Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,165,172 members, 7,860,219 topics. Date: Friday, 14 June 2024 at 07:57 AM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3070) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4048650 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (3067) (3068) (3069) (3070) (3071) (3072) (3073) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by goldenone(f): 12:07pm On Oct 19, 2015
ademasta:

Most ladies are heartless dis days... Their hearts have been long broken... So nothing for me to break again! Make i ask u self, you still get heart?
shocked how blood go dey circul8 if @ no dey! haba
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:08pm On Oct 19, 2015
goldenone:
grin

Sup iyawo mi, wen u dey school??

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:08pm On Oct 19, 2015
tk4life:
haywire1 haywire1 haywire1 oboi abeg comot my case na abeg u just dey wait 4 coner dey chuck me yarns small small abeg or I go report to my padi dem ademasta n elmisti oo
Why u dey put Elmisti now....elmisti is haywire1's bloodline, the bond strong die... Na weeders dem be
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 12:09pm On Oct 19, 2015
haywire1:


U avnt been following d thread, she gave birth this weekend

#
*phone falls outta ma hand*

what! Should I b apy or sad??

Was it Hilsocial or?? Deracathy congrats o!
Re: NYSC 2015 Batch B House by chimajii: 12:09pm On Oct 19, 2015
RemyMartins:


They would be admitted at the health section grin grin or even babalawo
cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by olaoluwa91: 12:10pm On Oct 19, 2015
Dear NYSC plx just try gv me either akwa ibom,enugu or abuja....i beg una

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:10pm On Oct 19, 2015
tk4life:
haywire1 haywire1 haywire1 oboi abeg comot my case na abeg u just dey wait 4 coner dey chuck me yarns small small abeg or I go report to my padi dem ademasta n elmisti oo

So u neva hear say elmisti over weed yesterday family, no b small tin ooo, he dey where dem dey treat am now...

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:11pm On Oct 19, 2015
grin
U sabi something
tk4life:
KeriBaby sup nau I dey gbadun ur lowkey style
Re: NYSC 2015 Batch B House by Uniqueness01(f): 12:11pm On Oct 19, 2015
omitooguns:
Uniqueness01 my wife hw u dey oya chop kiss
Hello dear! I am fine o
smiley*hugs*
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 12:12pm On Oct 19, 2015
olaoluwa91:
Dear NYSC plx just try gv me either akwa ibom,enugu or abuja....i beg una
lol... Beg God not them
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:12pm On Oct 19, 2015
grin
Yes u did
RemyMartins:
I saw Keribaby viewing this topic
Re: NYSC 2015 Batch B House by wunmi590(m): 12:13pm On Oct 19, 2015
Icehod abeg come post the pinture nw

Cc: haywire1
Re: NYSC 2015 Batch B House by KeriBaby(f): 12:13pm On Oct 19, 2015
grin
Sammie2310:


hey.... keribaby retiring... wat a story...

#smiling#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 12:14pm On Oct 19, 2015
Ademasta happy birthday dear. What I may wish you may be small compared to what God has in store for you. Therefore, I wish that God BLESSES you everyday and grant your heart desire.



Happy BIRTHDAY
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:14pm On Oct 19, 2015
goldenone:
shocked how blood go dey circul8 if @ no dey! haba
In that case, if u want d blood to continue circulating laminaly, stay away from Haywire1! I can see in one of his post calling you his iyawo...asking u wen u dey go school. The guy is epileptic wen it comes to ladies... In the morning he was claimin St Paul ontop Mobi18 for me...saying mobi is his wife. Do you wana marry a polygamist? Run for u life o... @Haywire1, incase u overheard awa conversatn, i dey try show her ur tru colour
Re: NYSC 2015 Batch B House by Xcozee(m): 12:15pm On Oct 19, 2015
rmfunky:
yeah yeah how's you doing?
I'm great dear...just waiting for next week so I can be en route Enugu
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 12:16pm On Oct 19, 2015
Xcozee:
*phone falls outta ma hand*
what! Should I b apy or sad??
Was it Hilsocial or?? Deracathy congrats o!
calm down
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:16pm On Oct 19, 2015
Xcozee:

*phone falls outta ma hand*

what! Should I b apy or sad??

