₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,326,111 members, 8,425,021 topics. Date: Friday, 12 June 2026 at 12:43 AM

Toggle theme

Tokunbo 2004 Corolla Sport N1.5m Awoof O - Autos - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralAutosTokunbo 2004 Corolla Sport N1.5m Awoof O (571 Views)

1 Reply (Go Down)

Tokunbo 2004 Corolla Sport N1.5m Awoof O by Theodarl(op): 8:39pm On Dec 12, 2015
lagos

08136376318

Re: Tokunbo 2004 Corolla Sport N1.5m Awoof O by dandy2222: 10:03pm On Dec 12, 2015
Dis scrap without rim, na eem u won sell 1.5, Cum open mouth call am awoof join
Re: Tokunbo 2004 Corolla Sport N1.5m Awoof O by mekzyjoe(m): 8:49am On Dec 13, 2015
dandy2222:
Dis scrap without rim, na eem u won sell 1.5, Cum open mouth call am awoof join
D tin jst tyre me sef
Re: Tokunbo 2004 Corolla Sport N1.5m Awoof O by serege(m): 9:32am On Dec 13, 2015
grin grin grin
Re: Tokunbo 2004 Corolla Sport N1.5m Awoof O by Theodarl(op): 10:22am On Dec 13, 2015
dandy2222:
Dis scrap without rim, na eem u won sell 1.5, Cum open mouth call am awoof join
u b id**t. how much be alloy rim? alloy rim wey follow this car dey come na 30k for ladipo. if u get good eye u for no call dis car scrap. use ur eye medication well mk u no go blind. that car never enter car wash o. i just snap am lik that. u can see d guy washing it
1 Reply

Very Clean Tokunbo 2004 Toyota Corolla Sport: N1.750m2012 Range Sport Used And Well Maintained For 5.5m Awoofsold- Very Neat Registered 2005 Mercedes Benz C230 4 cylinder AMG Sport @ N1.2m234

I Need 99/2000 Model Lexus RX300 Budget Is 1.3mNeatly Used Volks Wagen Bus For Sale2006 Toyota Highlander 3rows For Sale