohh....if i was a guy i go dey confuse on who 2 choose......1 love ladies
Should I be worried? undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by Olami90: 2:08pm On Sep 19, 2015
elmisti:


Doubles my iron pant.....wears three jalamia.....olohun maje ki a ri aburu


Ooru(heat) go just break/tear ur spermpot danudanu grin nd turn d stuff to pure water

Who tell u sey I belong to dat category bfor? cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by encrypt(m): 2:09pm On Sep 19, 2015
Eseohe23:
Haywire1! ah don upload my pinchure o.
cheesy you are getting posted to Ogun
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:09pm On Sep 19, 2015
Eseohe23:
Haywire1! ah don upload my pinchure o.

Wooooow see this beautiful bae sha, chop kisses kiss kiss kiss

Too many beautiful ladies, chaii polygamy on my mind grin grin grin


#
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:10pm On Sep 19, 2015
encrypt:

cheesy you are getting posted to Ogun

Woman wrapper, so u can help her wit handbag abi grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 2:10pm On Sep 19, 2015
encrypt:

cheesy you are getting posted to Ogun
...just like dat.....? E good like dat oooooo
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:11pm On Sep 19, 2015
Harinholar:
...just like dat.....? E good like dat oooooo

Oya show

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 2:11pm On Sep 19, 2015
encrypt:

cheesy you are getting posted to Ogun
Ogun kwa!
Lagos all the way cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:11pm On Sep 19, 2015
Ogbetty wey ur pishure

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 2:11pm On Sep 19, 2015
haywire1:

Woman wrapper, so u can help her wit handbag abi grin grin
#
....Oya mi lenu oooooo...Lolsssss funny thread
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 2:12pm On Sep 19, 2015
DonPsymon:



Padi mi grin


No time. Your pops been no trust you because you be bad boy na grin

Anyway no be only you intend 'slowly greet' area people o grin

I don plan am since when I graduate sef

lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 2:12pm On Sep 19, 2015
Encrypt nice pishure

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Harinholar(f): 2:13pm On Sep 19, 2015
haywire1:

Oya show
#
.....wettin Diz thread don see ma piz tire naw..its ma time 2 view

(1) (2) (3) ... (2028) (2029) (2030) (2031) (2032) (2033) (2034) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 27
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.