Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,567 members, 7,847,366 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 04:21 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (884) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3421291 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (881) (882) (883) (884) (885) (886) (887) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:18pm On Feb 04, 2016
Beckytee:
tank youuuuu
u welcome, so av u agreed to marry him
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 9:19pm On Feb 04, 2016
Rukkyola:

The only love of my life, am very much fyn 2day o,especially after hearin smtin da u kept as secrete frm me.

And wat was dat cos i dnt hav a secrete on here?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:20pm On Feb 04, 2016
IghravweIG:

Chai! Na weti my sister con do u na grin
bros e don tey wey ur sis don dey fyn my trouble 4 dis city o.If i no show her pepe my mind no go rest.Abi u sef sabi any confirm juju man place? I don't tink all d ones wey i don dey hear of go fit do d job perfectly d wey i lyk.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:22pm On Feb 04, 2016
Fraih:

Twinnie, I chose not to believe what Rukky said o. I actually saw BlizzydoDo's brakelight earlier today. She looks fine and not heavy like Rukky rumored.
tank yuu 4 d support Fraih
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 9:22pm On Feb 04, 2016
IghravweIG:

It was on the insistence of the Deputy senate president that the list was reajusted Sir.
I will send a letter to him immediately, notifiying him of the situation.


Okay!

To accommodate the splitting of the nominees into 2 days?
Or just the removal of them?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:22pm On Feb 04, 2016
Rukkyola:

lol! Ask fraiser na 4 im mouth i hear am
dat guy no like me at all...

but I don conclude, na to snatch person wife sure pass..and I don locate who i go snatch..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:23pm On Feb 04, 2016
Fraih:

Twinnie, I chose not to believe what Rukky said o. I actually saw BlizzydoDo's brakelight earlier today. She looks fine and not heavy like Rukky rumored.
dont mind her jor, i no why she dey talk all dose tinx, because d powder wey she go collect from babalawo yesterday no catch me, she no know say ajesara dey my body nd more ova i no fit betray my friend sent4rina
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:23pm On Feb 04, 2016
Fraih:

Oh yea, I saw the circular passed across, I'll just inform him when he returns tonight.

Ehmmmm, me is attending to family matters here and keeping the home. smiley
iyawo gidi ni e...mo je dodo e
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:24pm On Feb 04, 2016
Fraiser:
ohh see u... I no say u no go trust my babe because u know even trust ursef...ur husband travel for one day u don dey find husband wey u go borrow, if no b say i b gud friend sef we for don dey meet for d back of d king palace i for don fall for all dose advances wey u dey give me
ogogoro dey really turn ur head upside down.Hu tel u say i knw trust my lov? Hu u 4 don dey meet 4 hotel? Bera no alow my sent4rina hear.Sidown dea luk until ur wife cari anoda person bele com giv u.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:24pm On Feb 04, 2016
Fraiser:
naso o, she go fix date of our traditional weddin, we were suppose to go 2geda if not for my official duty, I just pray make dem fix d wedding quickly make d 1000 kegs of palmwine wey i don buy no expire
bros. 1000kegs of palmwine ke....haha.. kilode. na only kegites wan com ur wedding?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:25pm On Feb 04, 2016
Rukkyola:

ur wife no go ever com bak 4rm village o so beta no waist ur tym.Person wey i hear sey she don go cari bele 4 one old man
@Rukkyola yuu no try 4 mi oo..no b even young man haba! wetin I do yuu??
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:25pm On Feb 04, 2016
Fraiser:
the president don appoint his wife as the golden city ambassador to syria
na wen al doz ones shele?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:26pm On Feb 04, 2016
spixytinxy:
na tomorrow ooo
very good...safe trip dear.

mesef reach ikorodu today...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:26pm On Feb 04, 2016
IghravweIG:

We just dey jejely they wait till Monday o.
I neva even sabi states I go choose sef.
I still dey tink.
me sef don tire, bt d oyo nd osun argument really helped me, holy spirit go lead me for d remaining two lol
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:26pm On Feb 04, 2016
Kbs468:

Not really per say but just a kind of ill-fated luck for WENGER continues because

analysing our losses this season, we have below

1. Vs West Ham united. WENGER's mystery continued with the first match of the season at home

2. Vs Chelsea. WENGER's inability to overcome JOSE MOURINHO in EPL continued.

3. Vs West Brom. Surprisingly Arsenal suffered a second defeat to a lower Team below it in the EPL after the loss against Chelsea which is lower too as at the time of the lost

4. Vs Southampton. Yes WENGER's lost of mojo against MOURINHO continued with a similar experience with KOEMAN as WENGER have now overcomed this Man only twice in 11 attempt against him with the this very match ending in an embarrassing 4:0 defeat and to a lower team again.

5. VS Chelsea again. Yea another lost followed this match. Though I wasn't surprised because it followed a similar controversial situation as the first leg at Stamford Bridge which is making me think of suggesting the swapping of referees across the top 5 leagues in Europe when it comes to Big matches in every league as a step of reducing refereeing errors especially in England and Spain if I have the opportunity to do so.

But of particular interest is the fact that WENGER's inability to overcome GUUS HINDIK in the EPL continued from where it stopped the last time he came for a similar rescue mission for Chelsea with WENGER's only Victory over this Man coming only in the champions league against PSV Eidhoven of Holland when he was the manager then.

