Look At What I Found In My Area - Jokes Etc - Nairaland
Nairaland Forum › Entertainment › Jokes Etc › Look At What I Found In My Area (873 Views)
| Look At What I Found In My Area by surbrown(op): 10:20am On Feb 14, 2016 |
I saw this woman Walking along my area, Even old won self dey do valentine ![]()
|
| Re: Look At What I Found In My Area by Nobody: 10:28am On Feb 14, 2016 |
Olodumare |
| Re: Look At What I Found In My Area by surbrown(op): 10:30am On Feb 14, 2016 |
smithsydny:broda naso we see am o |
| Re: Look At What I Found In My Area by rollUP(m): 10:33am On Feb 14, 2016 |
Dis pic has been trending on Instagram since yesterday..... op come dey lie say na him street. God dey watch u wit 5D tv. LIEnus nba |
| Re: Look At What I Found In My Area by Nobody: 10:34am On Feb 14, 2016 |
surbrown:I must val today weather them like am or not |
| Re: Look At What I Found In My Area by vault(m): 11:03am On Feb 14, 2016 |
Valentina ![]() |
A Guy Lost His Iphone In My Area. See What He Did (photo) • Beware How Monkey Pox Entered My Area In Lagos. • Huspuppi Spotted In My Area • 2 • 3 • 4
Can You Tell The Difference Between? • For All Of Una Wey Watch The Egypt Vs Nigeria Match. • President Buhari's Speech In China
