My Experience With A Gala Seller - Nairaland General - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › My Experience With A Gala Seller (577 Views)
| My Experience With A Gala Seller by Dawinlove(op): 10:52pm On Jan 09, 2016 |
After I enter bus for oshodi i called the gala seller to give me one,The mistake was i gave her the money before asking for change.Before i open eye say were change,sharp girl use crowd wey dey rush enter bus tear race. Gala wey i buy no come hungry again I no get money to pay Brt Na so i dey look and i no sabi beg buh dat day i do am I still dey imagine how d girl take dissapear buh still Tomorrow January 10th will make it exactly 3years anniversary a Gala seller ran away with my (950naria) change, a very heartbreaking experience. # sadmood |
| Re: My Experience With A Gala Seller by dacovajnr: 10:54pm On Jan 09, 2016 |
![]() |
| Re: My Experience With A Gala Seller by shegxi(m): 11:02pm On Jan 09, 2016 |
Loooool.....d thing pain u sotey u remember d anniversary date ![]() |
| Re: My Experience With A Gala Seller by Nobody: 11:03pm On Jan 09, 2016 |
![]() TESTIMONY TIME |
| Re: My Experience With A Gala Seller by vicstar(m): 12:28am On Jan 10, 2016 |
shegxi:dat kyn tin ehn...dey hard to forget I swear!! ![]() |
Tiger-nut Seller In Suit At Abuja Market (Photo) • Funny PHCN Photos (share Your Experience With Them) • My Experience With A Gala Seller • 2 • 3 • 4
Redeemed Pastor Is Kidnapped • Scary Death Experience Of People • 62 Richest Own As Much As Half The World Population.
