Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (3) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 (23430 Views)
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by trigar12(m): 9:16pm On Nov 24, 2015 |
CUMPOLICE01:H2O |
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by ambrosedmax(m): 9:17pm On Nov 24, 2015 |
CUMPOLICE01:see mumu |
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by daveyjay(m): 9:26pm On Nov 24, 2015 |
Bayern Munich dey on top vexinq mode |
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by Nobody: 9:41pm On Nov 24, 2015 |
see as them dey win club wey no get leg 1-0 still yet dey happy I pity una wen una go meet LEICESTER CITY ![]() |
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by engrjacuzzi: 9:47pm On Nov 24, 2015 |
I love my Chelsea fc....we can repeat the feat again. memories of 2011/2012 season on my mind. |
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by Nobody: 9:48pm On Nov 24, 2015 |
CUMPOLICE01:Menh go pay your coffin o!! |
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by bayfashion: 9:54pm On Nov 24, 2015 |
fajani:go hug transformer jawe |
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by Bamz(m): 9:55pm On Nov 24, 2015 |
We know what we are, Champions of England, we know what are are. It's funny how Chelsea can still go to the next round topping the group in such a terrible season. |
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by bayfashion: 9:56pm On Nov 24, 2015 |
holyFRED:u don chop sha |
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by Emeskhalifa(m): 9:59pm On Nov 24, 2015 |
Macabi never score chelsea back Nawa oooo |
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by Ekaka1(m): 10:02pm On Nov 24, 2015 |
I wonder why we are struggling so hard to score this season ...even with a man down? |
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by Nobody: 10:07pm On Nov 24, 2015 |
bayfashion:Why you quote me when you no get any better thing to talk? ![]() Come,be kiafu dia |
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by engrjacuzzi: 10:07pm On Nov 24, 2015 |
in Chelsea we trust.
|
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by Bamz(m): 10:08pm On Nov 24, 2015 |
Emeskhalifa:You're in the wrong thread. Cower in shame, with your tail in between your legs and sod off. |
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by Nobody: 10:13pm On Nov 24, 2015 |
Chelsea own don done like beans. Worst team dz year !!! |
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by Nobody: 10:18pm On Nov 24, 2015 |
where is the OP na?
Him dey sleep? ![]() Abeg come update say a relegation team are on a two match winning streak oo ![]() ![]() |
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by ifeanyi83(m): 10:19pm On Nov 24, 2015 |
Chelsea is back!!! |
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by uzolexis(f): 10:21pm On Nov 24, 2015 |
It's 3-0 now o ![]() |
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by Vaughn240: 10:21pm On Nov 24, 2015 |
My club is back.... Up chelsea 2-nil..... I no say this one go cut some people ticket...untoorr |
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by bayfashion: 10:22pm On Nov 24, 2015 |
holyFRED:dis oga wan slap ma face from on top net abeg make i take cover oo before him begin dy pour spit for person face |
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by Bamz(m): 10:22pm On Nov 24, 2015 |
The OP is definitely asleep. He's not a Chelsea fan I presume. ![]() Btw, Willian has scored 6 of 12 attempted free kicks in all competitions. Call him the free kick king. |
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by Friday18: 10:24pm On Nov 24, 2015 |
Chelsea trend just dry |
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by Vaughn240: 10:24pm On Nov 24, 2015 |
My club is back.... Up chelsea 3-nil..... I no say this one go cut some people ticket... Willian, u sabi play free kick abeg thumbs up |
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by iceberylin(m): 10:25pm On Nov 24, 2015 |
Surprised |
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by Bamz(m): 10:27pm On Nov 24, 2015 |
Friday18:because we're winning. Lol. Sod off mate |
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by LegatusGlaber(m): 10:28pm On Nov 24, 2015 |
Any Chelsea game that I watch, they always win. It's done and dusted. Goodnight all |
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by engrjacuzzi: 10:32pm On Nov 24, 2015 |
our winning streak is back! Tottenham beware! our season of promo is over. Chelsea fc will make top 4 in EPL |
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by Nobody: 10:32pm On Nov 24, 2015 |
Dynamo kiev won,the group is now very open,if we make the mistake of losing the last match we are out |
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by daxon001(m): 10:35pm On Nov 24, 2015 |
seems 2night is a mauling night a ![]() |
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by uzolexis(f): 10:35pm On Nov 24, 2015 |
4-0 now ![]() |
| Re: Maccabi Tel Aviv Vs Chelsea: UCL (0 - 4) On 24th November 2015 by Bamz(m): 10:38pm On Nov 24, 2015 |
johnnycrew:A draw will suffice but we will win.
|
Real Madrid Vs Barcelona (0 - 4) On 21st November 2015 • Stoke City Vs Chelsea (1 - 0) On 7th November 2015 • Bayern Munich Vs Arsenal : UCL (5 - 1) On 4th November 2015 • 2 • 3 • 4
Dynamo Kiev Vs Chelsea: Europa Cup (0 - 5) On 14th March 2019 • Everton Vs Liverpool ( 0 - 0) On 21st June 2020 • West Ham Vs Chelsea (3 - 1) On 1st December 2012



