NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2643) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4744881 Views)
1 2 3 ... 2640 2641 2642 2643 2644 2645 2646 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:04pm On Oct 08, 2015 |
elmisti hw market diz wan wey u just dey hammer 4get boiz nor b so ooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:04pm On Oct 08, 2015 |
KeriBaby:My dear don't mind me ![]() As I come back I too tire ... Forgot to check on y'all... I skipped for 2 days now so the thing hit me hard today... But I don resume fully sha... + you no know say Mr Ibu and Rick Ross get money ![]() If dem no get money girls no fit look pas their belle na ![]() You can confirm from chimajii ![]() Smh ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 11:04pm On Oct 08, 2015 |
@ Olami90 been so long bro.....I no u r rapping things up....It gonna b a long 12 months. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 11:05pm On Oct 08, 2015 |
Wow,no vex. Calm down OK. Being angry won't solve it OK? enieme: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:05pm On Oct 08, 2015 |
enieme: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:05pm On Oct 08, 2015 |
elmisti:elmisti na which skul u grad 4rm |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:06pm On Oct 08, 2015 |
itoski:lemme pray for quadruplets for u then. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:06pm On Oct 08, 2015 |
Lol all good Me sef they find jogging partner Cuz e go really hard DonPsymon: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:06pm On Oct 08, 2015 |
enieme:You know most tym, pple make dis mistake a lot, buh I dnt thnk its gonna add value to any1ofus if u call pple dat will be ur colleagues "children"...and plz, u know wat getting a degree entails and you know efforts pple put in it..so abeg "suppose graduates" aint so fresh to qualify any1.... That bn said I don't. Thnk you need to call a mod to check nytn, dey can only hide posts, nd dey can't hide 2k6 pages....so let's leave arguments nd insults....what info do u need?? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:07pm On Oct 08, 2015 |
shawwal1:Habaa ![]() You for don know since nau... The truth about the matter be say, if you no dey too interested in something, you d take rational perspective, no sentiments at all... Na my lack of interest make me talk am like that. I don lose interest for super eagles tey tey. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:07pm On Oct 08, 2015 |
tk4life:Kwara state uni |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Holumiedey(m): 11:07pm On Oct 08, 2015 |
Make una help me judge this matter o Conversation BTW two friends(boy&girl) Girl; every guy is a goat. ![]() Boy: if every guy is a goat, so have you fed your father grass this morning Girl: (blocks guy on facebook) Abeg wetin the guy talk bad ni ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 11:08pm On Oct 08, 2015 |
Lol,watch carefully abi na listen carefully. Which one sef ![]() See as I confuse KeriBaby: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:08pm On Oct 08, 2015 |
enieme:Gbamm, absolutely on point.. # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:08pm On Oct 08, 2015 |
Faithluv5:hihi. my blood is as cool as trainers on agbada. Honestly, I'm not angry. im justvreplying in d same vein i was adressed. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:08pm On Oct 08, 2015 |
shawwal1:saw it in the papers today,dier emergency ward has bin closed down kos of ebola scare |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Faithluv5(f): 11:09pm On Oct 08, 2015 |
How r u DonPsymon: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:09pm On Oct 08, 2015 |
itoski:E d pain me eh People wey the watch don't even bring back any positive news whatsoever ![]() Everybody the bring negative news... I saw the last FIFA ranking mehn... I nor fit shout! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by tk4life(m): 11:09pm On Oct 08, 2015 |
elmisti:k |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:09pm On Oct 08, 2015 |
elmisti:me too dearie,how was ya day? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 11:09pm On Oct 08, 2015 |
KeriBaby:Hahahahah *hangs ontop apple tree** he must kee himself oo... Mr macho for camp is at stake . Cc donpsymon |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:10pm On Oct 08, 2015 |
chimajii:Oya clap for yasef ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:10pm On Oct 08, 2015 |
KeriBaby:Lol, com nd see as tv turn my friend impromptu...I hated tv b4 ehn...buh since I watched and rewashed all filmz on my laptop, I com stat to dey watch mumu mumu tinz for tv...smtyms d programs will finish nd I will shke my hed for my life... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 11:11pm On Oct 08, 2015 |
KeriBaby:Pls explain further, I'm listening |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:11pm On Oct 08, 2015 |
chimajii: ![]() ![]() Till I blow you 1 blow... You go attest to my honesty level. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:11pm On Oct 08, 2015 |
![]() chimajii: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 11:11pm On Oct 08, 2015 |
DonPsymon:Pa pa pa pa pa! Sorry that u don't have blue eyes. Beg God next time ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:11pm On Oct 08, 2015 |
enieme:DAT one go pass jackpot o!!! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:12pm On Oct 08, 2015 |
itoski:What ?Did I hear you well ![]() *comes over like Goliath* Were you talking to me or Chimajii ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:13pm On Oct 08, 2015 |
KeriBaby:You go need am... Hope you know there's something like an 'endurance trek' in camp ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:13pm On Oct 08, 2015 |
seun305:wish I cud tell u d same |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:13pm On Oct 08, 2015 |
tk4life:Hammer for wia I dey sleep bah...my jean pocket turn piggy bank...any loose change for house, n me dey clear am...including damaged money sef...dt cashier for bank dey always look me one kind anytym wey I wn go deposit 530 naira or 370 sometyms....I sha go fund my NB. ACnt |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 1 guest(s)





