NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (935) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4099037 Views)
1 2 3 ... 932 933 934 935 936 937 938 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by stlaibrowne(m): 8:09am On Feb 07, 2016 |
What are the requirements to take to cafe tomorrow for successful registration please. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:09am On Feb 07, 2016 |
Dudecollins:CONFIRM NYSC RELATED MATTER WEY MAKE SENSE! BUH HW DID U GET KNW? U USE JUJU NI? IF NYSC CATCH U 'OYO' IS UR CASE.i no go fit advice u 4 dis 1 wey u go chuk ur nose o. B4 dey catch U ist take gift 4rm me **gives him 10000000000000000000000000000000000000000000000.....likes. TO all ov una wey dey RUSH 'OYO' IS UR CASE NW O.NO ADVICE 4 U. C as i don loss N50 4 HEA kbs468 minister of information,com c dis 1 nw wey u suppose QUOTE MONICKERS FULL INSIDE! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 8:13am On Feb 07, 2016 |
sirguy542:What was it you were thinking |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Darey00(m): 8:15am On Feb 07, 2016 |
Rukkyola:Chisos... U go fear list ooo. Y I appear 4 times na?? Na so I make noise reach nii? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:17am On Feb 07, 2016 |
sirguy542:'OYO' is ur case if my sent4rina do back 2 sender 2 u.OYA PAY ME MY N50. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 8:19am On Feb 07, 2016 |
sirguy542:Pls remember to branch hospital buy wheelchair join o. Ur possession dey await u big time. My rukkyola is 4 me nd me alone... Guys keep off. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 8:22am On Feb 07, 2016 |
Good morning to d gud citizens of Gcity. Happy sunday to my beautiful rukkyola. How was your nyt dear? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by ABB1(m): 8:31am On Feb 07, 2016 |
Good morning Golden city! Please if I download and install the java successfully can I go ahead and Register my self without going to one cafe, cos cafe hard to get here. Thank you Rukky Ayam feeling you |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:35am On Feb 07, 2016 |
Darey00:FEEL FREE to ask me any question wey NO UNDERSTAND U weda i knw wan una b4 i start NOW PAY ME MY N50 for d info.No free service again o,e b lyk sey una no wan d value 4 hea. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 8:37am On Feb 07, 2016 |
stlaibrowne:Ur passport, ur atm if you are paying, know ur biometrics eg dob, year of graduation from primary to higher institution. if u are married, ur marriage certificate for foreign student, u have to check nysc website to know the requirement. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:40am On Feb 07, 2016 |
stlaibrowne:ur jamb reg. No, matric number,,, when u finish ur primary, secondary and tertiary education ie dates...,, ur personal info,,, passport, etc... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:42am On Feb 07, 2016 |
Sent4rina:The only love of my life.No VEX say i neva get ur tym 4 our LOVE,LOVE,LOVE this days fa! Na because i dey attend dis our country mata wey our so called president logoDWhiz & im colleaque no c smtin do abou ni fa. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:43am On Feb 07, 2016 |
For those of us that will go to church,, pls pray for successful registration oh.... Lol.. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:45am On Feb 07, 2016 |
Sent4rina:i slept hungrily ni fa! Dem don chop fud 4 house finish b4 i finish dis our country fight,fight,fight, and argue,argue,argue. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Darey00(m): 8:46am On Feb 07, 2016 |
Rukkyola:Lol ok maybe after service sha |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:50am On Feb 07, 2016 |
Darey00:Then no cari ur mata com meet me til after service because i don dey serious nw.MAKE UR PAYMENT Giv my Padi FRAISER if u don ready 2 change ur mind.I wan turn milloniare b4 service since ina no fit tink by ina sef 4 dis city |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 8:51am On Feb 07, 2016 |
Rukkyola... Hello madam,,, please, I beg in the name of God you serve, stop tagging me unnecessarily... Thank you, thank you. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 8:55am On Feb 07, 2016 |
boboLIL:I won't stop 4 ur information.because na jeje jeje i dey joli my sef 4 hea wey i no find person trouble b4 dem start 2 dey find my trouble. Meanwyl help me advertise my N50 business 2 ur friends 2.I dey broke 4 hea.Thank u,thank u. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:02am On Feb 07, 2016 |
Rukkyola:excuse me pls... Try control yourself pls.. I'm not holding you for whatever shii you doing.. Just stop tagging me.. Its not a threat buh a plead.. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by stlaibrowne(m): 9:03am On Feb 07, 2016 |
boboLIL:OK thank you bro |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:04am On Feb 07, 2016 |
ABB1:OYO is ur case! Bring N50 if u need advice.I no dey play again. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by stlaibrowne(m): 9:04am On Feb 07, 2016 |
Abbeyunique2:Alright I will but I don't think it's on nysc website |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:04am On Feb 07, 2016 |
stlaibrowne:wlcm G. Success as u register |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by stlaibrowne(m): 9:05am On Feb 07, 2016 |
boboLIL:Yea bro success all the way |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:10am On Feb 07, 2016 |
justified10:My padi, Congratulations o. I happy for u. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:12am On Feb 07, 2016 |
stlaibrowne:OYO is ur case! because i no force u make u luk d tag/notice am.No vex na bobolil get am |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:12am On Feb 07, 2016 |
Fraih:Hmmm. Fraih Fraih ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Cutehector(m): 9:13am On Feb 07, 2016 |
gracile:she neva even go camp sef. Chei. Runs away. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Rukkyola(f): 9:16am On Feb 07, 2016 |
boboLIL:hope u don c ur reply wey i mistakenly go giv ur friend |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Sent4rina: 9:20am On Feb 07, 2016 |
Rukkyola:Im proud of u my bae.. U are indeed a 'pure' wife. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:21am On Feb 07, 2016 |
Cutehector:is like she tell say she be corper? Lols |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by boboLIL(m): 9:21am On Feb 07, 2016 |
Good riddance......... |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
sorry about the illness, I'd have called on justified10 to make do with his medicinal hands, But it seems he is not certified yet. So I'll just pray for you, together with my husband and our prophet, Shammak. you will be better I can assure you. 