Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,153,185 members, 7,818,597 topics. Date: Sunday, 05 May 2024 at 07:31 PM

NYSC 2015 Batch B House - NYSC (3150) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2015 Batch B House (4004119 Views)

NYSC 2015 Batch B Oyo / NYSC 2015 Batch A Call Up Letter Is Up / NYSC 2015 Batch A States' Of Deployment Library (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (3147) (3148) (3149) (3150) (3151) (3152) (3153) ... (3378) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2015 Batch B House by Ese00(f): 7:07am On Oct 21, 2015
Lmao see crowd like say na here be nysc dashboard. E be like say na here dem go post us
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 7:07am On Oct 21, 2015
Those in abuja, hw long does it take yo drive from wuse to maitama... am trying to estimate DG ETA to ring bellfor upload
Re: NYSC 2015 Batch B House by Mrbllymer: 7:08am On Oct 21, 2015
Olami90:


Baba blym, I dey tell yhu. If u wan count sef, u go tire coz dem go jes dey show.

Guests sef no fit finish.
Oga mi sir, ao u doing? D tin neva show em plenty lyk dis! By d tym d tin show here no go contain us!
Re: NYSC 2015 Batch B House by sholiyz: 7:08am On Oct 21, 2015
Which to know who will be the 1st to see his or her state, I sure say na guy e go be, e no fit be bae, cheesy grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by GMan650(m): 7:08am On Oct 21, 2015
Ese00:
Lmao see crowd like say na here be nysc dashboard. E be like say na here dem go post us

Me sef shock ooo

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 7:08am On Oct 21, 2015
Olami90:

I don reply u sha on how I feel abt d thread.

I got it dear....
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 7:08am On Oct 21, 2015
DonPsymon:
Make I wait till dem upload that link before I go this cafe or wetin grin

Donpsymon...

Kai...welcum to sawkato tongue
Re: NYSC 2015 Batch B House by chrisco4christ(m): 7:08am On Oct 21, 2015
so all of u don't know that Nysc DG will do press briefing this morning before u can start printing ur CUL. so exercise little patience my e-family
Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 7:08am On Oct 21, 2015
Na so welcum on board, enough crowd undecided
Re: NYSC 2015 Batch B House by itoski(m): 7:08am On Oct 21, 2015
DonPsymon:
Make I wait till dem upload that link before I go this cafe or wetin grin
Baba e go good for some pips to take elmisti product o...so as dem check even if na bad state body go just dey sweet dem say na d best state grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by darazonian(m): 7:09am On Oct 21, 2015
Gracious morning guys, Can I print my call up letter at any cafe around me? Pls I want to know help me out no cafe was authorised by nysc in my location.




Gazalia
Harinholar
Keribaby
2el
Et al.
Pls do the needful.
Re: NYSC 2015 Batch B House by GMan650(m): 7:09am On Oct 21, 2015
Ondo, Edo or Benue. Anybody who chooses any of these states should hit me

1 Like

Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 7:09am On Oct 21, 2015
Pple, jst dey disturb demselves to check call up letter online, wen e be say na d 3rd day april 29 batchA 15 begin dey see der call up letter instead of 27. U guys better chill well make una no giv ursef HBP. Na nigerian time nysc dy use. Nd nigerian time no dey dy accurate.
Re: NYSC 2015 Batch B House by Kizito2nv(m): 7:10am On Oct 21, 2015
d suspens shaa..
Re: NYSC 2015 Batch B House by reflections(m): 7:10am On Oct 21, 2015
If to say naa stream2 person dey, nov25 long oo
Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 7:10am On Oct 21, 2015
Thankz dear, it has been my pleasure
Blessedgurl:
Marcelinho thanks so much dear for the countdown


Same goes to 2el and Haywire1
Re: NYSC 2015 Batch B House by Nobody: 7:11am On Oct 21, 2015
princeshiloh:
Nysc shud try and add time to their timetable from next batch.. before people start to drop dead

grin grin
Re: NYSC 2015 Batch B House by Mrbllymer: 7:11am On Oct 21, 2015
BADNEAT:
just yesterday I thought of that saying and got the perfect reply to it...*the beautiful ones are yet to be born....are you a pedophile
Ain't! Are u? Hopefully yes! For u to ask such a question. . Lyk yoruba said 'only thieves knows hw to catch thieves! .
Re: NYSC 2015 Batch B House by donasere(m): 7:11am On Oct 21, 2015
Chiisoss!





Where crowd come from?!!!



Choi
Re: NYSC 2015 Batch B House by NiRfreak(m): 7:11am On Oct 21, 2015
As i decide to break my silence............me sef na call up letter pursue me come here.....
Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 7:11am On Oct 21, 2015
U c am
oluswaggz:
Pple, jst dey disturb demselves to check call up letter online, wen e be say na d 3rd day april 29 batchA 15 begin dey see der call up letter instead of 27. U guys better chill well make una no giv ursef HBP. Na nigerian time nysc dy use. Nd nigerian time no dey dy accurate.
Re: NYSC 2015 Batch B House by ademasta(m): 7:12am On Oct 21, 2015
Good morning e-fam! *positivous novo*
Re: NYSC 2015 Batch B House by LifeIsGuhd(f): 7:12am On Oct 21, 2015
princeshiloh:
Those in abuja, hw long does it take yo drive from wuse to maitama... am trying to estimate DG ETA to ring bellfor upload

Looool, less than 10 minutes cheesy
Re: NYSC 2015 Batch B House by seun305: 7:12am On Oct 21, 2015
Olami90:



Seun305 agbalagbi.... wink hope dem don dey prepare ur convo rice? Dnt tell me sey na akamu u go carry go serve for convocation o....na better fried rice me ah wan chop pls...

Lol rice dey na...with plenty THYME cool
Re: NYSC 2015 Batch B House by DonPsymon(m): 7:12am On Oct 21, 2015
itoski:

Baba e go good for some pips to take elmisti product o...so as dem check even if na bad state body go just dey sweet dem say na d best state grin

Come hia undecided


You this boy angry


So you the use style tell me say na bad state you want make dem throw me go eh?
Re: NYSC 2015 Batch B House by kmute(m): 7:12am On Oct 21, 2015
@Spenca no hard feelings man
@Reflections I see u bro
@Blessedgurl rmain blessed
Re: NYSC 2015 Batch B House by Marcelinho(m): 7:12am On Oct 21, 2015
Na here b ur dashboard?
NiRfreak:
As i decide to break my silence............me sef na call up letter pursue me come here.....
Re: NYSC 2015 Batch B House by Blessedgurl(f): 7:13am On Oct 21, 2015
Elmisti ....hope you got all the brand and flavours. Cos there would be mass declaration for PCMs
Re: NYSC 2015 Batch B House by Jaymaxxy(m): 7:13am On Oct 21, 2015
May thunder fire any spirit of stream 2 in my life. November 25 no be small thing o
Re: NYSC 2015 Batch B House by NiRfreak(m): 7:13am On Oct 21, 2015
darazonian:
Gracious morning guys, Can I print my call up letter at any cafe around me? Pls I want to know help me out no cafe was authorised by nysc in my location.
stupidest que....where did u do d reg.?.....

(1) (2) (3) ... (3147) (3148) (3149) (3150) (3151) (3152) (3153) ... (3378) (Reply)

Viewing this topic: 2 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 74
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.