Donjazzy Replies Kanye And Wiz Khalifa - Celebrities - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Celebrities › Donjazzy Replies Kanye And Wiz Khalifa (1073 Views)
| Donjazzy Replies Kanye And Wiz Khalifa by buffkid1(op): 8:43pm On Jan 27, 2016 |
Donjazzy oooo. Lmao
|
| Re: Donjazzy Replies Kanye And Wiz Khalifa by tempem: 8:49pm On Jan 27, 2016 |
Am missing something, here..... |
| Re: Donjazzy Replies Kanye And Wiz Khalifa by vault(m): 8:49pm On Jan 27, 2016 |
lmao..... na dangote get time na, bill gate ke |
| Re: Donjazzy Replies Kanye And Wiz Khalifa by ayus7(m): 8:54pm On Jan 27, 2016 |
Lol... All HITS back to back! Dem get time sha, my niccur Bill no get dat kin time. |
| Re: Donjazzy Replies Kanye And Wiz Khalifa by cruzita(f): 8:56pm On Jan 27, 2016 |
since na Don baba talk am I go laugh even though e no funny |
| Re: Donjazzy Replies Kanye And Wiz Khalifa by EHMIR(m): 9:06pm On Jan 27, 2016 |
Unfunny ![]() |
| Re: Donjazzy Replies Kanye And Wiz Khalifa by Daminaj2(f): 9:21pm On Jan 27, 2016 |
tempem:Full details of what happened here https://www.nairaland.com/2895639/donjazzy-tweets-olamide-following-kanye |
| Re: Donjazzy Replies Kanye And Wiz Khalifa by Chestar5(f): 9:21pm On Jan 27, 2016 |
| Re: Donjazzy Replies Kanye And Wiz Khalifa by tempem: 9:26pm On Jan 27, 2016 |
Daminaj2:Thanks, maiden!! |
| Re: Donjazzy Replies Kanye And Wiz Khalifa by bennifield11(m): 9:30pm On Jan 27, 2016 |
Dem go teh..bill gate or mark?yimu |
| Re: Donjazzy Replies Kanye And Wiz Khalifa by OKorowanta: 9:49pm On Jan 27, 2016 |
Don Jazzy sef! Upon say Olamide take u shine,na you kon dey won use di mata take form joke? Hand faller ![]() |
50cent Trolls Kanye On IG Using A Disrespectful Photo Of Kanye And Trump! • Woman Who Donjazzy Gave N250,000 On Twitter Last Year December Gives Account Of • Donjazzy Replies A Fan That Says He Cant Win A Headies This Year. • 2 • 3 • 4
Rihanna's Dad Forgives Chris Brown For Beating Up His Daughter • Banky W - " I Still Dont Know When Am Getting Married" • #dontpushme: I’m Really Losing Hope In Buhari – Omotola Jalade Ekeinde


