₦airaland Forum

Welcome, Guest: RegisterLoginWith GoogleTrendingRecentNew

Stats: 3,325,277 members, 8,421,136 topics. Date: Friday, 05 June 2026 at 08:25 PM

Toggle theme

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (800) - Nairaland

Nairaland ForumNairaland GeneralNYSCNYSC 2016 Batch A Corp Members House (4066258 Views)

1 2 3 ... 797 798 799 800 801 802 803 ... 2535 Reply (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:54pm On Jan 30, 2016
Fraiser:
make I no miss my fellow citizen again? More ova wen u wey b pressy no put ur egg for one basket wetin u dey expect from citizen
Lol!

You know that we have different ethnic groups in Golden City.
So as to give each a voice in the government .........
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by prindu(m): 11:57pm On Jan 30, 2016
A16 loading... ;DA16 loading...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:57pm On Jan 30, 2016
#798 and #799

What's next?
Watch out!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 11:57pm On Jan 30, 2016
LogoDWhiz:
Keep loving o

U go lose at both ends now!
Pressy, Abeg no beg Shammak oo, Na how e wan take fall yakata e dey find
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 11:57pm On Jan 30, 2016
Sent4rina:
Lol... Sée my guy o. Hw i go take knw say u 2 dey eye d fish inside river wen i no bi winch..
I jux say make i freestyle help pressy catch d fish since na him i see with long net wey dey try disturb d water since i don show 4 here.

A no wetin i go do, ur fish na ur fish, even if u stil dey dream say na ur fish na ur fish e go bi.

Imagine me o.. See as my padi dey vex wan jump inside river untop fish..

Hahahaha a don die! Aswear u guys no go kill pesin 4 here.
lol... I for don jump inside d water o if no b pple wey dey hold me for here
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:58pm On Jan 30, 2016
arrhenius15

Bro, how far?
You've not been around for a while now, hope you're good?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 11:58pm On Jan 30, 2016
Alhassanu:
Ah! What went wronghuh
Regale me
i kukuma did not go 4 d convocation & i regret dat buh wat is painin me most is d fact dat na so so work i use 2day do.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:59pm On Jan 30, 2016
Kbs468:
Pressy, Abeg no beg Shammak oo, Na how e wan take fall yakata e dey find
Lol!

Abi na!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by HappySmokey(m): 11:59pm On Jan 30, 2016
so happy - convocation beautiful and name uploaded on senate list on last minute. AM good to go A16 tins
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 11:59pm On Jan 30, 2016
Alhassanu:
I no talk anything. Let it slide, sir
U must talk o!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 12:01am On Jan 31, 2016
HappySmokey:
so happy - convocation beautiful and name uploaded on senate list on dame minute. AM good to go A16 tins
Congrats bro!

Happy Convocation!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:01am On Jan 31, 2016
Sent4rina:
Very correct! You are a promise keeper i knw dat.
ose jor ore
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 12:02am On Jan 31, 2016
Rukkyola:
Am just using doz ones 2 play ni fa plus i wanto b sure i can fully trust him ist. i don't wanto rush and say yes and e start misbehavin wit other girls.dat is y o
Okay dear!

You're good to go!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 12:03am On Jan 31, 2016
prindu:
Abeg seh BoboLIL ban neva expire ni huhAbeg seh BoboLIL ban neva expire ni
e b lyk say naa d colour font typing wey hin dey do cause am ooo. I will see what I can do tomorrow if e never still reach hin expiry date
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 12:04am On Jan 31, 2016
prindu:
Abeg seh BoboLIL ban neva expire ni huhAbeg seh BoboLIL ban neva expire ni
I thought I mentioned this already!

