₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,327,274 members, 8,430,148 topics. Date: Friday, 19 June 2026 at 11:24 PM

Toggle theme

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (530) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2016 Batch A Corp Members House (4174314 Views)

1 2 3 ... 527 528 529 530 531 532 533 ... 2535 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by arcnomec(m): 2:32pm On Jan 16, 2016
spixytinxy:
dominion92 I av saw oooo, Inshrt am shrt of words, kbs wil neva appreciate me like dis, na to dey chase everything wey dey inside skirt im sabi
Madam,you self try hide your hussy woman(izing) act for bedroom small na..You come dey expose am like this for public...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 2:33pm On Jan 16, 2016
Oyehomie:
See his mouth like beyond human comprehension.. (speaking on a very low voice):;human wrapper
I laff

Na me talk say make you no get wife
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Armynu(m): 2:35pm On Jan 16, 2016
I see you @Iceyquincy, and I am sure you see us too....
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 2:35pm On Jan 16, 2016
justified19:
pressy, u too much. ur response is cool and matured.

oya take a bottle of Goldberg
Lol! Oshey!

I don't drink goldberg tho!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 2:36pm On Jan 16, 2016
amodu:
Help me tell him ooo.....Oloju Kokoro
It's our time
Una weldone!

Don't worry. He'll listen!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by arcnomec(m): 2:37pm On Jan 16, 2016
justified19:
thank you jare ...I am with you.

u av to support me too, cos I am already thinking of ow to snatch somebody's iyawo.
I talk am oooo,this one wey u say u want be like ......................,and u want take church way enter am.hmmmmm..me I no dey oooo...My advice to you na to copy my style and remain single like singular noun
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 2:37pm On Jan 16, 2016
Oyehomie:
Na u talk dat won o..if ur body touchi omoge she go get belle..jeesu.
in 2baba's voice #u no holy pass my brother
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 2:37pm On Jan 16, 2016
arcnomec:
Madam,you self try hide your hussy woman(izing) act for bedroom small na..You come dey expose am like this for public...
hide gini, no oooo, Y I go dey hide bad thing, I can't fit oooo. Kbs too get long throat, wetin oda women get wey I no get
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 2:37pm On Jan 16, 2016
spixytinxy:
I wonder ooooo, u already have four wives, yet u won't allow d person dat has only one wife b, oga fun eeeee. Armynu, pressy nd biotechshola hope u guys r seeing d reason y I want divorce. Inshrt am fed up
That's your anthem now. But u never do it!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 2:38pm On Jan 16, 2016
amodu:
I laff

Na me talk say make you no get wife
lol...aaaah...Personal msg: wettn happn nah, u no suppose talk like that for street nah...plus i get wife na, she jst neva replied ni nah....i still get hope than sm1 wey dey fight divorce now nah....atleast i neva get any to dey tnk of divorce...person wey laff last na him dey laff best nah....Apekotoje o ni je ibaje na
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 2:40pm On Jan 16, 2016
IghravweIG:
Morning Abbie25. Was fine and urs?
Thank God. MisterDemola Kbs and LogoDwhiz. Am so happy. Remember the result I talked about one time. My courseadviser said it has been sorted out and I checked truly it has. smiley
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 2:40pm On Jan 16, 2016
arcnomec:
I talk am oooo,this one wey u say u want be like ......................,and u want take church way enter am.hmmmmm..me I no dey oooo...My advice to you na to copy my style and remain single like singular noun
I wan use kiss Daniel style ni.. #no b she I carry com but na she I wan carry go.


but bros, over calcu dey worry u o. lol
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 2:42pm On Jan 16, 2016
Will be back later to come and attend to all other mentions as we don land for Olumo grin

See ya
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 2:42pm On Jan 16, 2016
LogoDWhiz:
That's your anthem now. But u never do it!
Haaa, pressy so u want me to divorce him. Bt r u not among d pple who begd me nt to
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 2:42pm On Jan 16, 2016
spixytinxy:
e ma gbo pressy, many oda girls he can roll with, nibo niyen, u guys shld tlk sense into his brain, kbs shld b ok with wat he has, wat is he looking for in anoda woman dat I don't av
I've told u times without number that he can't change.

You either stay and manage the situation or you leave
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 2:43pm On Jan 16, 2016
LogoDWhiz:
Lol! Oshey!
I don't drink goldberg tho!
what do u take?
don't tell me u belong to d "fayrouz category"
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 2:44pm On Jan 16, 2016
spixytinxy:
Haaa, pressy so u want me to divorce him. Bt r u not among d pple who begd me nt to
I'm not saying you should.
And I wasn't among those that begged. Only biotechsola did.


