NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2062) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4840907 Views)
1 2 3 ... 2059 2060 2061 2062 2063 2064 2065 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:18pm On Sep 19, 2015 |
Olurote:The lord is your strength ![]() *tears of joy* Did I just score ![]() Can't even celebrate... This goal is dedicated to all my AKS PCMs... Love y'all ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Aare2050(m): 11:20pm On Sep 19, 2015 |
time to sleep.
good night great PCM'S
tomorrow is another day
I love you all
Allsmyles the only fish in my aquarium
sleep tight and dream big |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:20pm On Sep 19, 2015 |
haywire1:See bribery and corruption oooo, I no gree at all After PPV, una wan run from Head to Head Main event, shooo we gbege ooooo Haywire1 Vs DonPsymon still holds 2am |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by gallery0519(f): 11:21pm On Sep 19, 2015 |
gbest58:. U wish. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 11:21pm On Sep 19, 2015 |
DonPsymon:Both of us go make money ooo Sowie I don 4get say una b rich pple.....abeg I dey find beta wrk oooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:21pm On Sep 19, 2015 |
hilsocial:.Hilsocial Hilsocial Hilsocial please is OK with the questions before e-snatching becomes the order of the night I no fit sing |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olurote(m): 11:21pm On Sep 19, 2015 |
sholiyz:Who has time to insult anyone. We just kidding around yo! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olurote(m): 11:22pm On Sep 19, 2015 |
DonPsymon:Amen! Shebi we dey go borno together ba? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by gallery0519(f): 11:22pm On Sep 19, 2015 |
Walspring:whatss up? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by debeejay(m): 11:24pm On Sep 19, 2015 |
sholiyz:No mind dem broda After we don sell ticket finish share money dem kon start dey tlk story dat touch We no go gree say anybody get injury atall |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:25pm On Sep 19, 2015 |
Olurote:Ogun wee kill you for saying that ![]() I no the follow you near north... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 11:25pm On Sep 19, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 11:26pm On Sep 19, 2015 |
gallery0519:Dnt tell smone its a code nxt time. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:26pm On Sep 19, 2015 |
Olurote:Bro this one no be insult ooo, if u mistakenly insult na red card oooo, but insuger is allowed sha , based on the R&R of the game. The org. Done dey plan una PPV no use style run ooo. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olurote(m): 11:27pm On Sep 19, 2015 |
DonPsymon:Why the curse? A kii fi omo ore b'ore... Be warned! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by klasiknonie(f): 11:27pm On Sep 19, 2015 |
I don't want to be late to church tomorrow..... Gud nyt all |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:28pm On Sep 19, 2015 |
debeejay:Injury naa advantage to perform more so no excuse |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:28pm On Sep 19, 2015 |
debeejay:*gives him dirty slap* *pours dirty water on ya face and walks away* ![]() No more trolling tonight. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:28pm On Sep 19, 2015 |
sholiyz:I go dey busy wit awon iya wey dey always patrol for night and I've to talk with a particular jinn by 1am. So tight schedule for me ![]() We can both unleash d jinn togeda, hope u get mind ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by gallery0519(f): 11:29pm On Sep 19, 2015 |
haliluck:. WOW........haliluck too. Hilsocial should I start packing my bags? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:29pm On Sep 19, 2015 |
klasiknonie:Don't worry, God is everywhere # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:29pm On Sep 19, 2015 |
Olurote:Two of u no dey hear word, una want do una PPV tonyt, DonPsymon na u I pity pass ooo, u wan get two match for one day |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olurote(m): 11:30pm On Sep 19, 2015 |
sholiyz:"He who runs, lives to fight another time". I play my e-games with a high dose of maturity. Your concern is well noted |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:31pm On Sep 19, 2015 |
Olurote:Person cannor joke with you again ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 11:32pm On Sep 19, 2015 |
haywire1:Haba. U dont need to throw such words na. Am just being sociable. Am a one lady guy. I can say dat anywia. So cool down. It doesn't stop me frm having friends bro. Dnt forget v soon we will be in camp, it will be easy to adapt if u ve friends already. Always remember , if u wanna go quick go alone, but if u wanna go far go together. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:33pm On Sep 19, 2015 |
haywire1:No worries, Haywire1 don dey yan where em go collect charge from , why DonPsymon dey try train for two match a day all I no be say no begging and nothing like "abeg otito now" ![]() ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by gbest58(m): 11:33pm On Sep 19, 2015 |
gallery0519:pack ur bags ooooooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by gallery0519(f): 11:33pm On Sep 19, 2015 |
gbest58:. Tnx |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by gallery0519(f): 11:34pm On Sep 19, 2015 |
hilsocial:Tnx dear. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Olurote(m): 11:35pm On Sep 19, 2015 |
DonPsymon:You be my personal person now |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:35pm On Sep 19, 2015 |
hilsocial:I didn't say anytin abt being social or being a one lady guy,u said wettin set ur mind already . I was only hailing u from afar but u hit d nail urself ![]() Ride on # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 11:35pm On Sep 19, 2015 |
Olurote:U sabi "grammar" Noted, my own be say make the show tyt. I don't give pepz crappy show ooo |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)


