₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,344,767 members, 8,513,592 topics. Date: Thursday, 05 November 2026 at 09:11 AM

Toggle theme

Ma Pipu..come In Here ..lets Talk - Christianity Etc - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Christianity Etc › Ma Pipu..come In Here ..lets Talk (592 Views)

1 Reply (Go Down)

Ma Pipu..come In Here ..lets Talk by Nina4u(op): 10:03pm On Nov 05, 2015
Ma pipu! Wetin una think bout all dis churches wey persin go juss wake up one mawnin talk say dey wann open chuch ? For instance ..Swagger for Jesus tooshed ministry .... Chukwudi&Son angelic ministry ... Kasabubu church of God ... Devil go hear am Jesus ministry .... Aphridite angelic church of Love and Beauty ... Hahahaha that could b a sex church ...lmao.. Na God go help us oooo . Da truth be say pepus na jobbless ..afta all the membas go pay am so wetin una think ?
Re: Ma Pipu..come In Here ..lets Talk by tartar9(m): 10:45pm On Nov 05, 2015
I thinking that you are trying so hard not to be dry
Re: Ma Pipu..come In Here ..lets Talk by Nina4u(op): 10:47pm On Nov 05, 2015
Na so ? They even got 'jesus the azonto dancer bible ministries' lol... Wetin b u own opinion?
Re: Ma Pipu..come In Here ..lets Talk by Nina4u(op): 10:39am On Nov 06, 2015
Hahaha lets talk ..u pps got noffin to say? Dis na funny die ooo..
Re: Ma Pipu..come In Here ..lets Talk by iamord(m): 11:02am On Nov 06, 2015
Nina4u:
Ma pipu! Wetin una think bout all dis churches wey persin go juss wake up one mawnin talk say dey wann open chuch ? For instance ..Swagger for Jesus tooshed ministry .... Chukwudi&Son angelic ministry ... Kasabubu church of God ... Devil go hear am Jesus ministry .... Aphridite angelic church of Love and Beauty ... Hahahaha that could b a sex church ...lmao.. Na God go help us oooo . Da truth be say pepus na jobbless ..afta all the membas go pay am so wetin una think ?
Hahaha my dear. If na that one u go tire. Dem plenty
Re: Ma Pipu..come In Here ..lets Talk by Nina4u(op): 11:05am On Nov 06, 2015
Hahahaha i juss find it funny u go wake up one mawning say u go open church ...hahahaha lwkmd like breast sukkin pastor in kenya or he go deliver u by u banana hahahaha
Re: Ma Pipu..come In Here ..lets Talk by Nobody: 8:31pm On Jan 03, 2016
op are you high on jamaican weeds?
1 Reply

Let The Athiests Come In Here Lets Settle Ourselves • Babalawos, Iyanifas, Diviners & Seers Meet Here: Lets Discuss Divination • RELIGION 101: Come In Here; Lets Reason Together (sticky) • 2 • 3 • 4

Stop The Envy, Learn From Them. ( Culled From Pastor Eruke Facebook Page) • What If Jesus Had Been Born In Today American Police State • "God Asked Me To Do It’" Prophet Sets Member Ablaze In Church (pics)