₦airaland Forum

Welcome, Guest: Register • Login • With Google • Trending • Recent • New

Stats: 3,346,910 members, 8,525,770 topics. Date: Friday, 27 November 2026 at 08:55 AM

Toggle theme

Who Dey Vex You Pass (pix) - Politics - Nairaland

Nairaland Forum › Nairaland General › Politics › Who Dey Vex You Pass (pix) (1289 Views)

1 Reply (Go Down)

Who Dey Vex You Pass (pix) by babatgtr(op): 3:27pm On Dec 01, 2015
I saw this pix on facebook

Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by ammyluv2002(f): 3:29pm On Dec 01, 2015
All of them carry equal position undecided undecided
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by omostar: 3:30pm On Dec 01, 2015
Police .
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by yapapa: 3:31pm On Dec 01, 2015
PDp...cos if dem performed well for the wasted 16years every oda sector go don make sense by now.
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by Nobody: 3:31pm On Dec 01, 2015
APC zombies should top your list followed closely by Buhari, liar mohammed, Tinubu, Boko Haram and El Rufai.

All of them are APC.
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by utytill(m): 3:32pm On Dec 01, 2015
APC(Liar mohammed)
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by neolboy(m): 3:33pm On Dec 01, 2015
APC for scaming naija
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by ellechrystal(f): 3:33pm On Dec 01, 2015
Apc baboons
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by ellechrystal(f): 3:34pm On Dec 01, 2015
yapapa:
PDp...cos if dem performed well for the wasted 16years every oda sector go don make sense by now.
No b d same idiots dey apc now?
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by yapapa: 3:35pm On Dec 01, 2015
ellechrystal:
No b d same idiots dey apc now?
naso o..let's say our politicians den.
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by shamack: 3:36pm On Dec 01, 2015
APC + PDP=same
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by ellechrystal(f): 3:37pm On Dec 01, 2015
yapapa:
naso o..let's say our politicians den.
Gbam
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by Nobody: 3:37pm On Dec 01, 2015
The list is incomplete without Buhari.... Na him dey over vex me
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by tolugar: 3:38pm On Dec 01, 2015
NEPA





Hoooo. Haaaaa
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by ORACLE1975(m): 3:41pm On Dec 01, 2015
Hmmmm I swear thunder fire all of dem
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by teeboila(m): 3:48pm On Dec 01, 2015
2 and 5 is my problem.
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by babatgtr(op): 7:32pm On Dec 01, 2015
My guy if you don use dvd without remote b4, you go no say nepa na bastard...lol grin
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by Nobody: 7:47pm On Dec 01, 2015
- PDP
- Biafra
Re: Who Dey Vex You Pass (pix) by Charles1366(m): 7:52pm On Dec 01, 2015
ATM
1 Reply

Picture: Who Dey Provoke You Pass For Naija? • Looks Like Buhari Is Still Beefing Saraki-check Out Sallah Prayers Vex[pictures] • Yoruba People Don Vex For Igbo's • 2 • 3 • 4

Heart Breaking: Biafra Is Dead Said Ex President Chief Olusegun Obasanjo • The Naira And 10 Questions For Gov. Emefiele. • Man Sobs Bitterly After Waking From Deep Sleep.