₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,573 members, 8,422,616 topics. Date: Monday, 08 June 2026 at 02:42 PM

Toggle theme

2015 Batch B Anambra State - NYSC - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSC2015 Batch B Anambra State (20566 Views)

1 2 3 4 5 6 7 8 Reply (Go Down)

2015 Batch B Anambra State by Naruto87(op): 3:28pm On Oct 22, 2015
congrats to all those posted to anambra. just want to know my fellow coppers cool especially those coming from abuja.
Re: 2015 Batch B Anambra State by daramolad(m): 3:41pm On Oct 22, 2015
Posted to anambra too.
Re: 2015 Batch B Anambra State by Naruto87(op): 3:52pm On Oct 22, 2015
daramolad:
Posted to anambra too.
which state are u from?
Re: 2015 Batch B Anambra State by ukeme200(m): 4:09pm On Oct 22, 2015
Posted to Anambra state too. Stream ll. congrat to us....
Re: 2015 Batch B Anambra State by elmisti(m): 4:27pm On Oct 22, 2015
*enters thread wit RED eye*



*puffs weed*........I got anambra too



Buh den I dnt knw y or wen I picked it.....



Make una tell me wetin dey anambra
Re: 2015 Batch B Anambra State by jatau7(m): 4:49pm On Oct 22, 2015
congrats guys....elmisti wetin dey sup na....y u dey vex? baba tank God ohhhh....wat of if na borno dem carry u go
Re: 2015 Batch B Anambra State by donsmall94(m): 4:52pm On Oct 22, 2015
My people I just got to know we are together. Congratulations
Re: 2015 Batch B Anambra State by jatau7(m): 4:53pm On Oct 22, 2015
donsmall94:
My people I just got to know we are together.
Congratulations
na xo...
Re: 2015 Batch B Anambra State by Nobody: 5:06pm On Oct 22, 2015
i got anambra too,my 3rd choice tho.,stream 2.
Re: 2015 Batch B Anambra State by Naruto87(op): 5:12pm On Oct 22, 2015
elmisti:
*enters thread wit RED eye*



*puffs weed*........I got anambra too



Buh den I dnt knw y or wen I picked it.....



Make una tell me wetin dey anambra
guy ur matter small..I just picked it to fill space..but any how God dey
Re: 2015 Batch B Anambra State by geepee211: 5:12pm On Oct 22, 2015
I got anambra.......stream 1
Re: 2015 Batch B Anambra State by jatau7(m): 5:14pm On Oct 22, 2015
geepee211:
I got anambra.......stream 1
nice 1...we go see for camp on wed
Re: 2015 Batch B Anambra State by essy1(f): 5:24pm On Oct 22, 2015
ukeme200:
Posted to Anambra state too. Stream ll. congrat to us....
Ufan abadie, we r together...Stream 2
Re: 2015 Batch B Anambra State by jatau7(m): 5:25pm On Oct 22, 2015
congrats guys
Re: 2015 Batch B Anambra State by jatau7(m): 5:27pm On Oct 22, 2015
naruto87 hw va na?
Re: 2015 Batch B Anambra State by Naruto87(op): 5:50pm On Oct 22, 2015
jatau7:
naruto87 hw va na?
i just dey reason how I go enter there.. am in abj.
Re: 2015 Batch B Anambra State by elmisti(m): 5:53pm On Oct 22, 2015
Naruto87:
guy ur matter small..I just picked it to fill space..but any how God dey
I swear, I still dey deny am dis mornin say I no pick am....buh God dey.....#nt thnkn of redeployment
Re: 2015 Batch B Anambra State by prettyjo(f): 5:55pm On Oct 22, 2015
I welcome you all to anambra state. light of the nation
#lets go there#
Re: 2015 Batch B Anambra State by jatau7(m): 5:57pm On Oct 22, 2015
Naruto87:
i just dey reason how I go enter there.. am in abj.
me 2....wia for abj u dey?
Re: 2015 Batch B Anambra State by jatau7(m): 5:58pm On Oct 22, 2015
prettyjo:
I welcome you all to anambra state. light of the nation
#lets go there#
tanxs dear.....hope say ur state make sense ohhhh?
Re: 2015 Batch B Anambra State by jatau7(m): 5:59pm On Oct 22, 2015
elmisti:
I swear, I still dey deny am dis mornin say I no pick am....buh God dey.....#nt thnkn of redeployment
bros wetin happen na...its not a bad state na
Re: 2015 Batch B Anambra State by prettyjo(f): 6:00pm On Oct 22, 2015
jatau7:
tanxs dear.....hope say ur state make sense ohhhh?
very well
Re: 2015 Batch B Anambra State by Naruto87(op): 6:02pm On Oct 22, 2015
jatau7:
me 2....wia for abj u dey?
gwagwalad and u?
Re: 2015 Batch B Anambra State by jatau7(m): 6:03pm On Oct 22, 2015
Naruto87:
gwagwalad and u?
I dey nyanya....we go arrange na
Re: 2015 Batch B Anambra State by jatau7(m): 6:05pm On Oct 22, 2015
prettyjo:
very well
confirm
Re: 2015 Batch B Anambra State by elmisti(m): 6:05pm On Oct 22, 2015
jatau7:
bros wetin happen na...its not a bad state na
I sure say na fresh state, na y d tin dey my choice b dat...buh cnt rmbr d main rsn I pickd it
Re: 2015 Batch B Anambra State by carlede: 6:07pm On Oct 22, 2015
I'm still short of words... na space filling oo! Third choice!! It is welll!! My countryhome wink
Re: 2015 Batch B Anambra State by jatau7(m): 6:09pm On Oct 22, 2015
elmisti:
I sure say na fresh state, na y d tin dey my choice b dat...buh cnt rmbr d main rsn I pickd it
confirm. ....e dey....na xo d tin been dey do me...I been dey tink say na enugu na now I come remember say na anambra....na nice state ohhhh
Re: 2015 Batch B Anambra State by elmisti(m): 6:15pm On Oct 22, 2015
jatau7:
confirm. ....e dey....na xo d tin been dey do me...I been dey tink say na enugu na now I come remember say na anambra....na nice state ohhhh
I swear same as mine....thought it was enugu I picked....
Re: 2015 Batch B Anambra State by jatau7(m): 6:18pm On Oct 22, 2015
elmisti:
I swear same as mine....thought it was enugu I picked....
na xo bro.....notin spoil
Re: 2015 Batch B Anambra State by elmisti(m): 6:20pm On Oct 22, 2015
jatau7:
na xo bro.....notin spoil
BOB
Re: 2015 Batch B Anambra State by jatau7(m): 6:22pm On Oct 22, 2015
elmisti:
BOB
confirm
1 2 3 4 5 6 7 8 Reply

Shoutout To All 2015 Batch B Stream 2 Corp Members. Today Is Our POP.2015 Batch B, Streams 1 & 2 Passing Out October 6th & November 4th RespectivelyBAUCHI 2015 Batch B Stream 1234

Nysc:what's The Best Format Of Writing A Clearance Letter???..Samples Of NYSC Fitness CertificateCorps Member Delivers Bouncing Baby Boy At Kwara NYSC Camp