Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,163,438 members, 7,853,885 topics. Date: Saturday, 08 June 2024 at 07:17 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (887) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3427296 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (884) (885) (886) (887) (888) (889) (890) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:31pm On Feb 04, 2016
Rukkyola:

i laff! Feel fri 2 send ur empty tape 2 him na.
Whispering *even if my sent4rina catch me wen i de kiss u sef e no go vex.He trusts me*
abah why hin go vex? E no fit nw, shey e possible make u see person wey dey help u do d work u no get time do make u dey vex ni, ko jor nw
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:31pm On Feb 04, 2016
justified10:
flex ke... I no sabi flex fa.


abeg, how dem take dey flex?
See this man. grin grin.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 10:32pm On Feb 04, 2016
amodu:



I am only acting on direction.
Quoting my Honourable Deputy Senate President
Okay then!
I hope the changes will be effected!
So, Fraiser and Shammak be at peace!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Nobody: 10:33pm On Feb 04, 2016
Fraih:

cry cry How you wan dey follow spinxytinxy when she don dey married to Kbs468
what's ur own?

mind ur business abeg.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:34pm On Feb 04, 2016
Fraih:


#singing
Bae is a minister and a prophet
So our union is sealed
It doesn't matter what anyone feels
Being with Shammak is the Best bet.
I see! It is really d best indeed.ur shammak wey we no c im brklight 4 hea.He just abandone u kip 4 ur twin fraiser make una de take care ov una sef.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:34pm On Feb 04, 2016
Rukkyola:

abeg wetin i wan jealous wen i get my own love?
ehya sorri o, dat ur love wey b say na workaholic, e no just get tym for house
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 10:34pm On Feb 04, 2016
U guys are just funny....

Three days to go biko

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 10:35pm On Feb 04, 2016
Gud eveninnnnnnnmng.....jst returning from ma cassava farm....it's been 1 week now....preparing for d raining season....
I blv tns re goin on as expected......'well'...d mata wey dey on ground now no be child play, make i excuse maself.....
Ma votas card o...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:37pm On Feb 04, 2016
Good night everybody lemme go and wallow in my loneliness since my bae(crobboy) has decide not to come home for the past 2 days because of his political ambitions embarassed .....

Rukkyola shebi you no wan show me how to get liver take borrow boo,no wahala one day you go talk say make i help you do something and na me go dey laugh last
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:38pm On Feb 04, 2016
Fraiser:
how u go take no wen sent4rina your husband no get money buy television for house wey una go dey take watch news, dont worrie sha as per say u b my padi i go buy one current affairs for u wey u go dey read

Lol.. Naughty friend. I pity ur flirting life around my rukkyola o, cos i no dey joke wit my property(esp my woman)..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:38pm On Feb 04, 2016
Fraiser:
ehya sorri o, dat ur love wey b say na workaholic, e no just get tym for house
na tru u talk fa.The guy just dey disappear anyhw.Pls tel me d trut i knw u ar his best friend so u shud knw,my sent4rina get wife 4 outside dis city?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 10:38pm On Feb 04, 2016
Fraiser:
bros beware of danger o
Tell Him ooo undecided
Rukkyola:

I see! It is really d best indeed.ur shammak wey we no c im brklight 4 hea.He just abandone u kip 4 ur twin fraiser make una de take care ov una sef.
E no abandon me, he went to attend to some matters cool
I am patiently waiting for him, and then my twinnie can take care of me, we are flesh and blood cool

justified10:
what's ur own?

mind ur business abeg.

tongue tongue
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:40pm On Feb 04, 2016
boboLIL:
U guys are just funny....


Three days to go biko

Na u B dis.
Where u go since
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by amodu(m): 10:40pm On Feb 04, 2016
CROBBOY:


I sincerely apologise sir for approaching you in this informal way on matters of this caliber. I am leveraging on the affiliation and long standing relationship you have with me and my sweetheart to break all available protocols in order to get an expedited response as time is not a luxury I can afford.

