₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,153 members, 8,420,590 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 05:51 AM

Toggle theme

FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) - Sports (4) - Nairaland

Nairaland ForumEntertainmentSportsFIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) (58971 Views)

1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 15 Reply (Go Down)

Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by GMan650(m): 12:25am On Oct 24, 2015
Live updates!!!! Chile have equalised the USA so Chile 1-1

Right now, Chile, USA and Croatia all have 2 points while Naija have 9points grin grin grin

Though Croatia has got the best goal difference barring any thrashing from Naija
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by nerdfrost(m): 12:25am On Oct 24, 2015
klexycole:
Nerdfrost grin grin grin

1st Corner For The Eaglets
. I see you man, this Croatians never know the kian gbese them enter grin
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Koleman(m): 12:26am On Oct 24, 2015
Wetin be de odds for this match sef
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Dharey55(m): 12:27am On Oct 24, 2015
Abeg which station dey show this match for DSTV ?
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Koleman(m): 12:27am On Oct 24, 2015
Over 2.5 goals
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by nerdfrost(m): 12:27am On Oct 24, 2015
ascapella:
wetin u dey wait for oga, go open church grin
. Make match finish first
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by donvicky2007: 12:27am On Oct 24, 2015
Koleman:
Wetin be de odds for this match sef
croatia 0 Nigeria 1
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by GMan650(m): 12:28am On Oct 24, 2015
At last, the thread Don make FP. But make dem update the scores oooo
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by klexycole(m): 12:28am On Oct 24, 2015
Second Corner For Nigeria cheesy
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Nobody: 12:28am On Oct 24, 2015
Naija don dey come out small small
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by GMan650(m): 12:29am On Oct 24, 2015
Dharey55:
Abeg which station dey show this match for DSTV ?
Dstv kee, dem no show SA U-17 match sef. If you wan watch am go local NTA
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Koleman(m): 12:29am On Oct 24, 2015
Dharey55:
Abeg which station dey show this match for DSTV ?
dstv na dead tv o. Beta manage startimes. Dstv does not show such matches de rights have been bought by startimes
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by VellyG(m): 12:29am On Oct 24, 2015
Abeg mod update the scoreline Abi sleep they catch uhuh
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by GMan650(m): 12:29am On Oct 24, 2015
The guy playing outside left(11) for Croatia is good oooo he's just dribbling our players down to the middle
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Nobody: 12:30am On Oct 24, 2015
Dharey55:
Abeg which station dey show this match for DSTV ?
NTAhuh
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by ehix89(m): 12:30am On Oct 24, 2015
which dstv station dhey show am na, no see anytin o
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by judano: 12:30am On Oct 24, 2015
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Koleman(m): 12:30am On Oct 24, 2015
Anything that concern's fifa competition belongs to startimes
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Fratello(m): 12:30am On Oct 24, 2015
VellyG:
Abeg mod update the scoreline Abi sleep they catch uhuh
LOl Mod dey vigil.
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by mikron(m): 12:30am On Oct 24, 2015
Badosqi:
Osimhen now on 4 goals and he is topping the goal chart. Great counter attack from our boys.
great news to my ears grin
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by GMan650(m): 12:31am On Oct 24, 2015
This their captain 'Moro' or smthin like that dey disturb our defence ooo.
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Nobody: 12:31am On Oct 24, 2015
Eh...... Another Corner for Croatia. See as how dem dey dribble our boys ...... Chai!!!!!!
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by klexycole(m): 12:31am On Oct 24, 2015
nerdfrost:
. I see you man, this Croatians never know the kian gbese them enter grin
Today Na Today Na grin grin grin

CORNER
CRO 10 - 2 NIG
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by GMan650(m): 12:31am On Oct 24, 2015
The Croats are creating chances since they are dominating most of the possession
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by ehix89(m): 12:31am On Oct 24, 2015
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by nerdfrost(m): 12:31am On Oct 24, 2015
Anoda corner, nawaa oo
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by drakura: 12:32am On Oct 24, 2015
TVC is a shame if it is ministerial screening they will come first.....
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Koleman(m): 12:32am On Oct 24, 2015
Croatians are good. Dem just no dey lucky. Make our boys de careful
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Nobody: 12:33am On Oct 24, 2015
Croatia dominating, Nigeria leading
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by mikron(m): 12:33am On Oct 24, 2015
klexycole:
Mikron Being Missing SWEET Games Since The Time Of Jesus grin grin
my brother the tin tire me,
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by nerdfrost(m): 12:33am On Oct 24, 2015
Croatia go dominate,naija go win them angry them think say we come here come play
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Badosqi(m): 12:33am On Oct 24, 2015
That could have been a penalty THANK GOD the ref didn't see it.
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 15 Reply

FIFA U-20 Women's World Cup: Nigeria Vs Spain 2 - 1 (Full Time)FIFA U-20 Women's World Cup: Nigeria Vs Canada 3 - 1 (Full Time)Nigeria Vs Australia: FIFA U-17 World Cup: (6 - 0) On 29th October 2015234

Mikel Obi's Daughter In Piano Lesson With Her Grandma (photo)Muhammad Ali With A Young Michael Jackson (photos)ISIS Releases Cristiano Ronaldo's Threatening Image

Viewing this topic: 1 guest(s)