NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3072) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4730696 Views)
1 2 3 ... 3069 3070 3071 3072 3073 3074 3075 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 12:45pm On Oct 19, 2015 |
hilsocial:#BOB |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:45pm On Oct 19, 2015 |
jatau7:Magun dey kill people wey wan climb before dey do... But i go teach you how u go dey do am without climbimg...lol |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:46pm On Oct 19, 2015 |
KeriBaby:na so dear |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by wunmi590(m): 12:47pm On Oct 19, 2015 |
2el: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:47pm On Oct 19, 2015 |
ademasta:Lol, hw u know say she likes privacy ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:47pm On Oct 19, 2015 |
haywire1:lolz...haywire1 dat 1 na story....make una go protest ohhhh if not prob go dey |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 12:47pm On Oct 19, 2015 |
Ayima: ![]() ![]() ![]() Ayima ![]() Abeg elmisti help me break bottle for him head for blowing heavy one on monday morning... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:48pm On Oct 19, 2015 |
ademasta:I do nothing. .....I still like my life...make pason no go use me do suya.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:50pm On Oct 19, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:50pm On Oct 19, 2015 |
iykebest1:Anytime boss! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:51pm On Oct 19, 2015 |
O boy i need to pray o! *silent mode... God I don taya for where i dey work mehn... Me i dey pray make i follow for stream1 while my manager is praying i am in stream 2... God na me clean past o, my boss na ashewo, so consider my own prayer. Thank you God for you have answered my prayer* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:51pm On Oct 19, 2015 |
jatau7:Lol For y ......Diaz always a wai to avoid stuff like dah |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 12:52pm On Oct 19, 2015 |
icehood: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by starlight101(m): 12:52pm On Oct 19, 2015 |
If an SMS is sent to U by NYSC within the
week of printing Call-Up Letters, know it that U
are on the 1st Stream but it should not hinder
U to check for urs even if U didn't get an SMS.
WELCOME TO N*Y*S*C, THE JOURNEY
CONTINUES ..... FOR FUTURE & FOR HOPE! Yours faithfully starlight101 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:53pm On Oct 19, 2015 |
haywire1:She don gist me about una package nah... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:53pm On Oct 19, 2015 |
omitooguns:Everything will still be sent to all CPIs. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:53pm On Oct 19, 2015 |
ademasta:Hehe!!! Ashewo boss prayer no go pass roof Olosho employee prayer no go near ceiling fan! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 12:53pm On Oct 19, 2015 |
donasere:yea ..mehn I like my life no b small |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:54pm On Oct 19, 2015 |
omitooguns:At d italicised, kikikikikikakkakakakokkkokoko , so u mean d day is still young for chicken to dey chase elephant on third mainland bridge ![]() # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:54pm On Oct 19, 2015 |
starlight101:New brand..... New gist.... Wetin we nogo hear before 21st? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Ayima: 12:55pm On Oct 19, 2015 |
omitooguns:In the future try n reason before talking.What you think is not possible for you might be possible for another. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:55pm On Oct 19, 2015 |
jatau7:Did you mean jatau suya combined with 3 bottles of original Orijin? E go fit sweet o |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 12:56pm On Oct 19, 2015 |
@gazaliah: hope u r warning up for 'Awgu' camp? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:56pm On Oct 19, 2015 |
haywire1:You no dey forget sha ![]() Ayama Gurlfwend |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 12:57pm On Oct 19, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:58pm On Oct 19, 2015 |
Ayima:No mind him jare, post d pishure make we see # |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:59pm On Oct 19, 2015 |
Xcozee:with what people are saying now,I guess na Akwa Ibom ooooo but I still believe say na Enugu I dey go.. I don fully ready for Awgu Camp oooooooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:59pm On Oct 19, 2015 |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 1:01pm On Oct 19, 2015 |
haywire1: ![]() ![]() no mind ayima jare . |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 1:01pm On Oct 19, 2015 |
Gazaliah:we Believe |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by jatau7(m): 1:01pm On Oct 19, 2015 |
donasere:na xo ohhh |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 1:02pm On Oct 19, 2015 |
Ajistai2003... Hope Dem don put ours for school DSA board ![]() |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 2 guest(s)
jatau7 I fear not


