Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,161,444 members, 7,846,838 topics. Date: Saturday, 01 June 2024 at 03:13 AM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1428) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3420915 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1425) (1426) (1427) (1428) (1429) (1430) (1431) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:56pm On Feb 25, 2016
Fraiser:
ehn ehn u just dey do normal now infact everytin dom comot my mind lyk dat, oya com sit down ontop my lap make we talk
ahn ahn, ur laps ke, no wori I go tell my gurl mk she come attend to u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomz1(m): 8:56pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
dem neva pay am salary, im go pay by month end
Fraiser...upon say nah credit u dey carry mouth...lol..he won con enjot lap tns join.....spixy abeg give am small more
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:57pm On Feb 25, 2016
Oyehomz1:

Ten hands for one person...tnx
wa gbayi jare
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:58pm On Feb 25, 2016
Fraiser:
nice one of u bae, gud to know u re now familiarisin wit our family friends, btw he's a distinguish senator in dis city, we dine nd wine wit who is who in dis city in our family
Okay bro. Eshey
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 8:58pm On Feb 25, 2016
SC31:

cheesy how far na,are you a unilag alumni
yh........sure, guess u r one too....Fac of bus admin, ryt?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:59pm On Feb 25, 2016
Shammak:

Actually, I dey fast but no worry, I go use am break
no problem, catfish pepper soup dey tooo, I put small osogbo weed for d pepper soup
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:59pm On Feb 25, 2016
Oyehomz1:

Fraiser...upon say nah credit u dey carry mouth...lol..he won con enjot lap tns join.....spixy abeg give am small more
ok no problem
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by chiefololade: 9:00pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
yes ooo, how dem d irumole

I think you have something with the irunmole's.. try appeasing them with kolanut and bitter kola, and drop it at a T juntion where people frequent.
it is well with you.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:01pm On Feb 25, 2016
Biotechshola dis one wey u just quiet, shey mk I giv u one ori malu to ginger u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 9:01pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
no problem, catfish pepper soup dey tooo, I put small osogbo weed for d pepper soup
Osogbo weed no too strong, I go manage am sha
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(m): 9:01pm On Feb 25, 2016
Exactly 1 month 2 go.
Can't wait!
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomz1(m): 9:01pm On Feb 25, 2016
Neeneeola:
Niniola Olugboyinwa
Babcock University, 2014.
Accounting.
Kaduna, Kwara, Oyo & Edo in that order.
Should have gone with Batch C 2024, but I went for my masters degree. Its good to be here
O boi...wow..u don finish ur masters sharpally...u re welcome...i like dat Batch C 2024? I laff small. Like amodu and kbs468 wu say
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:01pm On Feb 25, 2016
Fraiser:
lol... I no regret say I quick marry o, as u can see my salary don dey stay for my hand, unlike bfor wey I dey spend everytin for buka, club nd paraga joint, me sef don dey invest all tanks to my blizzydoDo, if for say u don get better wyf lyk me now, ur life for don change, u go don get savings, build house nd comot dat one room apartment wey u don dey live for 15 yrs. *whispering inside my mind* I no pray make u marry sef because I still dey see free drink for ur hand
ehn! ehn!! Eez dat y u chose to open my yansh outside cos of BlizzydoDo, abi? Ko si problem, bachelor dey suffer ooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:01pm On Feb 25, 2016
IghravweIG:

Lol.
Spixitiny get varieties o.
Big man like u nor suppose dey take kai-kai na.
Na Champagne we wan go drink.
i just dey sip my regal dey laff una, hin two months salary no fit even buy an empty botu of champagne, make una dey dia dey form
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:02pm On Feb 25, 2016
chiefololade:


I think you have something with the irunmole's.. try appeasing them with kolanut and bitter kola, and drop it at a T juntion where people frequent.
it is well with you.
not me oooo, I am a child of God, I don't av any bizness wit dose ur dumb irumole
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 9:03pm On Feb 25, 2016
Shammak:
*knocks, enters
Yekpa! See mentions *faints, resurrects, faints again, re resurrects... Asks for chilled kerosene.. sips small...
Y'all got me smiley wink cheesy grin angry sad shocked cool tongue embarassed lipsrsealed undecided kiss cry
Been busy with some ministerial, propheterial and aposterial assignment..especially for the revival ahead (MissOyin, u've got no p.. Ur go'n be fine). I miss all of Una ah swear. I love and cherish my baby, the mother of my children, Fraih, she's a darling ah swear. IgravweIG, Fraiser, BlizzydoDo, prindu, amodu, kbs468, justified10, eaglevision, logoDWhiz, slazzyK, spixytinxy( u really need to be at the revival), Bolagabriella, kuchikau, armynu, abbéyunique2, folabibret, bobolil, crobboy,dtobs, sc31, sent4rina, rukkyola, SomebodysMrs(I hope u finally seen the somebody), olasum, beckytee et al., 2016 Y'all rock


BTW, a beg make Una tell the guy wey enter hell fire last make hn close door.. The heat too much far angry sad
And I finally meet my sister's husband... Sist(@fraih where art thou, bro @fraiser come and do the intro o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:04pm On Feb 25, 2016
Fraiser:
i just dey sip my regal dey laff una, hin two months salary no fit even buy an empty botu of champagne, make una dey dia dey form
y u dey laff my customers now
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Kuronima: 9:04pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
lol, continue u hear
I intend to ma... My big eyes makes me a perfect General Overseer but with all the loving loving and kiss kiss you giving, don't go breaking any hearts though.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by FolabiBret(m): 9:04pm On Feb 25, 2016
Gurifnin here. Abeg, who get idea of the amount dem dey sell each plot for Eko Atlantic City?. Who cohn sabi how much dem dey pay bricklayers for there, on a daily basis.

