Are This Military Boots Please - Crime - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › Crime › Are This Military Boots Please (1119 Views)
| Are This Military Boots Please by jaelz(op): 12:40pm On Feb 12, 2016 |
Okay see the boots i wore that made green boys soldiers almost panel beat me to death i mean they called me i went nah him dem come say make i commot my boots i just respond immediately say no be military boots say nah broques omo next thing i know nah myself and d soldier for ground dey digg am before other soldiers com help am *trust me now i bin won kill am* omo buh wetin pain me pass nah one small female soldier wey follow them dey burst eye ontop me to dey carry me shine. Sha last last dem come free me apologize say dem beat me cuz me no obey the last command.. Kai naija my country. cc: lalasticlala, ishilove, onila, prettythicksme, airforce1
|
| Re: Are This Military Boots Please by jaelz(op): 12:43pm On Feb 12, 2016 |
For ur mind now u dey form James Bond
|
| Re: Are This Military Boots Please by Nina4u(f): 9:48am On Feb 13, 2016 |
Thats some bullshit ..they think they above the law ..fukk that ...i would sue them all i sware ...try do something when i enter naija i go have full blown camo outfit when i land ... |
| Re: Are This Military Boots Please by Nina4u(f): 9:51am On Feb 13, 2016 |
Fukk them khaki bois
|
| Re: Are This Military Boots Please by donjon: 11:39am On Feb 14, 2016 |
okpo alert!!!!!!!!! |
| Re: Are This Military Boots Please by gwmlogistic: 12:24pm On Feb 14, 2016 |
Bros u can lie for Africa. U mean u exchanged blows with a soldier. SMH. |
| Re: Are This Military Boots Please by Flexherbal(m): 12:54pm On Feb 14, 2016 |
They don't look military. |
| Re: Are This Military Boots Please by Cyojunior(m): 9:26pm On Feb 14, 2016 |
Hmmmmmmmm u fight soldier ? Abi na man 'o war u wan tlk. I swear even if cadet handle u ! U go forget to share dat horrible moment wit us !!! |
| Re: Are This Military Boots Please by gwmlogistic: 1:05pm On Feb 15, 2016 |
Cyojunior:Even if man o war catch the owner of those hairy legs, u no go see road type this nonsense |
This Military Man Is Threatening His Life,what Should He Do?(photos) • Is This Military Training? Nigerian Airforce Officials Maltreats Female Recruit • Rice Smugglers Caught By Customs In Ogun, Rice Concealed In Boots, Engine • 2 • 3 • 4
(opinion) Drug Trafficking And Ritual Killing, Which Is The Worst • Police Officer Shot Dead First Day At Work • He Was Executed Because He Stole Just ₦10