FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) - Sports (7) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) (58957 Views)
1 2 3 4 5 6 7 8 9 10 ... 15 Reply (Go Down)
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by nerdfrost(m): 12:45am On Oct 24, 2015 |
We get defence oo ![]() |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Zaikon(m): 12:45am On Oct 24, 2015 |
HemmanuelRichy:bro the shout pass commentator voice. |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by GMan650(m): 12:45am On Oct 24, 2015 |
Anoda shot from the Croats from the left wing deflected by naija defender for Anoda corner |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Nobody: 12:46am On Oct 24, 2015 |
God!!!! Nice defense tho.................... |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Segadem(m): 12:46am On Oct 24, 2015 |
GMan650:haba! Mr man,small small now! |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Singingbae(m): 12:46am On Oct 24, 2015 |
Zaikon:Na indeed U17,see has dem dey shout like toys |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by nerdfrost(m): 12:46am On Oct 24, 2015 |
We sabi dribble too no be only u get leg ![]() |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by GMan650(m): 12:46am On Oct 24, 2015 |
The boys can be heard screaming 'hol am, mark the tall guy, no free am, shove am etc' Pidgin sweet ooo, the Croats no even sabi werrin dem dey tlk |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by chaberry(m): 12:47am On Oct 24, 2015 |
1st half corner 12-2 to the Crotians |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by alalihome: 12:47am On Oct 24, 2015 |
Our guys are doing well. |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by nerdfrost(m): 12:47am On Oct 24, 2015 |
Half time |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Nobody: 12:48am On Oct 24, 2015 |
oGa lazarus................ How far na.... |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Singingbae(m): 12:48am On Oct 24, 2015 |
Half time, dem won gimme hyper tension with corners |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Koleman(m): 12:48am On Oct 24, 2015 |
Yesssss! UP UP NEPA! Sai baba! Light no de reach 10mins again. And i continue de match |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by GMan650(m): 12:48am On Oct 24, 2015 |
Segadem:Na the Croats u go tell, Na corner all the time It's halftime though |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by ViVaMadrid: 12:49am On Oct 24, 2015 |
Make person tell Amunike to remove Drogba 4rm the game den put antony martial even dani alves our no.1 right back they mess up.... Nawa ooohhh for this Nigeria team |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by klexycole(m): 12:49am On Oct 24, 2015 |
HALF TIME CRO 0 - 1 NIG NERDFROST |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Nobody: 12:49am On Oct 24, 2015 |
Half time.............. The Croatians are leading in everything save goals |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by VickyRotex(f): 12:49am On Oct 24, 2015 |
1 More Goal and we call it a day. ![]() NIG: 2 Croatia :0 ![]() |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Koleman(m): 12:49am On Oct 24, 2015 |
GMan650:lol i feel you bro. Also hearing their sounds |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by GMan650(m): 12:49am On Oct 24, 2015 |
Omo see as them dey advertise gold circle condom after d match The Eaglets praying after the ref signals halftime
|
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by hashtagg(m): 12:49am On Oct 24, 2015 |
I just dey follow from page one to six... the way una dey take explain the thing here eeeh... me don nearly get heart attack..... the corners plenty oooo... |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Bowaley17(m): 12:50am On Oct 24, 2015 |
Our boys are composed... Good work boys... |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Singingbae(m): 12:50am On Oct 24, 2015 |
I don go sleep guys! Double wahala for me as my antenna no clear nd d commentary dey skip |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by nerdfrost(m): 12:50am On Oct 24, 2015 |
In Arnold voice "al be back" ![]() |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by klexycole(m): 12:50am On Oct 24, 2015 |
ViVaMadrid:Beefing Don Start! |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by samtol4(m): 12:50am On Oct 24, 2015 |
nerdfrost:hahahahahhahaha someone just asked me that question now ! |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by GMan650(m): 12:50am On Oct 24, 2015 |
Koleman:They were closer to the mic and spectators no plenty for the field |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by Nobody: 12:51am On Oct 24, 2015 |
Nigeria has nothing to play for, i think that has contributed to the lack of attacking intent. They are already top of the group regardless of the result. |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by mikron(m): 12:51am On Oct 24, 2015 |
GMan650:Osimhen is equal to the task, to say d boy is deadly is an understatement, the boy is a rough diamond that needs to be polished, we re blessed in naija |
| Re: FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) by DrHighchief(m): 12:52am On Oct 24, 2015 |
Half time.. Croatia 0 vs Nigeria 1. Croatia r dominating possession. |
FIFA U-20 Women's World Cup: Nigeria Vs Spain 2 - 1 (Full Time) • FIFA U-20 Women's World Cup: Nigeria Vs Canada 3 - 1 (Full Time) • Nigeria Vs Australia: FIFA U-17 World Cup: (6 - 0) On 29th October 2015 • 2 • 3 • 4
“I Don’t Have A Girlfriend" - Anthony Joshua Opens Up • Odion Ighalo Cries At His Father's Burial (Photos) • Mikel Obi's Daughter In Piano Lesson With Her Grandma (photo)


