NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3150) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2015 Batch B House (4765841 Views)
1 2 3 ... 3147 3148 3149 3150 3151 3152 3153 ... 3378 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Ese00(f): 7:07am On Oct 21, 2015 |
Lmao see crowd like say na here be nysc dashboard. E be like say na here dem go post us |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 7:07am On Oct 21, 2015 |
Those in abuja, hw long does it take yo drive from wuse to maitama... am trying to estimate DG ETA to ring bellfor upload |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Mrbllymer: 7:08am On Oct 21, 2015 |
Olami90:Oga mi sir, ao u doing? D tin neva show em plenty lyk dis! By d tym d tin show here no go contain us! |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 7:08am On Oct 21, 2015 |
Which to know who will be the 1st to see his or her state, I sure say na guy e go be, e no fit be bae, ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by GMan650(m): 7:08am On Oct 21, 2015 |
Ese00:Me sef shock ooo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 7:08am On Oct 21, 2015 |
Olami90:I got it dear.... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 7:08am On Oct 21, 2015 |
DonPsymon:Donpsymon... Kai...welcum to sawkato ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by chrisco4christ(m): 7:08am On Oct 21, 2015 |
so all of u don't know that Nysc DG will do press briefing this morning before u can start printing ur CUL. so exercise little patience my e-family |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 7:08am On Oct 21, 2015 |
Na so welcum on board, enough crowd ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:08am On Oct 21, 2015 |
DonPsymon:Baba e go good for some pips to take elmisti product o...so as dem check even if na bad state body go just dey sweet dem say na d best state ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by darazonian(m): 7:09am On Oct 21, 2015 |
Gracious morning guys, Can I print my call up letter at any cafe around me? Pls I want to know help me out no cafe was authorised by nysc in my location. Gazalia Harinholar Keribaby 2el Et al. Pls do the needful. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by GMan650(m): 7:09am On Oct 21, 2015 |
Ondo, Edo or Benue. Anybody who chooses any of these states should hit me |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 7:09am On Oct 21, 2015 |
Pple, jst dey disturb demselves to check call up letter online, wen e be say na d 3rd day april 29 batchA 15 begin dey see der call up letter instead of 27. U guys better chill well make una no giv ursef HBP. Na nigerian time nysc dy use. Nd nigerian time no dey dy accurate. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Kizito2nv(m): 7:10am On Oct 21, 2015 |
d suspens shaa.. |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by reflections(m): 7:10am On Oct 21, 2015 |
If to say naa stream2 person dey, nov25 long oo |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 7:10am On Oct 21, 2015 |
Thankz dear, it has been my pleasure Blessedgurl: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 7:11am On Oct 21, 2015 |
princeshiloh: ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Mrbllymer: 7:11am On Oct 21, 2015 |
BADNEAT:Ain't! Are u? Hopefully yes! For u to ask such a question. . Lyk yoruba said 'only thieves knows hw to catch thieves! . |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:11am On Oct 21, 2015 |
Chiisoss! Where crowd come from?!!! Choi |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by NiRfreak(m): 7:11am On Oct 21, 2015 |
As i decide to break my silence............me sef na call up letter pursue me come here..... |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 7:11am On Oct 21, 2015 |
U c am oluswaggz: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 7:12am On Oct 21, 2015 |
Good morning e-fam! *positivous novo* |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 7:12am On Oct 21, 2015 |
princeshiloh:Looool, less than 10 minutes ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 7:12am On Oct 21, 2015 |
Olami90:Lol rice dey na...with plenty THYME ![]() |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:12am On Oct 21, 2015 |
itoski:Come hia ![]() You this boy ![]() So you the use style tell me say na bad state you want make dem throw me go eh? |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by kmute(m): 7:12am On Oct 21, 2015 |
@Spenca no hard feelings man @Reflections I see u bro @Blessedgurl rmain blessed |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 7:12am On Oct 21, 2015 |
Na here b ur dashboard? NiRfreak: |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 7:13am On Oct 21, 2015 |
Elmisti ....hope you got all the brand and flavours. Cos there would be mass declaration for PCMs |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by Jaymaxxy(m): 7:13am On Oct 21, 2015 |
May thunder fire any spirit of stream 2 in my life. November 25 no be small thing o |
| Re: NYSC 2015 Batch B House by NiRfreak(m): 7:13am On Oct 21, 2015 |
darazonian:stupidest que....where did u do d reg.?..... |
NYSC 2015 Batch B Oyo • NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up • NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library • 2 • 3 • 4
Viewing this topic: 4 guest(s)



hope dem don dey prepare ur convo rice? Dnt tell me sey na akamu u go carry go serve for convocation o....na better fried rice me ah wan chop pls...
