₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,329,754 members, 8,442,048 topics. Date: Thursday, 09 July 2026 at 01:45 PM

Toggle theme

Laffzzzzzzzz - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentJokes EtcLaffzzzzzzzz (82949 Views)

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 24 Reply (Go Down)

Laffzzzzzzzz by tytylayor(op): 9:00am On May 08, 2009
He who fights & runs away , Na fear catch am.

2. Pikin wey no sabi em mama boyfriend, Dey call am brother.

3. A rolling stone no just dey roll, Na person push am.

4. He who lives in a glass house, Na im pepe rest.

5. A stitch intime, dey prevent further tear tear.

6. Birds of d same feather, na d same mama born dem.

7. One good turn, na correct power steering be that.

8. A bird in hand, wetin e wan be again if no be barbeque.

9. Half bread, is better than buns or puff puff.

10. D journey of a thousand miles, Ol’ boy e beta make u carry your car go enter aeroplane.

11. The patient dog, Na hunger go kill am.

12. All work & no play, Na Banker be dat.

13. He who laughs last, na mumu, y im no catch d joke d 1st time & laugh when others dey laff!!
Re: Laffzzzzzzzz by Ben13(mod): 9:05am On May 08, 2009
Lol. tyty won't kill me wiff Naija ingrish cheesy
Re: Laffzzzzzzzz by Lolabbey: 9:19am On May 08, 2009
i trust yfy ,she dey alwys mak me proud
Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 10:25am On May 08, 2009
2. Pikin wey no sabi em mama boyfriend, Dey call am brother.

4. He who lives in a glass house, Na im pepe rest.

7. One good turn, na correct power steering be that.

10. D journey of a thousand miles, Ol’ boy e beta make u carry your car go enter aeroplane.

12. All work & no play, Na Banker be dat.


my favorites
Re: Laffzzzzzzzz by tytylayor(op): 11:15am On May 08, 2009
i krust u nw
Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 11:16am On May 08, 2009
ehen na so una dey lie about on [b]k[/b]rustin
Re: Laffzzzzzzzz by sylve11: 11:21am On May 08, 2009
@ololumi, i love those yans, keep them coming and i know u will neva let me down cool


romade:
2. Pikin wey no sabi em mama boyfriend, Dey call am brother.

4. He who lives in a glass house, Na im pepe rest.

7. One good turn, na correct power steering be that.

10. D journey of a thousand miles, Ol’ boy e beta make u carry your car go enter aeroplane.

12. All work & no play, Na Banker be dat.


my favorites
how u no go call am ur favorite, since u sabby visit people momsy cool
Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 11:24am On May 08, 2009
so start callin me ya momma's boifriend & stop d yeye broda u greet me with
Re: Laffzzzzzzzz by Ben13(mod): 11:27am On May 08, 2009
so where is my own position?
Re: Laffzzzzzzzz by Lolabbey: 11:29am On May 08, 2009
u 'r deir distant cousin wink
Re: Laffzzzzzzzz by tytylayor(op): 3:06pm On May 08, 2009
nope, he's an alien
Re: Laffzzzzzzzz by Ben13(mod): 3:10pm On May 08, 2009
Lol. fellow alien just confirmed
Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 3:15pm On May 08, 2009
OmiGod aliens on parade
Re: Laffzzzzzzzz by Lolabbey: 3:17pm On May 08, 2009
abeg,space neva contain land owners,aliens sef dey show face
Re: Laffzzzzzzzz by Ben13(mod): 3:23pm On May 08, 2009
you wey no get shares for this land dey complain
Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 3:29pm On May 08, 2009
hmmm even ben10 don turn share seller
Re: Laffzzzzzzzz by Ben13(mod): 3:33pm On May 08, 2009
no be me get the highest share? na be CEO na
Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 3:36pm On May 08, 2009
yes for under mango tree games
Re: Laffzzzzzzzz by Lolabbey: 3:43pm On May 08, 2009
u too get am
Re: Laffzzzzzzzz by tytylayor(op): 4:45pm On May 08, 2009
na genius
Re: Laffzzzzzzzz by Lolabbey: 4:48pm On May 08, 2009
w no easy mak person go igbinedion
Re: Laffzzzzzzzz by Ben13(mod): 5:03pm On May 08, 2009
what
Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 1:06pm On May 11, 2009
water
Re: Laffzzzzzzzz by Lolabbey: 1:11pm On May 11, 2009
and garri for ben 4 in lunch
Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 1:15pm On May 11, 2009
he dey serve punishment so no lunch
Re: Laffzzzzzzzz by Lolabbey: 1:18pm On May 11, 2009
eyyyaaaa,i be dey tink sey mak we forgiv am small
Re: Laffzzzzzzzz by Ben13(mod): 1:22pm On May 11, 2009
wetin I do
Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 1:24pm On May 11, 2009
u piss 4 body
Re: Laffzzzzzzzz by Lolabbey: 1:25pm On May 11, 2009
and who asked him 2 stand up?
Re: Laffzzzzzzzz by Ben13(mod): 1:56pm On May 11, 2009
Lola, why are you always harsh on poor me
Re: Laffzzzzzzzz by romsky: 2:07pm On May 11, 2009
aww poor benji
Re: Laffzzzzzzzz by Ben13(mod): 2:23pm On May 11, 2009
na only that part you see. tatafo
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 24 Reply

234

See What Happens When A Calaba Girl Visits You. (pix So Funny)Most Hilarious Insult U Have Ever HeardFunny Picture Thread To Spice Up Your Christmas