NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2666) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4773662 Views)
1 2 3 ... 2663 2664 2665 2666 2667 2668 2669 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:51pm On Oct 09, 2015 |
eclipsehemmy:hahahhaha...lolz....dis thread na complete set of different pple with him own madness full hia....u no say I gats check my fone see weda na 5days remain. ..wen I no say no b 5 days bt I wan dey sure ist |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:51pm On Oct 09, 2015 |
donasere:im ere jare,u know say na wen cat go inside,na dat time rat go comot dey flex muscle.. no mind d wanna be famous by force whoodegoopee wey dey claim fans..na hu dash am fans? e jes dey find my attention.. oya whoowhoo,u garrit,wat do u want? be fast,u av jes 5 mins |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:52pm On Oct 09, 2015 |
donasere:na xo baba....ur way sure bros |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:52pm On Oct 09, 2015 |
mobi18:You sure say u no be marketer for jumia n konga!? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:53pm On Oct 09, 2015 |
whodohgeepee:na u naw,,so because u no sabi play ur game,wey u don born a dozen of hamaphrodyte,na im mk u dey jealous person wey born 2 boiz,be happy for succesful people so it cn get to u too |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Polystyrene1(m): 12:54pm On Oct 09, 2015 |
donasere:Brova,I sight you |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:54pm On Oct 09, 2015 |
donasere:She nogo catchme... I sharp! But as them say we no fit carry any sharp object enta camp... Mirror nko? Abi we nogo see our faces for mirror for a whole 3weeks? I taya o |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:55pm On Oct 09, 2015 |
donasere:e go beta naw if to say i be dier marketer.. work doesnt gimme time to move about,so i jes surf nd buy dere,wateva i like |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:56pm On Oct 09, 2015 |
mobi18:It's showtime!!! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Polystyrene1(m): 12:56pm On Oct 09, 2015 |
haywire1:Na true ooooo... You con give a flashback on DAT issue.... Diaris God ooooooo but I know say the 5k he wan dash 2el na real |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:56pm On Oct 09, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:56pm On Oct 09, 2015 |
mobi18:Hehehe.... U don nail am for wall! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by iykebest1(m): 12:56pm On Oct 09, 2015 |
*in small tone* everybody shhhhhhhh quiet. Yokiti is here. Keribaby lead us in praises |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by eclipsehemmy(m): 12:56pm On Oct 09, 2015 |
jatau7:.asin ehn Peeps werr deir PPA dy yabaleft..........12 days far sha |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:57pm On Oct 09, 2015 |
mobi18:Owk na!!! U go sooon turn part time marketer |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Mrbllymer: 12:57pm On Oct 09, 2015 |
ogasman:i be dtey think say na days i use sleep no be hours! Oboy ah for happy oh! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Polystyrene1(m): 12:57pm On Oct 09, 2015 |
Yokiti,wetin you dey find again ![]() You wan come look for who to ban,abi ![]() Make sure say you do ur job without been cause ooooooooooo Am just coming from IJEBU,I get that thing for hand. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 12:58pm On Oct 09, 2015 |
mobi18:wetin be cat nd rat? Who does that? Well, too much animated movies dey worry yhu! Lolz! Mobi18, dnt worry ah will get u lollipop ehn! ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:58pm On Oct 09, 2015 |
donasere:u dis e war fueler,u don start,,d guy na my padi oo,i jes wan enter am small,mk i comot |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:59pm On Oct 09, 2015 |
We'll brake that jinx.. If u support, like this post. ogasman: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:00pm On Oct 09, 2015 |
ademasta:I no kno ooo!!! Dem fit no gree oooo!! Make dem no gree sef!... make we see aw som babes make up go be like! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:00pm On Oct 09, 2015 |
whodohgeepee:wich type? d big one or d small oen or ur own? i wulda even preferd ur own,buh na finger batt size,e no go reach me ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:00pm On Oct 09, 2015 |
eclipsehemmy:hahahahaah....na xo....e be like say dat guy take dat medicine wia dey make pason slip n wake up for like 10 days later |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 1:00pm On Oct 09, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:02pm On Oct 09, 2015 |
yokiti,i heard u re around.. awayu bro? c as u mk evrybody dey run frm u like say u be ebola,buh me i like u iyeh ... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 1:02pm On Oct 09, 2015 |
iykebest1:Yea... Make she lead, i am almost in d spirit! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:03pm On Oct 09, 2015 |
mobi18:***bet y*** |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:03pm On Oct 09, 2015 |
donasere:lol,mst babes dnt need separate mirror,its usually enclosed in d powder..lol ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:03pm On Oct 09, 2015 |
haywire1:na xo...na wch kind binoculars u dey use cos uniqueness01 say make I go buy 1 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by whodohgeepee(m): 1:03pm On Oct 09, 2015 |
mobi18:kikikikikikiki, abeg donasere nd jatau! Answer ds abeg! When cat sleep, rat go bite him tail, wetin d rat dey find? Mobi18 ah wud get u ur size cos ah no go like make u faint! Service na 28 o! ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Mrbllymer: 1:03pm On Oct 09, 2015 |
ademasta: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:04pm On Oct 09, 2015 |
make una Help thank God ooo....He Blessed me with confirmed sole ITELE. cost is N0.00....because Christ paid it all....Now, i can pocket my N2,500....Overflowing Grace.. ![]() cc: Donpsymon olami90 Keribaby
|
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 5 guest(s)

