Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" - European Football (EPL, UEFA, La Liga) (1231) - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Sports › European Football (EPL, UEFA, La Liga) › Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" (5924038 Views)
1 2 3 ... 1228 1229 1230 1231 1232 1233 1234 ... 6952 Reply (Go Down)
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 8:53am On Dec 24, 2015 |
So I dey here una dey share pics anyhow like when Boko Haram dey share blood abi? ![]() barackohandso: |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by ElDeeVee(m): 9:07am On Dec 24, 2015 |
marqueetim:Cry me a river. Buzz me when you win 10 UCL |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Chelseafan1: 9:46am On Dec 24, 2015 |
dmcdad:Nothing special bros, my babe dey travel go Imo state, na to flex am with my family b4 I resume work again, ow u wan flex ur own? |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 10:02am On Dec 24, 2015 |
For people like us wey no get babe (lol), na to flex am as e come ooooooo. One of these days I go just go pool go chill, or maybe beach tinz. Other than that, na to dey sip vodka and chilling out with my men them. ![]() Chelseafan1: |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Chelseafan1: 10:24am On Dec 24, 2015 |
dmcdad:Gbayi!!! that one sef dey....una wey dey lag dey flex wella, so many attraction centres to visit....Happy new year in advance. |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 10:27am On Dec 24, 2015 |
No be lie at all. Locations full lag. Merry Christmas jare and happy new year in advance. Chelseafan1: |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 10:34am On Dec 24, 2015 |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by stuff46(m): 10:45am On Dec 24, 2015 |
barackohandso:Yimu! |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by logica(m): 11:04am On Dec 24, 2015 |
Debroslink:Correct. The tie ends in London. Second Leg would be a formality. |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 1:40pm On Dec 24, 2015 |
Chelseafan1:Abi you want make I show am here? |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 1:43pm On Dec 24, 2015 |
dmcdad: I thief am when he no know ni He sef surprise |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 1:47pm On Dec 24, 2015 |
dmcdad:Yes oh. Our Chelsea fasting and praying remain 2days. Na to enjoy life remain As per the bold; if I hear ![]() |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 1:59pm On Dec 24, 2015 |
Wetin you mean by if I hear? You think say I dey lie ni? If you get to give me no fail oooooooo. ![]() barackohandso: |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by sebod(m): 2:14pm On Dec 24, 2015 |
Neymar: "My love for football drives me. Passion makes me move forward. I want[b] more trophies, that's why I joined Barça.[/b]" [via sport] In Barca, trophies are always guaranteed! |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 2:23pm On Dec 24, 2015 |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Chelseafan1: 3:24pm On Dec 24, 2015 |
barackohandso:lol...describe ow I be first make I see weda u are for real? ![]() |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 3:37pm On Dec 24, 2015 |
. |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 3:39pm On Dec 24, 2015 |
Afraid don dey catch my guy. ![]() Chelseafan1: |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Chelseafan1: 3:47pm On Dec 24, 2015 |
dmcdad:Lol...I dey tell u, I just remembered something now, don't ask me cos I won't tell u. |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 4:11pm On Dec 24, 2015 |
Oya tell me for chat na. Chelseafan1: |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Chelseafan1: 4:29pm On Dec 24, 2015 |
dmcdad:Lol...Nooo, u go kon cast me for Nairaland, wey dt yeye Seyi make e kon describe me first make I know weda to cool temper or start to dey beg am. ![]() |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 4:32pm On Dec 24, 2015 |
Haba na! Wetin you take me for na? On a more serious note that would be the last thing I would do. Chelseafan1: |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Chelseafan1: 4:47pm On Dec 24, 2015 |
dmcdad:I'll message you, if u tell anyone, harmattan thunder go fire ur nyash before Jan 1 ![]() |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 5:01pm On Dec 24, 2015 |
Chelseafan1:Simple You get 2 hands, 2 legs, 5 fingers on reach hand, dark hair. Make I continue? |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 5:03pm On Dec 24, 2015 |
dmcdad:Hehehe him mind don dey do "gbim gbim gbim" |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by barackohandso(m): 5:05pm On Dec 24, 2015 |
Chelseafan1:Lol coolu coolu coolu temper Talk wetin you wan talk |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Chelseafan1: 5:20pm On Dec 24, 2015 |
barackohandso:smh...lol |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 5:22pm On Dec 24, 2015 |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by dmcdad: 5:23pm On Dec 24, 2015 |
Abeg no mind my ignorance, harmattan get thunder? ![]() Chelseafan1: |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Chelseafan1: 6:04pm On Dec 24, 2015 |
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by Nobody: 6:36pm On Dec 24, 2015 |
Authorities seize $3 million worth of cocaine named 'Lionel Messi'Is the cocaine that good? ![]()
|
| Re: Fc Barcelona Fan Thread: "més Que Un Club" by pelvicky(m): 8:27pm On Dec 24, 2015 |
bykebyke:make messi sue them naa |
Barcelona Fan Beheads Real Madrid-Supporting Friend • Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029 • FC Barcelona Fan Thread: "Més Que Un Club" • 2 • 3 • 4
Official Manchester United Fan Thread:''20 Times EPL Champion • Official Chelsea Fan Thread: Club World Cup Champions 2025-2029
Viewing this topic: 5 guest(s)

