Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! - Sports (41) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! (233927 Views)
1 2 3 ... 38 39 40 41 42 43 44 ... 70 Reply (Go Down)
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by Sijo01(f): 1:21am On Nov 06, 2015 |
Mod(s) una dey sleep? Change the score line to 2-2 jare. Make una nor dey give person false hope. |
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by jhidey08(m): 1:21am On Nov 06, 2015 |
Goridoe: no worry. Que sera sera |
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by Nobody: 1:21am On Nov 06, 2015 |
We have a very poor defense. the poorest i have seen in this tornament |
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by gbengalite(m): 1:21am On Nov 06, 2015 |
Subs Alert
|
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by FILEBE(m): 1:21am On Nov 06, 2015 |
Oga commentator! Shey u wan dey mock us now ni? No go think say stone no fit reach where you dey o..! |
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by ugosly(m): 1:22am On Nov 06, 2015 |
These boys don carry tension give person this night |
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by ChappyChase: 1:22am On Nov 06, 2015 |
NOTE- if after 90minutes and its still a Draw, we will head straight to penalty shoot out! |
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by neuroneXY(m): 1:22am On Nov 06, 2015 |
justjify:and u beleived dat trash oga oh no wonder my dear country lags behind in fifa ranking-59- and in africa 12...lets stop all diz futbal age stuff and improve awa grass root futbal exposure to d tender age... And we wudnt lag behind in the senior level imagine d whole of mancity beleives iheanacho is still 18 and needs to be given tym b4 pleying matured game and wen d illusioned matured tym comes lo iheanacho is out of his prime...it is high tym we stopped this futbal age stuff and talk about real age ok... Shoye eh |
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by caprini1: 1:23am On Nov 06, 2015 |
tolustx:No mind their coach,na dem be over age. |
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by KcVictor(m): 1:23am On Nov 06, 2015 |
Mexico making changes 65' |
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by ChappyChase: 1:23am On Nov 06, 2015 |
MsGlobalwonder:Our boys will bounce back.. |
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by MsGlobalwonder(f): 1:23am On Nov 06, 2015 |
ChappyChase:chei! ![]() |
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by gameboy727(m): 1:23am On Nov 06, 2015 |
Okonkwo shoots. Too high. |
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by Nobody: 1:24am On Nov 06, 2015 |
Scoreline 2:2 |
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by FILEBE(m): 1:24am On Nov 06, 2015 |
Goridoe:you know say i fit blame am for the goal wey Mexico score? The guy use grammer comot me from concentration. |
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by MsGlobalwonder(f): 1:24am On Nov 06, 2015 |
ChappyChase:this ur unwavering optimism.. issorai. Na here we dey ![]() |
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by tolustx(m): 1:24am On Nov 06, 2015 |
Referee!!! |
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by Csami(m): 1:24am On Nov 06, 2015 |
Sekem sekem! |
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by ddone: 1:24am On Nov 06, 2015 |
Back in front, yippee |
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by AbuMaryam1(m): 1:24am On Nov 06, 2015 |
It's Nig 3- 2 Mex |
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by menix(m): 1:24am On Nov 06, 2015 |
FriedPlantain:Hope Oliseh will invite him, cous we need such on the super eagles team.. |
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by Friday18: 1:24am On Nov 06, 2015 |
Goooooal |
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by KcVictor(m): 1:24am On Nov 06, 2015 |
Goal 3-2 |
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by robosky02(m): 1:24am On Nov 06, 2015 |
sechem goal 3 |
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by gameboy727(m): 1:24am On Nov 06, 2015 |
How many times you go slip na |
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by edo3(m): 1:24am On Nov 06, 2015 |
oshe11:here in kd,,we don't av nairabet except bet9ja. |
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by bobbito: 1:24am On Nov 06, 2015 |
Nigeria 3 Mexico 2 |
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by shizzy7(f): 1:24am On Nov 06, 2015 |
GOALllllllll |
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by CAMNEWTON4PRES: 1:25am On Nov 06, 2015 |
Naija Power ....... |
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by HARDDON: 1:25am On Nov 06, 2015 |
Sijo01:mod has had too many origins! stoned n puking ! |
| Re: Nigeria Vs Mexico: FIFA U-17 Semi Final 4 - 2 Full Time! by no1madman(m): 1:25am On Nov 06, 2015 |
goalllllllllllllllllllllllll |
France Vs Croatia: Russia 2018 Final (4 - 2) On 15th July 2018 • Nigeria Vs Australia: FIFA U-17 World Cup: (6 - 0) On 29th October 2015 • FIFA U-17 World Cup: Nigeria Vs Croatia 1 - 2 (Live) • 2 • 3 • 4
VIDEO: Jamal Murray Posts Quarantine S3x Tape With Girlfriend On IG, • Nigeria Vs Iceland : World Cup (2 - 0) On 22nd June 2018 • Anthony Joshua Vs Andy Ruiz Jr. II - Rematch (Live Updates)
no give us headache nah with the one whey dey ground. abeg ehn...
no worry. Que sera sera
dat's bad news oo 