I have a firm understanding that my Ministerial nomination was *whispering* greatly influenced by you. As a result, posterity will deny me complete fulfilment if I fail to express my immense gratitude.

However sir, I would like to confess that given the state of things, I cannot categorically say with certainty who is and who is not a Senator at the moment as such information has been restricted to the seat of the Presidency and House of Senate.

I would like to solicit sir - as your mentee- that baring all laid down Protocols, you provide me the list of Senators we have at the moment as well as their various Senatorial District there are representing.

Thank you sir for your usual cooperation and assistance you have consistently showed to us, expecially, SC31 my sweetheart who happens to be your god-daughter. I look forward to hearing from you soonest.

CROBBOY YOUR LOYAL BOY!

Time they say is the best healer and also words brings out kolanut from the pocket likewise sword from its cover.

You have successfully pacify me and for this I BLESS YOUR UNION with my god-daughter; SC31 (Efe).

As regards your request, some senators are presently suspended leaving us with:

Greatestman, our Senate President
Kuchikau, our Deputy Senate President
IghravwelG, Distinguished Senator and my able self.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 10:40pm On Feb 04, 2016
Oyehomie:
Gud eveninnnnnnnmng.....jst returning from ma cassava farm....it's been 1 week now....preparing for d raining season....
I blv tns re goin on as expected......'well'...d mata wey dey on ground now no be child play, make i excuse maself.....
Ma votas card o...
HAPPY NEW YEAR MY BROTHER!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:41pm On Feb 04, 2016
Sent4rina:


Lol.. Naughty friend. I pity ur flirting life around my rukkyola o, cos i no dey joke wit my property(esp my woman)..
thank u jare switheart.we dat we hav plenty big big television in our house
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:43pm On Feb 04, 2016
justified10:
na me na me..

I must snatch u or fraih or d two both of u togeda..


ayam tired of "single-hood"
spinxytinxy dey dia o, SC31 dey dia o, u no see dem snatch, dos ones wey b say dia husband dey always busy wit political affairs, den no too dey com house, na dem u suppose snatch jeje dey enjoy ur life, na d ones wey go carry u go kirikiri u won com snatch

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 10:43pm On Feb 04, 2016
justified10:
bros, check ur name directly on nysc portal...

I Neva hear dat skul before o. temple gate poly

cc
kbs468
dtobs
logodwhiz



Lol! Just checked now. And there's actually a polytechnic of that name located in Aba.


Obajemj.
I haven't seen anyone from that school over here.

But as you've mentioned now, maybe someone from the school will mention you back!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:43pm On Feb 04, 2016
IghravweIG:

Na u B dis.
Where u go since[quote author=Oyehomie post=42627800]Gud eveninnnnnnnmng.....jst returning from ma cassava farm....it's been 1 week now....preparing for d raining season....
I blv tns re goin on as expected......'well'...d mata wey dey on ground now no be child play, make i excuse maself.....
Ma votas card o...
Welcome bro.
We don miss u.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:43pm On Feb 04, 2016
SC31:
Good night everybody lemme go and wallow in my loneliness since my bae(crobboy) has decide not to come home for the past 2 days because of his political ambitions embarassed .....

Rukkyola shebi you no wan show me how to get liver take borrow boo,no wahala one day you go talk say make i help you do something and na me go dey laugh last
oya no vex.2moro i go help u arrange lyk 5 guys com 4 u.Then i go teach u.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:44pm On Feb 04, 2016
Rukkyola:

hehehe...i laff even do it's not funny.My Sent4rina ar u p
layin hide and sick wit me ni? Come & hear wat dis ur so called friend just said 2 us fa

Hide nd séek bawo. I'm trying to catch up with wat i'v missed since morning ni o.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:46pm On Feb 04, 2016
obajemj:
please any one from temple gate polytechnic on this platform. or anyone with information on temple gate polytechnic Nysc update

Temple gate, what a name!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:46pm On Feb 04, 2016
amodu:


Time they say is the best healer and also words brings out kolanut from the pocket likewise sword from its cover.

