Facts About Adekunle Gold....u Must See Lol - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Facts About Adekunle Gold....u Must See Lol (971 Views)
| Facts About Adekunle Gold....u Must See Lol by olatunde29ice(op): 9:36pm On Jan 10, 2016 |
Fact abt Adekunle Gold, he notice dat girls r nt easy to toast my guy vex enter studio, he sing 0000000000 SHADE, "otipe ti mo tin ba e soro otipe ti mo tin toast e oooo ojo n lo" SHADE agree at last, wen SHADE started complaining abt money , he left her and went for ORENTE dis girl frm village �, dis one never Sabi money, so she no dey complain, later one yahoo boy take over ORENTE wit range rover, my guy vex enter studio again sing....... Baba God oooo emina Fera range oooo (pick up)� , let wait and see d next episode.... |
| Re: Facts About Adekunle Gold....u Must See Lol by ayindepremier: 9:57pm On Jan 10, 2016 |
What is this one saying self?? |
| Re: Facts About Adekunle Gold....u Must See Lol by zubycharles(m): 10:32pm On Jan 10, 2016 |
Op no vex wetin u smoke dis mornin |
| Re: Facts About Adekunle Gold....u Must See Lol by Elimiz(m): 10:57pm On Jan 10, 2016 |
zubycharles:nor b smal weed |
Life Time Contract. See! Lol • Hillarious Joke About Adekunle Gold's Portrait • When Your Alarm Goes Off...a Must See Lol... • 2 • 3 • 4
When You Are Trying To Recharge 1,500 From Your Account. • Read This And Put A Smile On Your Face. • Latest Nollywood Movie Titled Okoro The Village Boy Just Hit Market