Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,658 members, 7,820,309 topics. Date: Tuesday, 07 May 2024 at 12:54 PM

Who Says America Pass Naija, Wetin Dem Get Wey We Nor Get? Check Am... - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / Who Says America Pass Naija, Wetin Dem Get Wey We Nor Get? Check Am... (1601 Views)

America No Pass Naija Joor! / Wetin Nepa Don Do Person For This Country Wey We Dey / Enter And See Say American No Pass Naija JOR (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

Who Says America Pass Naija, Wetin Dem Get Wey We Nor Get? Check Am... by ardeks(m): 8:20am On Oct 05, 2015
Who says america pass naija, wetin dem get wey we nor get? Check am...

Everything they get we get am too;

They get Mohammed Alli, we get Bash Alli.

They get T. pain, we get T.maya.

They get T.I, we get M.I.

They get 2-pac, we get 2- face.

They get Beyonce, we get Tiwa savage.

They get Lil wayne, We get Terry G.

They get Timberland, We get DON JAZZY!

They get wiz khalifa, we get wiz kid.

They get Hollywood,we get nollywood

They get Silicon valley, we get Computer village.

They get Mac Donnalds, we get Mr. Biggs.

They get Las Vegas, we get Lasgidi.

They get Miami Beach, we get Lekki Beach.

They get Al Paccino, we get Peter Edochie.

They get Pirate of d Caribbean, we get Pirate of Aba.

They get beauty and the beast we get Bianca and Ojukwu,

They get Mr Bean, we get Mr Ibu,

They get American Lotto, we get Baba Ijebu.

They fear Al Qaeda, we fear Boko Haram abi na lieeeeee??

[size=15pt]You can also be a web designer/ developer if you want to. Let's get it all started here: http://www.izzysms.com/training.html[/size]

2 Likes

Re: Who Says America Pass Naija, Wetin Dem Get Wey We Nor Get? Check Am... by ENGRJCJ(m): 8:45am On Oct 05, 2015
Osho and lara.. Lol
Re: Who Says America Pass Naija, Wetin Dem Get Wey We Nor Get? Check Am... by phatriqk(m): 8:32pm On Oct 05, 2015
Na todasy u see D's joke, old shit
Re: Who Says America Pass Naija, Wetin Dem Get Wey We Nor Get? Check Am... by IceDude(m): 2:25pm On Oct 06, 2015
They get Aircraft we get Witchcraft cheesy
Re: Who Says America Pass Naija, Wetin Dem Get Wey We Nor Get? Check Am... by ardeks(m): 5:40am On Oct 07, 2015
IceDude:
They get Aircraft we get Witchcraft cheesy
Na xo my broda... grin grin grin grin grin
Re: Who Says America Pass Naija, Wetin Dem Get Wey We Nor Get? Check Am... by Ade5(m): 1:46pm On Oct 07, 2015
Lol Computer village to Silicon Valley? Chill na
Re: Who Says America Pass Naija, Wetin Dem Get Wey We Nor Get? Check Am... by Chizzyblinks(f): 1:00pm On Oct 13, 2015
They are not greater than us o.

(1) (Reply)

How Many Of You Remember This? Photo / Funny Jokes / Groom Checking His Bet9ja Ticket On His Wedding Day

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 9
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.