₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,345,873 members, 8,519,925 topics. Date: Tuesday, 17 November 2026 at 06:05 AM

Toggle theme

Photos From The Building Collapse In Isheri-Magodo, Lagos In The Morning - Properties (4) - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Properties › Photos From The Building Collapse In Isheri-Magodo, Lagos In The Morning (36705 Views)

1 2 3 4 Reply (Go Down)

Re: Photos From The Building Collapse In Isheri-Magodo, Lagos In The Morning by yapapa: 2:03am On Nov 09, 2015
smuth:
[size=14pt]Everybody know sey you no get sense...I sure sey na as dem sack your papa for Bricklayer work na im him take the annoyance fvck your mama like harlot...na you be the outcome of that terrible mistake.

Cc yapapa
[/size]
u dey mind d omo iya aje dude..him be oloshi..na me go end him life
Re: Photos From The Building Collapse In Isheri-Magodo, Lagos In The Morning by yapapa: 2:05am On Nov 09, 2015
tellwisdom:
Guy, its crystal clear your old man don fix u for one junction for mile 2 make u dey obtain motorist....I just hope u dont pick ur own wife where ur dad picked his.
guy woju o, no let me curse your destiny o.I will advice you to stay of my mention ti aiye e o ba fe baje.
Re: Photos From The Building Collapse In Isheri-Magodo, Lagos In The Morning by tellwisdom: 6:24am On Nov 09, 2015
yapapa:
guy woju o, no let me curse your destiny o.I will advice you to stay of my mention ti aiye e o ba fe baje.
Na shopono go fire u...u know who u dey follow throw words? ....U'd better go look for your mate nd fight with. Olofo
Re: Photos From The Building Collapse In Isheri-Magodo, Lagos In The Morning by smuth(m): 7:32am On Nov 09, 2015
tellwisdom:
kikikiki....e pain am tongue... Next time, dey borrow sense before u talk. Even goat sense can work for u
[size=14pt]See mumu...na you the tin pain pass, you no fit reply my bashing na...make i teach some lesson as e bi ya papa no teach you well. yapapa come warn dis guy before I finish person pickin for here.[/size]
Re: Photos From The Building Collapse In Isheri-Magodo, Lagos In The Morning by yapapa: 7:48am On Nov 09, 2015
smuth:
[size=14pt]See mumu...na you the tin pain pass, you no fit reply my bashing na...make i teach some lesson as e bi ya papa no teach you well. yapapa come warn dis guy before I finish person pickin for here.[/size]
tellwisdom aiye iya e febaje ni?
Re: Photos From The Building Collapse In Isheri-Magodo, Lagos In The Morning by yapapa: 7:50am On Nov 09, 2015
tellwisdom:
Na shopono go fire u...u know who u dey follow throw words? ....U'd better go look for your mate nd fight with. Olofo
if dem born your father well send me your address if I no drop you before weekend. omo iya aje jatijati
Re: Photos From The Building Collapse In Isheri-Magodo, Lagos In The Morning by tellwisdom: 10:41am On Nov 09, 2015
yapapa:
if dem born your father well send me your address if I no drop you before weekend. omo iya aje jatijati[/quote [quote author=smuth post=39828671]See mumu...na you the tin pain pass, you no fit reply my bashing na...make i teach some lesson as e bi ya papa no teach you well. yapapa come warn dis guy before I finish person pickin for here.
Kids sad.....I'm off angry
Re: Photos From The Building Collapse In Isheri-Magodo, Lagos In The Morning by yapapa: 10:44am On Nov 09, 2015
[quote author=tellwisdom post=39834221][/quote]coward, send your address
Re: Photos From The Building Collapse In Isheri-Magodo, Lagos In The Morning by tellwisdom: 10:49am On Nov 09, 2015
yapapa:
coward, send your address
U wan come rob me? sad...U no go survive am o
Re: Photos From The Building Collapse In Isheri-Magodo, Lagos In The Morning by yapapa: 11:04am On Nov 09, 2015
tellwisdom:
U wan come rob me? sad...U no go survive am o
no..far from it, I wan drop u ni...
Re: Photos From The Building Collapse In Isheri-Magodo, Lagos In The Morning by tellwisdom: 11:11am On Nov 09, 2015
yapapa:
no..far from it, I wan drop u ni...
Hahaha....Na ur mama i pity. U remember sey she don enter menopause and cant bear another child??
Re: Photos From The Building Collapse In Isheri-Magodo, Lagos In The Morning by yapapa: 11:13am On Nov 09, 2015
tellwisdom:
Hahaha....Na ur mama i pity. U remember sey she don enter menopause and cant bear another child??
no pity her..na me get my life ..send your address .abeg na
Re: Photos From The Building Collapse In Isheri-Magodo, Lagos In The Morning by HonAdeli(m): 11:46am On Feb 20, 2016
what a sad occurence!!may God clean d mess
1 2 3 4 Reply

Gas Explosion In Magodo, Lagos (Video) • 10 Killed As Gas Station Explodes In Magodo, Lagos • Photos From The Building Collapse In Lekki, Lagos This Morning • 2 • 3 • 4

Lagos Issues Stop Work Order To A Developer In Lekki (Photos) • Current Price Of Roofing Sheets, Building Materials In Lagos, Rest Of Nigeria • My Neighbor Denies Me Sleep With His Generator