And that TOTTENHAM manager is already falling into this category of people that WENGER finds it difficult to overcome. a similar Situation was responsible for ARSENAL'S defeat against MAN UTD in the past under SIR ALEX FERGUSON.

Again with PEP already tipped to sign for MAN CITY, I just feared what the future holds for us in winning the EPL tittle oo

cc
MissOyin
bolagabriella
IghravweIG
Arrhenius15
arnomec
nathoneal
JohnQueen
waiess (we didn't even hear from you again Bro about your mobilisation)
in other news, Wenger is arsenal's problem
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:27pm On Feb 04, 2016
chiefololade:


I'm not a juju man oo, na dchiefpriest dey do juju.

But na me be hin oga
ahn ahn. Ow u come tk b im oga
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:28pm On Feb 04, 2016
BlizzydoDo:
@Rukkyola yuu no try 4 mi oo..no b even young man haba! wetin I do yuu??
chineke! Wat i do? I tot u wea in d village ni fa.I didn't not say anytin o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:29pm On Feb 04, 2016
Rukkyola:

No o.I can't fit chuk my mout insyd person mata.My love say make i no de do amebo.Shebi u say u get chiefolalade? Simple tin,just go colet juju powder 4rm him make u de use am rob face wen u wan go c her.she go just dey folo u 4 bak lyk d wey newly hatched chick dey folo dea moda.Buh wea b d chiefololade addres sef?
ehn ehn, speaking frm experience. Na wetin u do sent4rina wey mk am dey mumuily in love wit u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:29pm On Feb 04, 2016
justified10:
dat guy no like me at all...

but I don conclude, na to snatch person wife sure pass..and I don locate who i go snatch..


if they use juju folo u 4 bak me i no dey o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:30pm On Feb 04, 2016
Rukkyola:

i reject it! Na ur child go cari olodo brain in irumole's name.
no be cause o na scientific fact
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 9:30pm On Feb 04, 2016
IghravweIG:

We just dey jejely they wait till Monday o.
I neva even sabi states I go choose sef.
I still dey tink.
ma broda, how u dey na..I miss u o. I bin wan mention u, but till now,, I no still sabi how to pronounce or spell ur moniker..

e hard baje
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:31pm On Feb 04, 2016
Abbie25:


Noo you must tell me oo
Registeration for Batch B you mean cos I wasn't among Batch A list

Ehyah! There is a blessing in every dissapointment! I want to believe you've overcome this for now,if not you won't even be here with us,it speaks volume of your quality!...Don't worry,I will be waiting to receive you when your time comes...

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by chiefololade: 9:31pm On Feb 04, 2016
spixytinxy:
ahn ahn. Ow u come tk b im oga

He is the Chief priest of this great city, I'm the King of the city. Who do you think he's gonna be working for?

Just like the Chief of army staff will work for the president. The president does not carry gun, but still yet, he finance and control the COAS.

Got it now?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:31pm On Feb 04, 2016
Rukkyola:

bros e don tey wey ur sis don dey fyn my trouble 4 dis city o.If i no show her pepe my mind no go rest.Abi u sef sabi any confirm juju man place? I don't tink all d ones wey i don dey hear of go fit do d job perfectly d wey i lyk.
God pass u, na me nd u for dis city, we don put leg for one shokotoi
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:31pm On Feb 04, 2016
Sent4rina:


And wat was dat cos i dnt hav a secrete on here?
my love! Na ur mention i don dey fynd since o.I heard u gave dis our city it's beautiful name na and u no tel me b4
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 9:32pm On Feb 04, 2016
Beckytee:
tank youuuuu
oya. shey u don hear
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:34pm On Feb 04, 2016
SC31:
undecided * thinking* hmmmm should I follow this rukkyola's advice

beta don't waist ur tym tinkin ov anytin.Just do as i say.If God com bless make u go cari bele 4 anoda man,na OYO u dey o.i can't fit settle fyt.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:35pm On Feb 04, 2016
spixytinxy:
ehn ehn, airkastaine twins too, una too like copy copy for dis city oooo
she will surely hear,iya ibeji.
BTW: we do not copy you pple ooo,it is the Lord's doing and it's marvelous in our sight!

How are the twins and your Promisxxxx husband?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:35pm On Feb 04, 2016
justified10:
very good...safe trip dear.

mesef reach ikorodu today...
thanks dear, wetin u come do for ikd
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:36pm On Feb 04, 2016
chiefololade:

I'm not a juju man oo, na dchiefpriest dey do juju.
But na me be hin oga
how u com take b im oga wen u b olodo? Shebi na im sabi juju
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by DTOBS(m): 9:36pm On Feb 04, 2016
amodu:

Good to hear that, my regards to her.
of course she will hear
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:36pm On Feb 04, 2016
Rukkyola:

No o.I can't fit chuk my mout insyd person mata.My love say make i no de do amebo.Shebi u say u get chiefolalade? Simple tin,just go colet juju powder 4rm him make u de use am rob face wen u wan go c her.she go just dey folo u 4 bak lyk d wey newly hatched chick dey folo dea moda.Buh wea b d chiefololade addres sef?
e b lyk say person don dey hint u d strategy wey sent4rina use for u

(1) (2) (3) ... (881) (882) (883) (884) (885) (886) (887) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 50
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.