Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,152,040 members, 7,814,552 topics. Date: Wednesday, 01 May 2024 at 02:53 PM

For All Of Una Wey Watch The Egypt Vs Nigeria Match. - Jokes Etc - Nairaland

Nairaland Forum / Entertainment / Jokes Etc / For All Of Una Wey Watch The Egypt Vs Nigeria Match. (782 Views)

Breaking: Nigeria Match Cancelled. / Abeg Marriage Na By Force? Make Una Come See This Pictures / Make Una Come See O, Abeg Wetin Be This? (pic) (2) (3) (4)

(1) (Reply) (Go Down)

For All Of Una Wey Watch The Egypt Vs Nigeria Match. by christopheru(m): 4:32pm On Mar 30, 2016
For all of Una wey watch the #NIGvsEGY match this evening Even with 3 Moses wey we get;
1. Moses Simon
2. Victor Moses
3. Ahmed Musa (Moses)
Nigeria couldn't conquer the
Egyptians. A job that ONE MOSES did before!
Abeg, which type of Moses do we
have in Nigeria sef?
Re: For All Of Una Wey Watch The Egypt Vs Nigeria Match. by AnotherSeun(m): 4:34pm On Mar 30, 2016
grin

Re: For All Of Una Wey Watch The Egypt Vs Nigeria Match. by Kingsasian(m): 4:35pm On Mar 30, 2016
christopheru:
For all of Una wey watch the #NIGvsEGY match this evening Even with 3 Moses wey we get;
1. Moses Simon
2. Victor Moses
3. Ahmed Musa (Moses)
Nigeria couldn't conquer the
Egyptians. A job that ONE MOSES did before!
Abeg, which type of Moses do we
have in Nigeria sef?
the kind of economic wahala wey the country dey into so even 100 Moses no go fit save us from the hands of the Egyptians.
Re: For All Of Una Wey Watch The Egypt Vs Nigeria Match. by Nobody: 4:37pm On Mar 30, 2016
christopheru:
For all of Una wey watch the #NIGvsEGY match this evening Even with 3 Moses wey we get;
1. Moses Simon
2. Victor Moses
3. Ahmed Musa (Moses)
Nigeria couldn't conquer the
Egyptians. A job that ONE MOSES did before!
Abeg, which type of Moses do we
have in Nigeria sef?
....their rod(abi na staff) no dey work well

(1) (Reply)

When You Impregant Dpos Daughter / America No Pass 9ja Joor / This Is Crazy

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 7
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.