FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) - Sports (4) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) (58965 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 15 Reply (Go Down)
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by GMan650(m): 12:25am On Oct 24, 2015 |
Live updates!!!! Chile have equalised the USA so Chile 1-1 Right now, Chile, USA and Croatia all have 2 points while Naija have 9points ![]() Though Croatia has got the best goal difference barring any thrashing from Naija |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by nerdfrost(m): 12:25am On Oct 24, 2015 |
klexycole:. I see you man, this Croatians never know the kian gbese them enter ![]() |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Koleman(m): 12:26am On Oct 24, 2015 |
Wetin be de odds for this match sef |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Dharey55(m): 12:27am On Oct 24, 2015 |
Abeg which station dey show this match for DSTV ? |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Koleman(m): 12:27am On Oct 24, 2015 |
Over 2.5 goals |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by nerdfrost(m): 12:27am On Oct 24, 2015 |
ascapella:. Make match finish first |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by donvicky2007: 12:27am On Oct 24, 2015 |
Koleman:croatia 0 Nigeria 1 |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by GMan650(m): 12:28am On Oct 24, 2015 |
At last, the thread Don make FP. But make dem update the scores oooo |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by klexycole(m): 12:28am On Oct 24, 2015 |
Second Corner For Nigeria |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Nobody: 12:28am On Oct 24, 2015 |
Naija don dey come out small small |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by GMan650(m): 12:29am On Oct 24, 2015 |
Dharey55:Dstv kee, dem no show SA U-17 match sef. If you wan watch am go local NTA |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Koleman(m): 12:29am On Oct 24, 2015 |
Dharey55:dstv na dead tv o. Beta manage startimes. Dstv does not show such matches de rights have been bought by startimes |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by VellyG(m): 12:29am On Oct 24, 2015 |
Abeg mod update the scoreline Abi sleep they catch u ![]() |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by GMan650(m): 12:29am On Oct 24, 2015 |
The guy playing outside left(11) for Croatia is good oooo he's just dribbling our players down to the middle |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Nobody: 12:30am On Oct 24, 2015 |
Dharey55:NTA ![]() |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by ehix89(m): 12:30am On Oct 24, 2015 |
which dstv station dhey show am na, no see anytin o |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by judano: 12:30am On Oct 24, 2015 |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Koleman(m): 12:30am On Oct 24, 2015 |
Anything that concern's fifa competition belongs to startimes |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Fratello(m): 12:30am On Oct 24, 2015 |
VellyG:LOl Mod dey vigil. |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by mikron(m): 12:30am On Oct 24, 2015 |
Badosqi:great news to my ears ![]() |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by GMan650(m): 12:31am On Oct 24, 2015 |
This their captain 'Moro' or smthin like that dey disturb our defence ooo. |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Nobody: 12:31am On Oct 24, 2015 |
Eh...... Another Corner for Croatia. See as how dem dey dribble our boys ...... Chai!!!!!! |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by klexycole(m): 12:31am On Oct 24, 2015 |
nerdfrost:Today Na Today Na CORNER CRO 10 - 2 NIG |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by GMan650(m): 12:31am On Oct 24, 2015 |
The Croats are creating chances since they are dominating most of the possession |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by ehix89(m): 12:31am On Oct 24, 2015 |
judano:ontop which person mb? |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by nerdfrost(m): 12:31am On Oct 24, 2015 |
Anoda corner, nawaa oo |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by drakura: 12:32am On Oct 24, 2015 |
TVC is a shame if it is ministerial screening they will come first..... |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Koleman(m): 12:32am On Oct 24, 2015 |
Croatians are good. Dem just no dey lucky. Make our boys de careful |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Nobody: 12:33am On Oct 24, 2015 |
Croatia dominating, Nigeria leading |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by mikron(m): 12:33am On Oct 24, 2015 |
klexycole:my brother the tin tire me, |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by nerdfrost(m): 12:33am On Oct 24, 2015 |
Croatia go dominate,naija go win them them think say we come here come play |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Badosqi(m): 12:33am On Oct 24, 2015 |
That could have been a penalty THANK GOD the ref didn't see it. |
FIFA U-20 Women's World Cup: Nigeria Vs Spain 2 - 1 (Full Time) • FIFA U-20 Women's World Cup: Nigeria Vs Canada 3 - 1 (Full Time) • Nigeria Vs Australia: FIFA U-17 World Cup: (6 - 0) On 29th October 2015 • 2 • 3 • 4
Mikel Obi's Daughter In Piano Lesson With Her Grandma (photo) • Muhammad Ali With A Young Michael Jackson (photos) • ISIS Releases Cristiano Ronaldo's Threatening Image

them think say we come here come play