My Yahoo Life - Jokes Etc (2) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › My Yahoo Life (4230 Views)
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 1:08pm On Sep 30, 2015 |
onene3321:lol Wetin u 1 teach me 4 Edo |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 10:29pm On Sep 30, 2015 |
onene3321:tanx bro...i just dey joke ni |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 9:17pm On Oct 01, 2015 |
Guyz plz, Wier can I get D new Etisalat sim that MTN is producing |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 10:18pm On Oct 10, 2015 |
Naija girls too like to dey famz.
Even Jummy changed ha facebook name 2 #call_me_Jumia ...Hahan |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 10:18pm On Oct 10, 2015 |
Naija girls too like to dey famz.
Even Jummy changed ha facebook name 2 #call_me_Jumia ...Hahan |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 6:40pm On Oct 27, 2015 |
All dis big big companies.
If dem knw say dey no go employ pesn y dey go dey
talk say mk u cum 4 dier interview.
U gettin 2 dah interview nd demma be lyk "sir can u
please tell us dah botanical name 4 #Kpomo
" ...Hahan |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 2:10pm On Nov 14, 2015 |
All dis babalowo gan sef, u askin dem 4 juju Demma b makin it luk asif u 1 do Engagement. Me:Baba I 1 dey do Yahoo nd I want mk tinz to de go fast 4 me Baba: Owk ma son.Op u can provide Ifa's request? Me: Yes Baba Baba: owk. U re 2 bring; Yams (42 big tubers), Palm Oil and Vegetable Oil (25 Litres), Kolanut(25pieces), Honey (2bottles), Bitter kola (25pieces), Alligator pepper (42 pieces) Rice(1bag), she goat(2) & Money 4 sacrifice(#50,000). My son datz d small tin Ifa wants 4 yhu 2 Plus ur Yahoo Me: Baba na yahoo I 1 do, I no 1 do engagement wit Ifa's daughter |
| Re: My Yahoo Life by igho003(m): 4:46pm On Nov 15, 2015 |
Guy if u really serious cum edo mak we teach u if u serious ooooo. Cum edo mak we pt u tru if u serious ooo |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 4:03pm On Nov 16, 2015 |
igho003:Am just jokin ni |
| Re: My Yahoo Life by hemjaylee(op): 9:13pm On Nov 16, 2015 |
I don't even knw mayb all dis Ibadan girls gan
no even get listening ears ni
U will be hearin dem shoutin; Half bread is
better than Malt...Hahan Malt bawo.. |
| Re: My Yahoo Life by jbblues24(m): 6:38pm On May 31, 2019 |
Immensely sick animation =) ![]() |
When You Have A Baby With A Yahoo Guy • Photo: Yahoo Boys; When The Baba That Blessed Your Laptop Is Sure! • Copy and Paste Yahoo! Offlines IM in Here. <all The Funnies And Rumours> • 2 • 3 • 4
Lady: If My Boss Grabs My Oranges Without My Consent, This Must Happen(funny) • Hansome Baby • Phone Practise