I was even fighting for you, only for you to come online and make all my efforts go to waste.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by arcnomec(m): 2:44pm On Jan 16, 2016
spixytinxy:
hide gini, no oooo, Y I go dey hide bad thing, I can't fit oooo. Kbs too get long throat, wetin oda women get wey I no get
kbs,oya come and answer this question oooooo,na weytin other women get wey ur wifey no get? First semester exam question......
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 2:45pm On Jan 16, 2016
justified19:
what do u take?
don't tell me u belong to d "fayrouz category"
Lol. Nah
Red wine.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 2:45pm On Jan 16, 2016
LogoDWhiz:
I've told u times without number that he can't change.

You either stay and manage the situation or you leave
am considering leaving, nobody shld beg me oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 2:46pm On Jan 16, 2016
spixytinxy:
Wow dat nice, so wat happened? U no longer like dia service or wat
not exactly...but av been "churchically" unstable since den..

will go tomoro sha.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 2:46pm On Jan 16, 2016
Abbie25:
Thank God. MisterDemola Kbs and LogoDwhiz. Am so happy. Remember the result I talked about one time. My courseadviser said it has been sorted out and I checked truly it has. smiley
Wow! That's good news.

Happy for you
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 2:46pm On Jan 16, 2016
LogoDWhiz:
Kbs468, I think you need to leave this couple alone.

She said she's not interested. Let her be!

So many other girls you can roll with. She's a married woman.

Don't bring disdain to the government. How will a minister be chasing a married woman when he has so many wives at home?

Remember you called yourself an Elder!



MissOyin, and Amodu.
Una just dey do PDA upandan.
Una doh o.
Continue
Honestly the epistle I typed just disappeared and I can't repeat it again but what I actually tried putting forward is that in tune with avoiding discord in governance, I have decided to withdraw my emotional attachment to the relationship between I and MissOyin forthwith but not that she is not loved ooo.

So, in line with the continuity of governance of Golden City Republic, I hereby put forward her nomination as a Minister for Foreign Relation and Special Duties since the 2 previously suggested positions have been occupied by Johndanny and Spanishmario respectively.

I thus kindly advised that you direct the presidential spokesperson-Ojeifo12 to forward her name for confirmation in the Red chambers along side that of dominion92 since the Golden City's Assembly are already resuming from recess
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 2:47pm On Jan 16, 2016
LogoDWhiz:
Lol. Nah
Red wine.
nice one..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 2:47pm On Jan 16, 2016
spixytinxy:
lol, Christ apostolic church, se wa losi church lo la
C.A.C too?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 2:47pm On Jan 16, 2016
LogoDWhiz:
I'm not saying you should.
And I wasn't among those that begged. Only biotechsola did.


I was even fighting for you, only for you to come online and make all my efforts go to waste.
Haaa, pressy ema binu Simi, just wanted to respect biotechshola ni
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 2:48pm On Jan 16, 2016
spixytinxy:
am considering leaving, nobody shld beg me oooo
pls endure.. jor
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by arcnomec(m): 2:49pm On Jan 16, 2016
justified19:
I wan use kiss Daniel style ni.. #no b she I carry com but na she I wan carry go.


but bros, over calcu dey worry u o. lol
In timaya's voice; I concur ...Since person no value the soup wey dey his house ,come say na yam wey him see for outside dey. hungry am,kosi wahala.person wey hungry and like d soup go chop am.Na so we elders dey talk am
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 2:49pm On Jan 16, 2016
Abbie25:
Thank God. MisterDemola Kbs and LogoDwhiz. Am so happy. Remember the result I talked about one time. My courseadviser said it has been sorted out and I checked truly it has. smiley
PRAISE MASTER JESUS.. e yin Oluwa logo o.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 2:50pm On Jan 16, 2016
Armynu:
You know I know this. Make dem fire on.
Na so!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 2:51pm On Jan 16, 2016
arcnomec:
In timaya'a voice; I concur ...Since person no value the soup wey dey his house ,come say na yam wey him see for outside dey. hungry am,kosi wahala.person wey hungry and like d soup go chop am.Na so we elders dey talk am
in fact, u b orijinal elder.


oya take am #Eagle aromatic schinap#
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 2:51pm On Jan 16, 2016
justified19:
not exactly...but av been "churchically" unstable since den..

will go tomoro sha.
pls go, r u stil in ikorodu
1 2 3 ... 527 528 529 530 531 532 533 ... 2535 Reply

NYSC 2017 Batch A Corps Members HouseNYSC 2016 Batch B Corps Members HouseHow To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List234

Nysc 2015 Batch ANYSC 2015 Batch B House