Was it Hilsocial or?? Deracathy congrats o!

Haba be happy for her nah, not easy to carry belle for 9 months ooo

Respect to all girls and mothers on here, every month una go waste blood, una go carry belle for 9months, during child birth una go waste blood again.. To even born female dey always fear me, I will always respect womanhood.

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Sammie2310(m): 12:16pm On Oct 19, 2015
KeriBaby:
grin

She's gradually coming back...
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:17pm On Oct 19, 2015
Blessedgurl:
Ademasta happy birthday dear. What I may wish you may be small compared to what God has in store for you. Therefore, I wish that God BLESSES you everyday and grant your heart desire.



Happy BIRTHDAY
So not even only songs, prayers self fit make person dey dance like this? I am very happy... Tnk you and i wish you d same
Re: NYSC 2015 Batch B House by nikkyzeee(f): 12:17pm On Oct 19, 2015
Kai!!!!!!!! This suspense is killing me.
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 12:17pm On Oct 19, 2015
Uniqueness01:

Hello dear! I am fine o
smiley*hugs*

blow me d kiss again my head is hot as i never see my CUL kiss kisskiss wink
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:18pm On Oct 19, 2015
tk4life:
Gazaliah u dey dia ??

Bro,I no get wetin I go talk nah......


Wednesday is not far anymore..I no shake at all


#TeamEnugu
Re: NYSC 2015 Batch B House by hilsocial(m): 12:19pm On Oct 19, 2015
Xcozee:

I'm great dear...just waiting for next week so I can be en route Enugu

play play we fit jam for camp
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 12:19pm On Oct 19, 2015
tk4life:
oboi if u c as I dey busy dey play crysis 3 u nor go believe me I don tire to dry give myself HBP he beta make I relax make I nor cum due because of nysc iscumin
Baba relax o... E go beta...
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:20pm On Oct 19, 2015
wunmi590:
Icehod abeg come post the pinture nw

Cc: haywire1

Where's this icehood abi na perspective u gave u undecided undecided undecided

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by omitooguns(m): 12:20pm On Oct 19, 2015
nikkyzeee:
Kai!!!!!!!! This suspense is killing me.

gringringrin check it for free on olx.nysc.com grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:21pm On Oct 19, 2015
Gazaliah:


Bro,I no get wetin I go talk nah......


Wednesday is not far anymore..I no shake at all


#TeamEnugu

Chief imam Salam alaikum grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by RemyMartins(m): 12:22pm On Oct 19, 2015
KeriBaby:
grin
Yes u did

Out of the shadow now? Or the suspense
Re: NYSC 2015 Batch B House by rmfunky(f): 12:22pm On Oct 19, 2015
tk4life:
Rmfunky sup
am good you?
Re: NYSC 2015 Batch B House by haywire1: 12:23pm On Oct 19, 2015
ademasta:

In that case, if u want d blood to continue circulating laminaly, stay away from Haywire1! I can see in one of his post calling you his iyawo...asking u wen u dey go school. The guy is epileptic wen it comes to ladies... In the morning he was claimin St Paul ontop Mobi18 for me...saying mobi is his wife. Do you wana marry a polygamist? Run for u life o... @Haywire1, incase u overheard awa conversatn, i dey try show her ur tru colour

It beta to be a polygamist than a one wife at home then plenty concubines outside (true definition of shinaaa) grin grin grin

#
Re: NYSC 2015 Batch B House by Gazaliah(m): 12:24pm On Oct 19, 2015
Hmmmm

(1) (2) (3) ... (3067) (3068) (3069) (3070) (3071) (3072) (3073) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 29
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.