You have successfully pacify me and for this I BLESS YOUR UNION with my god-daughter; SC31 (Efe).

As regards your request, some senators are presently suspended leaving us with:

Greatestman, our Senate President
Kuchikau, our Deputy Senate President
IghravwelG, Distinguished Senator and my able self.

Thanks God father embarassed
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:47pm On Feb 04, 2016
Oyehomie:
Gud eveninnnnnnnmng.....jst returning from ma cassava farm....it's been 1 week now....preparing for d raining season....
I blv tns re goin on as expected......'well'...d mata wey dey on ground now no be child play, make i excuse maself.....
Ma votas card o...
Welcome back bro
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 10:47pm On Feb 04, 2016
SC31:
Good night everybody lemme go and wallow in my loneliness since my bae(crobboy) has decide not to come home for the past 2 days because of his political ambitions embarassed .....

Rukkyola shebi you no wan show me how to get liver take borrow boo,no wahala one day you go talk say make i help you do something and na me go dey laugh last

*#Phone Ringing and Ringing and Ringging#*
She isn't picking my calls Something is wrong somewhere.

*Thinking in my heart* Could she be with..... No No No. Not to think of it. MY QUEEN IS FAITHFUL.

Let me drop a message...*Login in to GMAIL and SKYPE*
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:47pm On Feb 04, 2016
Rukkyola:

oya no vex.2moro i go help u arrange lyk 5 guys com 4 u.Then i go teach u.
undecided lipsrsealed
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:50pm On Feb 04, 2016
Fraiser:
spinxytinxy dey dia o, SC31 dey dia o, u no see dem snatch, dos ones wey b say dia husband dey always busy wit political affairs, den no too dey com house, na dem u suppose snatch jeje dey enjoy ur life, na d ones wey go carry u go kirikiri u won com snatch
Ahan Fraiser even you?, you Dont have to remind me of my predicament na
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 10:51pm On Feb 04, 2016
Fraiser:
oh sorry I don forget say u tell me say u no sabi cook soup sef, na only rice nd indomie u sabi cook, chai i pity my friend o
hehe..wen i talk da one.abi u don 4get d day wey u com our house com beg for amala wey u com dey lick d plate join? Abeg wea justified go?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by CROBBOY(m): 10:51pm On Feb 04, 2016
amodu:


Time they say is the best healer and also words brings out kolanut from the pocket likewise sword from its cover.

You have successfully pacify me and for this I BLESS YOUR UNION with my god-daughter; SC31 (Efe).

As regards your request, some senators are presently suspended leaving us with:

Greatestman, our Senate President
Kuchikau, our Deputy Senate President
IghravwelG, Distinguished Senator and my able self.
Oh my oga at the top. That is why as my oga you will always remain my oga.

Thank you Sir for the Blessing. I can now start thinking of giving my Love (SC31) a pregnancy.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:51pm On Feb 04, 2016
CROBBOY:


*#Phone Ringing and Ringing and Ringging#*
She isn't picking my calls Something is wrong somewhere.

*Thinking in my heart* Could she be with..... No No No. Not to think of it. MY QUEEN IS FAITHFUL.

Let me drop a message...*Login in to GMAIL and SKYPE*
sad
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 10:53pm On Feb 04, 2016
Rukkyola:

na tru u talk fa.The guy just dey disappear anyhw.Pls tel me d trut i knw u ar his best friend so u shud knw,my sent4rina get wife 4 outside dis city?

So u dnt trust me abi? Okay o, i no go talk.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:53pm On Feb 04, 2016
Good evening golden city peeps, i tot i should introduce this game that has been trending for a while. it's called kill, shag and marry. so i would mention 3 monikers and you would point out who you would kill, shag or marry among them. for example if i put up missoyin, rukkyola and sc31 and i wanna play. i would marry missoyin, shag sc31 and kill rukkyola. so are you guys interested?

(1) (2) (3) ... (884) (885) (886) (887) (888) (889) (890) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 54
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.