Who Says America Pass Naija, Wetin Dem Get Wey We Nor Get? Check Am... - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Who Says America Pass Naija, Wetin Dem Get Wey We Nor Get? Check Am... (1687 Views)
| Who Says America Pass Naija, Wetin Dem Get Wey We Nor Get? Check Am... by ardeks(op): 8:20am On Oct 05, 2015*. Modified: 8:46am On Oct 05, 2015 |
Who says america pass naija, wetin dem get wey we nor get? Check am... Everything they get we get am too; They get Mohammed Alli, we get Bash Alli. They get T. pain, we get T.maya. They get T.I, we get M.I. They get 2-pac, we get 2- face. They get Beyonce, we get Tiwa savage. They get Lil wayne, We get Terry G. They get Timberland, We get DON JAZZY! They get wiz khalifa, we get wiz kid. They get Hollywood,we get nollywood They get Silicon valley, we get Computer village. They get Mac Donnalds, we get Mr. Biggs. They get Las Vegas, we get Lasgidi. They get Miami Beach, we get Lekki Beach. They get Al Paccino, we get Peter Edochie. They get Pirate of d Caribbean, we get Pirate of Aba. They get beauty and the beast we get Bianca and Ojukwu, They get Mr Bean, we get Mr Ibu, They get American Lotto, we get Baba Ijebu. They fear Al Qaeda, we fear Boko Haram abi na lieeeeee ??[size=15pt]You can also be a web designer/ developer if you want to. Let's get it all started here: http://www.izzysms.com/training.html[/size] |
| Re: Who Says America Pass Naija, Wetin Dem Get Wey We Nor Get? Check Am... by ENGRJCJ(m): 8:45am On Oct 05, 2015 |
Osho and lara.. Lol |
| Re: Who Says America Pass Naija, Wetin Dem Get Wey We Nor Get? Check Am... by phatriqk(m): 8:32pm On Oct 05, 2015 |
Na todasy u see D's joke, old shit |
| Re: Who Says America Pass Naija, Wetin Dem Get Wey We Nor Get? Check Am... by IceDude(m): 2:25pm On Oct 06, 2015 |
They get Aircraft we get Witchcraft ![]() |
| Re: Who Says America Pass Naija, Wetin Dem Get Wey We Nor Get? Check Am... by ardeks(op): 5:40am On Oct 07, 2015 |
| Re: Who Says America Pass Naija, Wetin Dem Get Wey We Nor Get? Check Am... by Ade5(m): 1:46pm On Oct 07, 2015 |
Lol Computer village to Silicon Valley? Chill na |
| Re: Who Says America Pass Naija, Wetin Dem Get Wey We Nor Get? Check Am... by Chizzyblinks(f): 1:00pm On Oct 13, 2015 |
They are not greater than us o. |
America No Pass Naija Joor! • Wetin Nepa Don Do Person For This Country Wey We Dey • Enter And See Say American No Pass Naija JOR • 2 • 3 • 4
When Your Mushin Girlfriend Claims She Only Had Sex Once • How Some African Countries View Nigerians • LMAO, Igbo Man Accused Lady Of Witchcraft After She Did This (snapshot)
??