Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,155,926 members, 7,828,207 topics. Date: Wednesday, 15 May 2024 at 06:21 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2667) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4013972 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2664) (2665) (2666) (2667) (2668) (2669) (2670) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by bharkarh(m): 1:04pm On Oct 09, 2015
Kunle106:
lol, una go settle am na, how dey go?
those two stones I throw u for whatsapp dey really work me o. Na sleep get me today and na me still get sleep.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 1:04pm On Oct 09, 2015
haywire1:


Notin bad if ur brain get ebola nah cos @least ur name go dey newspaper and live news all around d world and I go tell people for area say u b ayima on NL, Mr Macho on Pcm B15 and
25th position on Mr NL grin grin

#
E be like e don stay when u d weed, abeg try stop am small small o b4 u go tear cloths leave body.
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 1:05pm On Oct 09, 2015
donasere:


I no kno ooo!!!
Dem fit no gree oooo!!
Make dem no gree sef!... make we see aw som babes make up go be like!
we go dey use car windscreen
Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 1:05pm On Oct 09, 2015
mistabiola:

★★★Temporarily lipsrsealed
★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Lolzzzzzzz so you still intend to get into trouble abiiii?
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:05pm On Oct 09, 2015
mobi18:


wich type? d big one or d small oen or ur own? i wulda even preferd ur own,buh na finger batt size. e no go reach me grin grin grin grin

Arh!!!

Finger batt size ke?

Warrisdat!
Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 1:06pm On Oct 09, 2015
jatau7:
hahahahaah....na xo....e be like say dat guy take dat medicine wia dey make pason slip n wake up for like 10 days later
. Lolz e b lyk so
Re: NYSC 2015 Batch B House by Polystyrene1(m): 1:07pm On Oct 09, 2015
yehuda:
We'll brake that jinx..

If u support, like this post.



When did that become a JINX
Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 1:07pm On Oct 09, 2015
Any1 jare, Yup
whodohgeepee:
lolz! Ban or prison? U stil dey uyo ba?
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:07pm On Oct 09, 2015
ademasta:

we go dey use car windscreen


Abi oooo....no time!
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:07pm On Oct 09, 2015
omitooguns:
make una Help thank God ooo....He Blessed me with confirmed sole ITELE. cost is N0.00....because Christ paid it all....Now, i can pocket my N2,500....Overflowing Grace..cool


cc: Donpsymon olami90 Keribaby
wetin b dis abeg...looks like dat shoe wia moses wear take cross red sea....dis 1 no b white again ohhhh.....na whitebrown.....na joke I dey ohhh
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:08pm On Oct 09, 2015
eclipsehemmy:
. Lolz e b lyk so
very sure...na xo
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 1:09pm On Oct 09, 2015
mobi18:


na u naw,,so because u no sabi play ur game,wey u don born a dozen of hamaphrodyte,na im mk u dey jealous person wey born 2 boiz,be happy for succesful people so it cn get to u too
kikikikiki and u re d mother of d hamaphrodyte! U go blame two of us na! Ur chromosome no too tite! grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:09pm On Oct 09, 2015
mobi18:



u dis e war fueler,u don start,,d guy na my padi oo,i jes wan enter am small,mk i comot


Lol!! grin grin

lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 1:10pm On Oct 09, 2015
Jux yestada tu today we dy 2666 I get blive say our vision 3k go actualize. E b lyk fight nd argument dy elongate our page. So owfa who wan quarel??
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:10pm On Oct 09, 2015
haywire1:


Donasere and jatau7 I zoom una frm afar

#


Boss!
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:10pm On Oct 09, 2015
Abeg na which color be this grin

Hahahaha
omitooguns:
make una Help thank God ooo....He Blessed me with confirmed sole ITELE. cost is N0.00....because Christ paid it all....Now, i can pocket my N2,500....Overflowing Grace..cool


cc: Donpsymon olami90 Keribaby
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:11pm On Oct 09, 2015
mobi18:



lol,mst babes dnt need separate mirror,its usually enclosed in d powder..lol grin grin grin grin grin grin


