I Need Help And And Advice Urgently - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › I Need Help And And Advice Urgently (592 Views)
| I Need Help And And Advice Urgently by Nobody: 2:20pm On Dec 24, 2015 |
My Blackberry don chop my money tire,
na him I
come vex yesterday sell am, come take
some
money buy Chinaphone! The phone get
TV, Touch screen, Nail cutter, Fire lighter etc.
I fit
write Text message with toothpicks sef.
But now am in bigger trouble!!!
1. E go full after 3 minutes of charging.
2. The spellings get mistakes e.g NokLa, blackderry, i-pon, samswag etc.
3. When aeroplane pass, e go record
"One
missed Call".
4. When a big car horn; e go show
"Charger connected"
5. When Chinese man pass, e go show:
"One
Bluetooth device found"
6. When fine lady waka pass, e go show
"WiFi On"
7. When ugly lady waka pass, e go show,
"Virus
detected"
Abeg ooo! I wan sell am! Who wan buy
ooo? Even as I dey find buyer, e dey show me
for
screen say "No contacts found"
Pls don't laugh alone, send to those you
wish to
put a smile on their face. |
| Re: I Need Help And And Advice Urgently by Nobody: 2:24pm On Dec 24, 2015 |
Lol...surely my bruh cholls wanna get this kind of phone ![]() |
| Re: I Need Help And And Advice Urgently by Oladimejy(m): 2:26pm On Dec 24, 2015 |
Ahaahahahahahah...END TIME PHONE |
| Re: I Need Help And And Advice Urgently by Cholls(m): 4:06pm On Dec 24, 2015 |
KashyBaby:my brotheq op nice one. @babe you sure i need that phone? |
| Re: I Need Help And And Advice Urgently by Nobody: 4:28pm On Dec 24, 2015 |
Cholls:Surely bruh.... u need that to contact me soon |
Funny Memes On The Whistle Blowing Strategy And Advice To Make You Laugh . • I Seriously Need Your Help And Advice O • 2 • 3 • 4
Best Comedy Videos Here • Fuel Drops to N57 • Download Comedy Video: Password Wahala
