₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,786 members, 8,432,588 topics. Date: Tuesday, 23 June 2026 at 11:24 PM

Toggle theme

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (2669) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2015 Batch B House (4854866 Views)

1 2 3 ... 2666 2667 2668 2669 2670 2671 2672 ... 3378 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:32pm On Oct 09, 2015
I no fit bone u o grin

omitooguns:
Na wetin i go wear enter d camp b dat...any soldier wey do anyhow...na one Kick for one Yarnsh ......If d DG do mago mago comot me for Akwa-Ibom ....na also one Kick for him Yarnsh...i con enter d camp...keribaby con bone me...one kick for her yarnsh too...coolwink

Akwa-Ibom Loading cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:33pm On Oct 09, 2015
mobi18:
bro,av told u bf dt i deal wif ur big bros,dey can confirm it,jes ask em, even dem big bros no fit do d work well.. donasere wnt ansa u kos e knows u jes wishing... ur mb nevr finish? abi dem give u promo?
D moment I saw "bro" I knew it was over!!!

Who woo u gahz bounce back ooo....
Dat last serve deadly.....

**even ur broz no sabi work well!**

Brutality!
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 1:33pm On Oct 09, 2015
keribaby, e be like say whoowhoo mb don dey finish small small,e don dey minimise im reply... hehehehehehehee... ok guys, donasere, jatau nd odas,pls save a soul,donate some mb for whoowhooo,so we wnt hear a case of someone breaking down over finished mb
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:34pm On Oct 09, 2015
omitooguns:
Na wetin i go wear enter d camp b dat...any soldier wey do anyhow...na one Kick for one Yarnsh ......If d DG do mago mago comot me for Akwa-Ibom ....na also one Kick for him Yarnsh...i con enter d camp...keribaby con bone me...one kick for her yarnsh too...coolwink

Akwa-Ibom Loading cool
if u wear dat shoe go camp sharply sharply dem go de camp u....no even try say u wan carry dat shoe go camp
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:35pm On Oct 09, 2015
omitooguns:
Na wetin i go wear enter d camp b dat...any soldier wey do anyhow...na one Kick for one Yarnsh ......If d DG do mago mago comot me for Akwa-Ibom ....na also one Kick for him Yarnsh...i con enter d camp...keribaby con bone me...one kick for her yarnsh too...coolwink

Akwa-Ibom Loading cool
if u wear dat shoe go camp sharply sharply dem go de camp u....no even try say u wan carry dat shoe go camp
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:35pm On Oct 09, 2015
mobi18:
na finger battery im dey expect..dts d correct name for his own
Kikikikikikikikikikikkikikikikikikikikikikikikikikikiki

D kind of things u use in qualifyin his koboko doe!!
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 1:37pm On Oct 09, 2015
Joyce21:
says who? Research has it that some pips who are more active on social media, dont flow very well in the real world
★★★Definitely

Bet few.....

because my social media Goons like; ayobami, Japheth , uncle DELE, broda Ogundamisi and the likes are very very active on Social Media and they can flow like kilode tongue tongue

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:37pm On Oct 09, 2015
donasere:
D moment I saw "bro" I knew it was over!!!
Who woo u gahz bounce back ooo.... Dat last serve deadly.....
**even ur broz no sabi work well!**
Brutality!
I dey tell u....final burial
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:38pm On Oct 09, 2015
jatau7:
if u wear dat shoe go camp sharply sharply dem go de camp u....no even try say u wan carry dat shoe go camp
hmmm...i don carry dis one enter d camp....i go comot all d NYSC logo wey dey im body wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:39pm On Oct 09, 2015
mobi18:
keribaby, e be like say whoowhoo mb don dey finish small small,e don dey minimise im reply... hehehehehehehee... ok guys, donasere, jatau nd odas,pls save a soul,donate some mb for whoowhooo,so we wnt hear a case of someone breaking down over finished mb
I fit give am like 300mb cos I get 1300mb left

Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 1:39pm On Oct 09, 2015
dossylvanus:
Nothing do you.
lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:40pm On Oct 09, 2015
KeriBaby:
I no fit bone u o grin
u still remember d bed space wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:41pm On Oct 09, 2015
grin grin
U are mouthed
mobi18:
keribaby, e be like say whoowhoo mb don dey finish small small,e don dey minimise im reply... hehehehehehehee... ok guys, donasere, jatau nd odas,pls save a soul,donate some mb for whoowhooo,so we wnt hear a case of someone breaking down over finished mb
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 1:41pm On Oct 09, 2015
grin
Yea
omitooguns:
u still remember d bed space wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:41pm On Oct 09, 2015
omitooguns:
hmmm...i don carry dis one enter d camp....i go comot all d NYSC logo wey dey im body wink
bro abeg ohhb....na beg I dey beg u....I no wan hear say dem de camp u ohhhh....put d show inside hypo +jik e go come back to him normal white but no just carry am like dat go camp
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 1:42pm On Oct 09, 2015
Macbukky93:
why are these Mod making ban seems like its d end of ones life......one day dis thread will become dormant so let's enjoy it while It last..........#SayNotoBan
★★★Bet y

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 1:43pm On Oct 09, 2015
Solecontroller:
What are yall discussing up in here sef. Last time I came on was 1884... Una wan reach 3000? Thread will be locked soon o.
lipsrsealed lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 1:43pm On Oct 09, 2015
jatau7:
I dey tell u....final burial
No worry.......

murder was d case!
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:45pm On Oct 09, 2015
jatau7:
bro abeg ohhb....na beg I dey beg u....I no wan hear say dem de camp u ohhhh....put d show inside hypo +jik e go come back to him normal white but no just carry am like dat go camp
hmm...nyc ideology...one fufu for enter ur account...bt as u no choose AKS...wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 1:45pm On Oct 09, 2015
donasere:
No worry.......

murder was d case!
★★★Bet y

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 1:46pm On Oct 09, 2015
jatau7:
amen ohhhhhh.....pple like dem hilsocial,keribaby?, haywire1 and uniqueness01....dem go dey front dey cover us
On a low key in camp joor.
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 1:46pm On Oct 09, 2015
flex12:
just budget 10k.....it shouldnt be more than that
★★★ lipsrsealed lipsrsealed

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:47pm On Oct 09, 2015
omitooguns:
hmm...nyc ideology...one fufu for enter ur account...bt as u no choose AKS...wink
bros abeg send am sharply....na aks b my ist choice den lag n enugu
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:47pm On Oct 09, 2015
KeriBaby:
grin Yea
cheesy dis ur laff enhh...no b part of am.. E get as e b...infact e get k-leg.
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:48pm On Oct 09, 2015
donasere:
No worry.......
murder was d case!
oh boi
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 1:49pm On Oct 09, 2015
★★★pascal2young ..... This is not game Forum tongue tongue

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by flex12(m): 1:50pm On Oct 09, 2015
mistabiola:
★★★ lipsrsealed lipsrsealed

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:50pm On Oct 09, 2015
hilsocial:
On a low key in camp joor.
na xo baba
Re: NYSC 2015 Batch B House by Shegofams(m): 1:51pm On Oct 09, 2015
flex12:
just budget 10k.....it shouldnt be more than that
Boss, how far. U don dey illy?
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:53pm On Oct 09, 2015
jatau7:
bros abeg send am sharply....na aks b my ist choice den lag n enugu
waooo! cheesy My Fellow AKS CM!

Oya Keribaby wey dat National Fufu sad no tell me say u don chop am oo...jatua7 fit go b ur platoon leader oo...and u no u go vomit d fufu for camp if u chop am wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by mistabiola: 1:55pm On Oct 09, 2015
flex12:
undecided
★★★Bet y

★★★~ ©Mistabiola®
lipsrsealed
Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:56pm On Oct 09, 2015
omitooguns:
waooo! cheesy My Fellow AKS CM!

Oya Keribaby wey dat National Fufu sad no tell me say u don chop am oo...jatua7 fit go b ur platoon leader oo...and u no u go vomit d fufu for camp if u chop am wink
keribaby wia my fufu dey?....I no dey play with food at all....
1 2 3 ... 2666 2667 2668 2669 2670 2671 2672 ... 3378 Reply

NYSC 2015 Batch B OyoNYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is UpNYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library234

Viewing this topic: 1 guest(s)