He has deactivated!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:06am On Jan 31, 2016
Shammak:
No worry, u go stop running wen u return those tubers of yam u gave kbs468
ok so u dey beaf me because i collect wetin b my right ahhh nawa o, ok i go return am if u go leave dis one for me nd i go convince my twinie in ur favor
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kbs468(m): 12:07am On Jan 31, 2016
Olasum, shey even if we geh issues between me and you to have made you abandone me, e no mean say you no go relate with fellow Citizens again nah? Abi the Dream hour Don reach?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 12:08am On Jan 31, 2016
Rukkyola:
u garrit.am already eying dat enugu sef.buh my hausa is fake.i can't fit speak hausa o i only understand a little.Buh anyway i wil teach u d little i understand
Now u see...Wen i said we're compatible u thought i was joking. We are going to enugu 2geda and nothing, i repeat, nothing wil separate us.

Buh wait a minute... Hw come ur hausa doesn't fluent having born nd breed in the north?

Lemme guess.. U ar d kind of gal that speaks english at home, ryt?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 12:08am On Jan 31, 2016
Fraih:
cheesy cheesy Psalm!
Anyways, bedtime here... Good night smiley

Fraiser, I am off to bed, you should retire soon too. we should wear that our purple anko to church tmrw wink. I hope yours is pressed already. See you in the morning twinnie kiss
Have a restful night dear
BTW, saw one of your topics... Can one graduate with a first despite the fact that one had an extra year. Is that possible in your school?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Alhassanu(m): 12:09am On Jan 31, 2016
LogoDWhiz:
Eya. Pele
I quite understand.
Try and reduce the level then
Lai Lai, I won't. My friend go laugh me
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:10am On Jan 31, 2016
Fraih:
cheesy cheesy Psalm!
Anyways, bedtime here... Good night smiley

Fraiser, I am off to bed, you should retire soon too. we should wear that our purple anko to church tmrw wink. I hope yours is pressed already. See you in the morning twinnie kiss
alryt my dear d cloth is dry cleaned already, see u tomoro....:*
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 12:11am On Jan 31, 2016
Alhassanu:
Lai Lai, I won't. My friend go laugh me
Lol.

But you're the only one there playing the game.

Moreover, I play these games just for the fun of it
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Alhassanu(m): 12:12am On Jan 31, 2016
LogoDWhiz:
U must talk o!
Okay. I was just trying to acknowledge your warm welcome as the presido towards BlizzydoDo.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 12:13am On Jan 31, 2016
Fraiser:
ok so u dey beaf me because i collect wetin b my right ahhh nawa o, ok i go return am if u go leave dis one for me nd i go convince my twinie in ur favor
I no dey beef o...
I am with fraih and fraih alone... BlizzydoDo is all yours
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:14am On Jan 31, 2016
Sleep don dey whisper to my hear o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 12:14am On Jan 31, 2016
Alhassanu:
Okay. I was just trying to acknowledge your warm welcome as the presido towards BlizzydoDo.
Lol!

U still never talk true true
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Alhassanu(m): 12:15am On Jan 31, 2016
Rukkyola:
i kukuma did not go 4 d convocation & i regret dat buh wat is painin me most is d fact dat na so so work i use 2day do.
Haha, perfect. Shey u dae dodge convocation... God bless mummy. She's raising a mother.

BTW, hope your body isn't aching
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 12:15am On Jan 31, 2016
Infact truth be told, u all made my day. I really enjoyd myself on here dis evening. Thanks to every1 dat made it possible.



#Onelove.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 12:15am On Jan 31, 2016
Fraiser:
Sleep don dey whisper to my hear o
Listen to it!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 12:16am On Jan 31, 2016
LogoDWhiz:
Lol!
You know that we have different ethnic groups in Golden City. So as to give each a voice in the government .........
ok o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 12:16am On Jan 31, 2016
Kbs468:
Pressy, Abeg no beg Shammak oo, Na how e wan take fall yakata e dey find
God's got my back grin grin
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 12:16am On Jan 31, 2016
Sent4rina:
Infact truth be told, u all made my day. I really enjoyd myself on here dis evening. Thanks to every1 dat made it possible.



#Onelove.
Glad to!
Uwc


U also made my day!
Thanks for supporting me!
1 2 3 ... 797 798 799 800 801 802 803 ... 2535 Reply

NYSC 2017 Batch A Corps Members HouseNYSC 2016 Batch B Corps Members HouseHow To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List234

Nysc 2015 Batch ANYSC 2015 Batch B House