NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2645) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4736497 Views)
1 2 3 ... 2642 2643 2644 2645 2646 2647 2648 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:22pm On Oct 08, 2015 |
haywire1:sorry but I'd rather not state those, but Its an assurance dat I'm well qualified to be participatiparticipating on his thread |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by elmisti(m): 11:22pm On Oct 08, 2015 |
mobi18:*falls from tree* Mehn, that sounds like it scared d sh*t outta ya...any kilishi for me?.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:22pm On Oct 08, 2015 |
chimajii:Your eyes sef na devil ![]() You dey dere d say e nor go see devil ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:24pm On Oct 08, 2015 |
Babe people wey reply her no try Na to ignore the post and continue with your thing very simple How are you jare mobi18: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:24pm On Oct 08, 2015 |
KeriBaby:If you start the road work... Endurance trek should be nothing for you na... And if you tire, me and omitooguns go carry you for head ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:25pm On Oct 08, 2015 |
That's like the scariest thing ever Thank God elmisti: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:25pm On Oct 08, 2015 |
itoski:hi hi, na u ask now. My own is to pray for u while u deal with whatever stress and xpenses u may incure |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 11:25pm On Oct 08, 2015 |
enieme:thread derailed again!!! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:26pm On Oct 08, 2015 |
I go try start this morning Lemme see if I go fit wake by 6am com start to run and nobody dey chase me ![]() I go try sha DonPsymon: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:26pm On Oct 08, 2015 |
iykebest1:Sey u wan make dey turn my red wire to black wire.. check d different BTW a red wire and black wire then u will understand her wonderful sense of humor ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:27pm On Oct 08, 2015 |
enieme:lady,can u jes take a chill pill nd relax ur nerves? stop being a goody two shoes,its very annoying, na u dey talk about derailing thread,nd u dey talk wey no relevant.. red wine,agbada talks,wetin dt 1 take concern pcms.. dis thread has bin bf u came,nd will be after after u go..dis is nt a gospel forum,so no come preach for ere...shey u understand me naw,no hard feelings ok..#sisterly advice ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:27pm On Oct 08, 2015 |
[quote author=iykebest1 post=38801444]thread derailed again!!![/quote Lol. Keep keeping tabs. U can hhand it in at d end of d nysc orientation camp |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 11:27pm On Oct 08, 2015 |
DonPsymon: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by dossylvanus(m): 11:27pm On Oct 08, 2015 |
enieme:Hello house! Our latest Derailer. You no get yarns abeg. Elmisti! Give this one a very good wrap of English royal weed. She dey form notice me for here. By the way, introduce yourself. As in right now, no excuses. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by shawwal1(m): 11:28pm On Oct 08, 2015 |
DonPsymon:Na so I see am too maybe na cause say u must watch them thank you for the best wishes How your training routine going Me don stop ball to avoid injury and fatigue cos I plan on playing for camp |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:28pm On Oct 08, 2015 |
itoski:Origin ko Orijin ni Since you want make I put mouth for this thing at all costs, oya hear ![]() *NFF is corrupt - them no d gree motivate players well *Tribalism is the order of the day in Nigeria *The players due to lack of motivation will always prefer playing for their club sides ahead of this nation And you get time d go watch match wey you for d enjoy sleep... *holds laugh* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:29pm On Oct 08, 2015 |
KeriBaby:im fine jare ,,how was ur day? lol,i no reply am ooo,i jes give am sisterly advice ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 11:30pm On Oct 08, 2015 |
KeriBaby:#Sets alarm intercept Keribaby phone tomorrow morning b4 d cock crow 3 times her phone will be long gone ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:30pm On Oct 08, 2015 |
All work and no play.......... U knw the rest I'm fine dear mobi18: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:30pm On Oct 08, 2015 |
haywire1:haywire1 abeg hold am for dere..una two fit each oda,mk her ur e-boo..u guys gonna grow old together in jes 2 dais,una seriousness pass boko haram own |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:31pm On Oct 08, 2015 |
shawwal1:Fatigue ke ![]() I'm gyming and playing o ![]() My case is different sha since i stopped for quite some time due to my work... You already know na. So I resumed back when I quit the job... The fes day ehn... Body tell me no be small. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 11:31pm On Oct 08, 2015 |
enieme: ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:31pm On Oct 08, 2015 |
No worries I go surely do am ![]() itoski: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:31pm On Oct 08, 2015 |
mobi18:u know what, I'm not ashamed to won up to my mistakes and as such as been pointed that my comments are derailing, I own up to a vs admit that. I haven't said pple shudmy talk other hints besides nysc matters when situation calls for it, I've just been asking for a limit and if anyone had cared to x plain things in an uninsultive manner, matters wouldn't have reAched this point they r |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 11:32pm On Oct 08, 2015 |
enieme:. I wud call dat a goal. Goal goal. Wireman ow yhu sight d goal. All yhur defenders na frm chelsea |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:32pm On Oct 08, 2015 |
KeriBaby:If you get partner, e go help you pas... No go run go where you go need carry cab come back o ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:33pm On Oct 08, 2015 |
Have a great night everyone ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 11:33pm On Oct 08, 2015 |
dossylvanus:gents first |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 11:33pm On Oct 08, 2015 |
Late with so much drama ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 11:33pm On Oct 08, 2015 |
Hahaha My bro dey go play early morning football by 6am na to follow am DonPsymon: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 11:34pm On Oct 08, 2015 |
chimajii:*infuriated* If I catch you eh... ![]() I no get blue eyes, I get muscle, I get 6 packs... You get pot belle ![]() Which is better? Eh? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 11:34pm On Oct 08, 2015 |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 2 guest(s)





