Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,300 members, 7,815,541 topics. Date: Thursday, 02 May 2024 at 02:12 PM

[VIDEO] Olamide – I Love Lagos - Music/Radio (2) - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Music/Radio / [VIDEO] Olamide – I Love Lagos (29447 Views)

Watch New Video: Olamide – Konkobility / Music & Video: Olamide – I Love Lagos / Olamide – I Love Lagos (prod. By Pheelz) (2) (3) (4)

(1) (2) (3) (4) (Reply) (Go Down)

Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by SuperSuave(m): 4:58pm On Jan 09, 2016
naijaboiy:
No data embarassed
baba no Kari Dat one Kom Jare! angry If pesin like you no get data e mean say me I no get phone sef.
Cheat ti take over! grin

1 Like

Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by allanphash7(m): 5:00pm On Jan 09, 2016
Sorry omo iyami
FagsamPHP:
the guy above me is a thief, what kind of network u dey use?
Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by Oghumu1(m): 5:00pm On Jan 09, 2016
parzdor:
EVERY CHEAT WAS A HIT BACK TO BACK FROM MAGIC SIM TO IMEI TWEAKING TO MUSIC+ YET NO MTN ENDORSEMENT
KONI DAFUN IYALAYA ANIBODY HACKING TI TAKE OVER
Dude my music+ don stop o, maybe the data finish I no know but I use am stream video online. If u be guru let's relate
Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by Highestbee(m): 5:02pm On Jan 09, 2016
#Street ti tAkE OvER!




iyalaya Anybody.....

1 Like

Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by jayloms: 5:03pm On Jan 09, 2016
Hope say e make sense pass ojuelegba cool
Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by emerged01(m): 5:04pm On Jan 09, 2016
Nice video! I love Lagos!

1 Like

Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by naijaboiy: 5:04pm On Jan 09, 2016
bunmioguns:





Check my signature


cool
Does it work on iOS? embarassed
Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by anigbajumo(m): 5:04pm On Jan 09, 2016
Olamide don dey crazy oooo,see as he dressed like LAWMA,
Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by bunmioguns(m): 5:05pm On Jan 09, 2016
naijaboiy:

Does it work on iOS? embarassed




Very well
Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by naijaboiy: 5:07pm On Jan 09, 2016
SuperSuave:
baba no Kari Dat one Kom Jare! angry If pesin like you no get data e mean say me I no get phone sef.
Cheat ti take over! grin
gringringrin

Baba me no sabi use cheat o!

I nor even know how to go about am. cry
Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by josephsly(m): 5:07pm On Jan 09, 2016
Baddooooooooo.................omo this nah Ghen...Ghen
Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by wristbangle: 5:08pm On Jan 09, 2016
naijaboiy:
No data embarassed

gringrin

Na me say make u no subscribe? tongue
Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by Nobody: 5:08pm On Jan 09, 2016
i only like it becus my boo, Odunlade Adekola is in there . kiss
Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by naijaboiy: 5:09pm On Jan 09, 2016
bunmioguns:





Very well
Will check it out now. smiley

Hope you no go scam me o! cheesy
Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by naijaboiy: 5:10pm On Jan 09, 2016
aflyingbird:
i only like it becus my boo, Odunlade Adekola is in there . kiss
Make you dey thief another woman husband o. tongue
Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by kingDELE(m): 5:10pm On Jan 09, 2016
is dis an endorsement or what....
dope track/video.

1 Like

Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by suco01(m): 5:11pm On Jan 09, 2016
Badoo rep d street. Street ti take ova. #leavetrashforlawma...

1 Like

Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by bunmioguns(m): 5:11pm On Jan 09, 2016
naijaboiy:

Will check it out now. smiley

Hope you no go scam me o! cheesy


Check the comments on the thread as well as the Facebook page before patronizing
Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by naijaboiy: 5:11pm On Jan 09, 2016
wristbangle:


gringrin

Na me say make u no subscribe? tongue
subscribe for your boy na. embarassed
Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by EmekaBlue(m): 5:11pm On Jan 09, 2016
Nice...Olamide voice tho..onpoint style of singing
Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by Adeyinka12(m): 5:15pm On Jan 09, 2016
Ybnl nation ,olamide badoo

1 Like

Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by oppyworld: 5:18pm On Jan 09, 2016
Wow I love it kiss

1 Like

Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by Donbabajay12(m): 5:20pm On Jan 09, 2016
MuyiRano:
Na new release?
Nope ooo , na sinc 1997
Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by aNAIJAFAN(m): 5:21pm On Jan 09, 2016
Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by Greenbuoy(m): 5:22pm On Jan 09, 2016
N o n s e n s e
Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by Ymodulus: 5:22pm On Jan 09, 2016
naijaboiy:

No Data[
Lol!
When we are looking up to you for data.
Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by wristbangle: 5:22pm On Jan 09, 2016
naijaboiy:

subscribe for your boy na. embarassed

grincheesy

But on a serious note, I wish I can. This January no smile at all.
Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by quanternetz(m): 5:23pm On Jan 09, 2016
MGeey:
Badoo at it again. Please can sm1 help me translate "koni dafun iyalaya". Thanks

it won't be well for your Grandmother
Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by melvinjames: 5:24pm On Jan 09, 2016
Video is great but the song is weak
Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by naijaboiy: 5:24pm On Jan 09, 2016
Ymodulus:

Lol!
When we are looking up to you for data.
Are you people serious? grin

Boss modulus i should be asking you o cheesy
Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by Nobody: 5:25pm On Jan 09, 2016
He is wise enough to feature Odunlade Adekola in the music. Many will buy it just by sighting him on the advert. I don't like Lagos jere, everything just dey do im own.
Re: [VIDEO] Olamide – I Love Lagos by Do2dtun(m): 5:26pm On Jan 09, 2016
Dope song dope video
Olamde baddo rock

1 Like

(1) (2) (3) (4) (Reply)

Free Mason. Rick Ross Ft Jay Z. Download. / Top 5 Lies Told In Naija Music This Year (2015) / Where Can I Download Gbenga Adeboye's Comedy Extra. ?

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 23
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.