Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,151,457 members, 7,812,403 topics. Date: Monday, 29 April 2024 at 12:48 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2665) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (3996662 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (2662) (2663) (2664) (2665) (2666) (2667) (2668) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Solomonodimegwu(m): 12:38pm On Oct 09, 2015
ogasman:
5 days left to online call up letter printing..




Una never enter thread 3000 yet chai
who b dis one?
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:38pm On Oct 09, 2015
jatau7:
amen ohhhhhh.....pple like dem hilsocial,keribaby?, haywire1 and uniqueness01....dem go dey front dey cover us


Ahh......haywire1 na our person ooooo......Hin go dey find place wey hin go dey give babez. Touch ur toes ooo! Hin no send lectures oo
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:38pm On Oct 09, 2015
Uniqueness01:

See you! You think say I no like sleep abi?
When I hear say na. 4am person go wake up,i begin dey adjust myself.
I been tink say u like book na....e better as u don dey adjust urself....hope say u dey do road walk? I no wan hear say u faint for camp ohhh....if not....everybody too must to faint ohhh
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:39pm On Oct 09, 2015
KeriBaby:
grin grin Mobi18 Whodohgeepee Iykebest
I dey laugh you
hyena! Dey laff dey go! Nofin do yhu! grin tongue! Klasiknonie good pm!
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:40pm On Oct 09, 2015
whodohgeepee:
dose ones no kukuma be bobos agen na!


Lool

All doze geeky Boiz we dey take life seriously! Like say life na do or die affair!
Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 12:40pm On Oct 09, 2015
KeriBaby:
grin grin Mobi18 Whodohgeepee Iykebest
I dey laugh you
grin
KeriBaby:
grin grin Mobi18 Whodohgeepee Iykebest
I dey laugh you
Re: NYSC 2015 Batch B House by onuwaje(m): 12:40pm On Oct 09, 2015
This one uniport is threatening people's destiny by not giving them their ID card.. I'm. Fearing on their behalf o
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:41pm On Oct 09, 2015
donasere:


Lol

Ur matter no be here ooooo!!!!


baba as u see me so just leave me like dis ohhh.....oh boii....if I start to dey yarn u my matter e no go finish
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:41pm On Oct 09, 2015
donasere:



Ahh......haywire1 na our person ooooo......Hin go dey find place wey hin go dey give babez. Touch ur toes ooo! Hin no send lectures oo
na true. ...haywire1 my oga I salute u johhh
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:41pm On Oct 09, 2015
donasere:



Choi. Congrats!!
Na boi or na geh?
Boy or girl, when na me play d game? See na 2 men i born! I won harinholar...
Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 12:42pm On Oct 09, 2015
[quote author=Princesszainab post=38815470][/quote]. Asin ehn dem go suprise wella. Dats y na stream one we need dy pray for o
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:43pm On Oct 09, 2015
whodohgeepee:
no mind mobi18 Jare! Na one of ma fans wey don dey write open letter give me buh ah no reply ni! grin *FINISH MOBI18 EPISODE1* grin



Choi!!!!!



Mobi where at thou?? I never experrred dis
Re: NYSC 2015 Batch B House by Princesszainab(f): 12:44pm On Oct 09, 2015
eclipsehemmy:
. Asin ehn dem go suprise wella. Dats y na stream one we need dy pray for o
Amen o
Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 12:45pm On Oct 09, 2015
Ehya...kpe mbok mokop?
goodyboo:


Abasi mmi,u dnt knw common me siere(good mrng)

cc.
Keribaby
marcelinho
itoski
uncle IsiAbuncha.
idem mfo abadie? Uyai ayen
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:45pm On Oct 09, 2015
ademasta:

Boy or girl, when na me play d game? See na 2 men i born! I won harinholar...
who is ds one deceiving here sef?
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:45pm On Oct 09, 2015
jatau7:
baba as u see me so just leave me like dis ohhh.....oh boii....if I start to dey yarn u my matter e no go finish


Lol!!!!

Abeg oooo!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 12:45pm On Oct 09, 2015
Mrbllymer:
2** naani!!! Rememba make i c !


★★★lol

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:45pm On Oct 09, 2015
peeparty:


please I just saw this shade now, Do kindly tell me more about it.ama like dem shades.

its a spy shade..usually comes in diff colours,,buh dts d blue 1.. gat d pink.. dere must be an inscription dts saiz spy+ 1 on it... very lovely check jumia and konga..
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:46pm On Oct 09, 2015
ademasta:

Boy or girl, when na me play d game? See na 2 men i born! I won harinholar...


Choi she go don weak ooo!!

2men ke??

Nawa for u ooo!
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:46pm On Oct 09, 2015
Marcelinho:
Ehya...kpe mbok mokop? idem mfo abadie? Uyai ayen
so u dey here all ds while ba? Well, good am/pm!
Re: NYSC 2015 Batch B House by ifeanyija(m): 12:47pm On Oct 09, 2015
donasere:



U go fear ID's oooo..
Na only u go school Oooo
lol grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 12:47pm On Oct 09, 2015
goldenone:

Amen! U don dismiss that ur PA abi

★★★Temporarily lipsrsealed

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:47pm On Oct 09, 2015
donasere:


Lol!!!!
Abeg oooo!!
lolz....notin dey happen bros ..we gallant
Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 12:47pm On Oct 09, 2015
jatau7:
I come dey wonder weda I no sabi maths again or my date no correct ohhh
. Mesef wonder o. I even gats check calender weda ma fone own rong
Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 12:48pm On Oct 09, 2015
ogasman:
5 days left to online call up letter printing..




Una never enter thread 3000 yet chai
what is talking?
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:48pm On Oct 09, 2015
donasere:


Choi she go don weak ooo!!
2men ke??
Nawa for u ooo!
She weak o... I crush her, the 2men come tear her...smiles
Re: NYSC 2015 Batch B House by peeparty(m): 12:48pm On Oct 09, 2015
mobi18:


its a spy shade..usually comes in diff colours,,buh dts d blue 1.. gat d pink.. dere must be an inscription dts saiz spy+ 1 on it... very lovely check jumia and konga..

I need am sharperly... hope say e no too cos o?
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:49pm On Oct 09, 2015
whodohgeepee:
who is ds one deceiving here sef?
Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 12:49pm On Oct 09, 2015
No i jst enta, moreover i jst dey comot 4 ban. Hw ur side nah
whodohgeepee:
so u dey here all ds while ba? Well, good am/pm!
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:49pm On Oct 09, 2015
jatau7:
lolz....notin dey happen bros ..we gallant


I too blive ur government!
Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:50pm On Oct 09, 2015
Marcelinho:
No i jst enta, moreover i jst dey comot 4 ban. Hw ur side nah
lolz! Ban or prison? U stil dey uyo ba?
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:51pm On Oct 09, 2015
ademasta:

She weak o... I crush her, the 2men come tear her...smiles

Badt guy p!!!



Make she no catch u oooo

(1) (2) (3) ... (2662) (2663) (2664) (2665) (2666) (2667) (2668) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.