NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2664) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4774205 Views)
1 2 3 ... 2661 2662 2663 2664 2665 2666 2667 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sugarcoatted(f): 12:23pm On Oct 09, 2015 |
Emlina whats up? hav u finally collectd ur statement? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ifeanyija: 12:23pm On Oct 09, 2015 |
KeriBaby:But I have dept, faculty, library and faculty exco ID card. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:24pm On Oct 09, 2015 |
whodohgeepee:call nah,mk dem tear u finish remain ur leg,,,where u con waka go? arinka jabata |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:24pm On Oct 09, 2015 |
donasere:hahahahahhha.....I die b dat....kai..me n front na enemy we b....even follow lecturer argue self on d last day of my exam....I dey back ohhh d guy come say make I go front. ....for wia I no agree ohhhhh....no b small tin dat day.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ogasman(m): 12:25pm On Oct 09, 2015 |
5 days left to online call up letter printing.. Una never enter thread 3000 yet chai |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 12:25pm On Oct 09, 2015 |
Israelomojisola:Nuffin yet o |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:25pm On Oct 09, 2015 |
mobi18:Hehehe... Fufu bawo? A day old babies! Anyway, i just called village to arrange aproko juice for them**na twins o** |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:25pm On Oct 09, 2015 |
whodohgeepee:haaa,were u d 1 watching? was it u i poured hot water and sprayed insecticide on? kai,im sorry i didnt know oo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 12:26pm On Oct 09, 2015 |
mistabiola:Amen! U don dismiss that ur PA abi ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:26pm On Oct 09, 2015 |
donasere:amen ohhhhhh.....pple like dem hilsocial,keribaby?, haywire1 and uniqueness01....dem go dey front dey cover us |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:26pm On Oct 09, 2015 |
ogasman:Are you sure it's 5days? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:27pm On Oct 09, 2015 |
mobi18:ds gurl sef! Wetin ah do u nau? Okay, letz start; mobi18, keribaby et al like front seats dye! Na Dem go jot pass! ... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:27pm On Oct 09, 2015 |
Uniqueness01:lol...I go just dey on lowkey dey do my tin jeje |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by peeparty(m): 12:28pm On Oct 09, 2015 |
mobi18:please I just saw this shade now, Do kindly tell me more about it.ama like dem shades. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:28pm On Oct 09, 2015 |
whodohgeepee:Lwkmd!!! Wen we reach camp u go see say no be only gehz dey do dat thing! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 12:28pm On Oct 09, 2015*. Modified: 12:45pm On Oct 09, 2015 |
ogasman:. Ow 21st oct take b five days yhu sabi maths lyk dix |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 12:29pm On Oct 09, 2015 |
jatau7:See you! You think say I no like sleep abi? When I hear say na. 4am person go wake up,i begin dey adjust myself. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Kunle106(m): 12:29pm On Oct 09, 2015 |
bharkarh:lol, una go settle am na, how dey go? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:29pm On Oct 09, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:30pm On Oct 09, 2015 |
mobi18:*thinking* what is ds gurl saying gan sef? Well, all na imaginary talks! Fenx to Ben10! ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 12:30pm On Oct 09, 2015 |
mobi18:dis one harsh oo. He can't be doing daily 10mb naa. Whodohgeepee is a bigi boyi. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:31pm On Oct 09, 2015 |
mobi18:Wetin dey do u na? Dem no fit catch us na! Ndlea dey catch student for igbins ![]() No dey reason dah way oo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:33pm On Oct 09, 2015 |
ifeanyija:U go fear ID's oooo.. Na only u go school Oooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:34pm On Oct 09, 2015 |
iykebest1:Ghen Ghen ! U see mobi18 all ma fans don dey reel out ma profile give u! Iykebest1 ah view yhu o Jare! No mind d harsh soul! ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:34pm On Oct 09, 2015 |
donasere:dose ones no kukuma be bobos agen na! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:34pm On Oct 09, 2015 |
mobi18:Ahn ahn Hin don offend u n ur pipu ni? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Princesszainab(f): 12:34pm On Oct 09, 2015 |
[quote author=eclipsehemmy post=38805708]. Me fyn o. We sha dy push dy count dwn wen all dix boredom go end[/quote i understand all this officers village aproko dem dey tink say i get extra year. i just bone dem side until dem see me for copa uniform. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:36pm On Oct 09, 2015 |
eclipsehemmy:I come dey wonder weda I no sabi maths again or my date no correct ohhh |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:36pm On Oct 09, 2015 |
donasere:no mind mobi18 Jare! Na one of ma fans wey don dey write open letter give me buh ah no reply ni! *FINISH MOBI18 EPISODE1* ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:36pm On Oct 09, 2015 |
jatau7:Lol Ur matter no be here ooooo!!!! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 12:36pm On Oct 09, 2015 |
ogasman:why u go take weeds reserved for d gods?? Now see what it yaff caused. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:36pm On Oct 09, 2015 |
![]() Mobi18 Whodohgeepee Iykebest I dey laugh you |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 12 guest(s)
na old news Jare@10mb, no mind dat keribaby jawe! She bin high dat tym! Av been in ur room o mobi18! My mobi18, 