Choi.....so una get Luck be dat?....make dem seize dah one join joor
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:13pm On Oct 09, 2015
whodohgeepee:
kikikikikikiki, abeg donasere nd jatau! Answer ds abeg! When cat sleep, rat go bite him tail, wetin d rat dey find? Mobi18 ah wud get u ur size cos ah no go like make u faint! Service na 28 o! grin


lolll....na people wey get nuffing dey shout,d likes of donasere and jatau no go make noise because sumfing dey..na u wey no get shunshin go dey shout.. na ur big bros i dey follow deal..go ask em shocked shocked shocked shocked
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:13pm On Oct 09, 2015
whodohgeepee:
kikikikikikiki, abeg donasere nd jatau! Answer ds abeg! When cat sleep, rat go bite him tail, wetin d rat dey find? Mobi18 ah wud get u ur size cos ah no go like make u faint! Service na 28 o! grin

Na die d rat dey be dat na!!......
Wait ur size go faint am?? #jezasking
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:13pm On Oct 09, 2015
KeriBaby:
Abeg na which color be this grin
Hahahaha

grin

na white na....I snapped it in a dark room.
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:13pm On Oct 09, 2015
grin
Hihihihi sad
eclipsehemmy:
Jux yestada tu today we dy 2666 I get blive say our vision 3k go actualize. E b lyk fight nd argument dy elongate our page. So owfa who wan quarel??
Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 1:13pm On Oct 09, 2015
eclipsehemmy:
Jux yestada tu today we dy 2666 I get blive say our vision 3k go actualize. E b lyk fight nd argument dy elongate our page. So owfa who wan quarel??
*raises hand* Aunty I Aunty I.
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:13pm On Oct 09, 2015
grin
If u say so
omitooguns:



grin


na white na....I snapped it in a dark room.
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 1:14pm On Oct 09, 2015
E get two gurls for ds thread wey dey vex me wella! Dem knw demselves sha! Ah don finish wiv one, d other dey run frm me! Dem jst wan take pix wiv me! Awon fans mi! tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 1:14pm On Oct 09, 2015
haywire1:


No put sand for our relationship jare grin grin grin cos ayima na my padi ooo.. Moreova we helped him mobilise people wen his GF was gang r'aped sad sad sad

Donpsymon was there too
#
I think u have got a lacuna in ur brain.
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:15pm On Oct 09, 2015
KeriBaby:
Abeg na which color be this grin
Hahahaha

grin

na white na....I snapped it in a dark room.
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:15pm On Oct 09, 2015
Oga nla How many mb remain grin
whodohgeepee:
E get two gurls for ds thread wey dey vex me wella! Dem knw demselves sha! Ah don finish wiv one, d other dey run frm me! Dem jst wan take pix wiv me! Awon fans mi! tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by peeparty(m): 1:15pm On Oct 09, 2015
mobi18:



lolll....na people wey get nuffing dey shout,d likes of donasere and jatau no go make noise because sumfing dey..na u wey no get shunshin go dey shout.. na ur big bros i dey follow deal..go ask em shocked shocked shocked shocked

Thanks I did place an order now...D gave me 3 days to 1 week...
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:15pm On Oct 09, 2015
whodohgeepee:
kikikikiki and u re d mother of d hamaphrodyte! U go blame two of us na! Ur chromosome no too tite! grin

u c naw oo,wid style u wan dey claim wetin too big for u... y u dey do like that naw,me ke,mother of ur hamaphrodyte,,kai,u din forget say all of dem resemble ur aboki wife,guy stop i no like am oo,person wey c dis 1 go fink say u din upgrade true true,say u no dey fire ur aboki wife again..
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:16pm On Oct 09, 2015
whodohgeepee:
kikikikiki and u re d mother of d hamaphrodyte! U go blame two of us na! Ur chromosome no too tite! grin


Nawa. Ooooo!!

Mobi18 dah one deep oooo!!!

Ur chromosome no too tite as u fine reach like diz
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 1:16pm On Oct 09, 2015
donasere:


Na die d rat dey be dat na!!......
Wait ur size go faint am?? #jezasking
ask her na! Person wey weigh 250 pounds befor, ah don reduce her to 58 pounds! grin mobi18
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:17pm On Oct 09, 2015
KeriBaby:
Oga nla How many mb remain grin

babe,na 3mb oo,mk i help am finish am,,e go reach anoda 3 weeks bf bar for anoda 10mb go show up.. grin grin grin grin

(1) (2) (3) ... (2664) (2665) (2666) (2667) (2668) (2669) (2670) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 40
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.