Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / NewStats: 3,152,839 members, 7,817,480 topics. Date: Saturday, 04 May 2024 at 12:58 PM |
Nairaland Forum / Entertainment / Sports / FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) (56667 Views)
FIFA U-20 Women's World Cup: Nigeria Vs Spain 2 - 1 (Full Time) / FIFA U-20 Women's World Cup: Nigeria Vs Canada 3 - 1 (Full Time) / Nigeria Vs Australia: FIFA U-17 World Cup: (6 - 0) On 29th October 2015 (2) (3) (4)
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (15) (Reply) (Go Down)
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by GMan650(m): 12:25am On Oct 24, 2015 |
Live updates!!!! Chile have equalised the USA so Chile 1-1 Right now, Chile, USA and Croatia all have 2 points while Naija have 9points Though Croatia has got the best goal difference barring any thrashing from Naija 1 Like |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by nerdfrost(m): 12:25am On Oct 24, 2015 |
klexycole:. I see you man, this Croatians never know the kian gbese them enter |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Koleman(m): 12:26am On Oct 24, 2015 |
Wetin be de odds for this match sef |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Dharey55(m): 12:27am On Oct 24, 2015 |
Abeg which station dey show this match for DSTV ? |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Koleman(m): 12:27am On Oct 24, 2015 |
Over 2.5 goals |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by nerdfrost(m): 12:27am On Oct 24, 2015 |
ascapella:. Make match finish first |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by donvicky2007: 12:27am On Oct 24, 2015 |
Koleman:croatia 0 Nigeria 1 |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by GMan650(m): 12:28am On Oct 24, 2015 |
At last, the thread Don make FP. But make dem update the scores oooo |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by klexycole(m): 12:28am On Oct 24, 2015 |
Second Corner For Nigeria |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Nobody: 12:28am On Oct 24, 2015 |
Naija don dey come out small small |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by GMan650(m): 12:29am On Oct 24, 2015 |
Dharey55: Dstv kee, dem no show SA U-17 match sef. If you wan watch am go local NTA |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Koleman(m): 12:29am On Oct 24, 2015 |
Dharey55:dstv na dead tv o. Beta manage startimes. Dstv does not show such matches de rights have been bought by startimes |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by VellyG(m): 12:29am On Oct 24, 2015 |
Abeg mod update the scoreline Abi sleep they catch u |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by GMan650(m): 12:29am On Oct 24, 2015 |
The guy playing outside left(11) for Croatia is good oooo he's just dribbling our players down to the middle |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Nobody: 12:30am On Oct 24, 2015 |
Dharey55:NTA |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by ehix89(m): 12:30am On Oct 24, 2015 |
which dstv station dhey show am na, no see anytin o |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by judano: 12:30am On Oct 24, 2015 |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Koleman(m): 12:30am On Oct 24, 2015 |
Anything that concern's fifa competition belongs to startimes |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Fratello(m): 12:30am On Oct 24, 2015 |
VellyG:LOl Mod dey vigil. |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by mikron(m): 12:30am On Oct 24, 2015 |
Badosqi:great news to my ears |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by GMan650(m): 12:31am On Oct 24, 2015 |
This their captain 'Moro' or smthin like that dey disturb our defence ooo. |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Nobody: 12:31am On Oct 24, 2015 |
Eh...... Another Corner for Croatia. See as how dem dey dribble our boys ...... Chai!!!!!! |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by klexycole(m): 12:31am On Oct 24, 2015 |
nerdfrost:Today Na Today Na CORNER CRO 10 - 2 NIG |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by GMan650(m): 12:31am On Oct 24, 2015 |
The Croats are creating chances since they are dominating most of the possession |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by ehix89(m): 12:31am On Oct 24, 2015 |
judano:ontop which person mb? 2 Likes |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by nerdfrost(m): 12:31am On Oct 24, 2015 |
Anoda corner, nawaa oo |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by drakura: 12:32am On Oct 24, 2015 |
TVC is a shame if it is ministerial screening they will come first..... |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Koleman(m): 12:32am On Oct 24, 2015 |
Croatians are good. Dem just no dey lucky. Make our boys de careful |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by tbaba1234: 12:33am On Oct 24, 2015 |
Croatia dominating, Nigeria leading |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by mikron(m): 12:33am On Oct 24, 2015 |
klexycole:my brother the tin tire me, |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by nerdfrost(m): 12:33am On Oct 24, 2015 |
Croatia go dominate,naija go win them them think say we come here come play |
Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Badosqi(m): 12:33am On Oct 24, 2015 |
That could have been a penalty THANK GOD the ref didn't see it. |
(1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) ... (15) (Reply)
Chukwuebuka Enekwechi's Sister Blasts Nigerian Women / U-17 World Cup: Nigeria Vs USA (2 - 0) On 17th October 2015 / Ronaldo And I Can Never Be Close Friends - Messi
(Go Up)
Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10) Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 16 |