Question 2; who get Buhari Muhammadu number and Buhari Omo Musa?

Question 3; who get black pen?

Question 4; who has 1k dollars he/she isn't using @ d moment?
Tankiu.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by biotechshola(m): 9:04pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
don't wori, I go find one sweet hot babe for u


TRUST YOU...


#waiting
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:04pm On Feb 25, 2016
Fraiser:
i just dey pity u, she go just help u spend ur money finish nd she go comot go help dat guy spend hin nyt, u beta wake up
we no fit sare rush into conclusion like that
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by greatestman(m): 9:05pm On Feb 25, 2016
Fraiser:
may God grant ur heart desire bro

Thanks..
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:05pm On Feb 25, 2016
justified10:
I am sorry to disappoint u sir...mirinda is my favorite...lol
so ur pocket don turn mirinda to ur favourite again, ehya pele o, dont worry just drink wetin ur mind go take pray for u i wil settle d bills, dont mind ur pocket ok?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:05pm On Feb 25, 2016
Kuronima:

I intend to ma... My big eyes makes me a perfect General Overseer but with all the loving loving and kiss kiss you giving, don't go breaking any hearts though.
haa, no let my husband hear dis one oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:07pm On Feb 25, 2016
biotechshola:



TRUST YOU...


#waiting
d babe wey I get for mind no dey around now, bt don't worry I will tidy things tomoro
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:09pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
no lele nigbayen, I go dey expect u
washerey........gbayii
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:09pm On Feb 25, 2016
FolabiBret:
Gurifnin here. Abeg, who get idea of the amount dem dey sell each plot for Eko Atlantic City?. Who cohn sabi how much dem dey pay bricklayers for there, on a daily basis.

Question 2; who get Buhari Muhammadu number and Buhari Omo Musa?

Question 3; who get black pen?

Question 4; who has 1k dollars he/she isn't using @ d moment?
Tankiu.
kbs648 nd logodwhiz ova to una, mk una ansa, where crobboy himself good for all dis kind question
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:09pm On Feb 25, 2016
Fraiser:
i just dey sip my regal dey laff una, hin two months salary no fit even buy an empty botu of champagne, make una dey dia dey form
Lol. For where.
na real matas b dis o.
But justified10 say e nor dey drink o.
e say na soft(Merinda) e go drink.
Besides Spixitiny give me for discount rate o.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:10pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
no problem bro, chilled champagne dey too
iyalaje dont mind dem, den no get champagne money o, just put burukutu inside champagne botu for dem den no go even know, den neva touch champagne botu bfor
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by prindu(m): 9:10pm On Feb 25, 2016
Shammak:
*knocks, enters
Yekpa! See mentions *faints, resurrects, faints again, re resurrects... Asks for chilled kerosene.. sips small...
Y'all got me smiley wink cheesy grin angry sad shocked cool tongue embarassed lipsrsealed undecided kiss cry
Been busy with some ministerial, propheterial and aposterial assignment..especially for the revival ahead (MissOyin, u've got no p.. Ur go'n be fine). I miss all of Una ah swear. I love and cherish my baby, the mother of my children, Fraih, she's a darling ah swear. IgravweIG, Fraiser, BlizzydoDo, prindu, amodu, kbs468, justified10, eaglevision, logoDWhiz, slazzyK, spixytinxy( u really need to be at the revival), Bolagabriella, kuchikau, jubrealguy (I see those stunts, God bless you.. I hope you don't fall) armynu, abbéyunique2, folabibret, bobolil, crobboy,dtobs, sc31, sent4rina, rukkyola, SomebodysMrs(I hope u finally seen the somebody), olasum, beckytee et al., 2016 Y'all rock


BTW, a beg make Una tell the guy wey enter hell fire last make hn close door.. The heat too much far angry sad
Welcome back Prophet! I hope u enjoyed ur break.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:10pm On Feb 25, 2016
jubrealguy:
washerey........gbayii
I neva c u, wetin dey delay u na, faaji repete don dey happen for here oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Shammak(m): 9:11pm On Feb 25, 2016
Qutyjoice:

And I finally meet my sister's husband... Sist(@fraih where art thou, bro @fraiser come and do the intro o
Qutyjoice = Cutie Joyce?
The word "cutie" best describes you... Ur welcm to the family smiley cheesy grin

(1) (2) (3) ... (1425) (1426) (1427) (1428) (1429) (1430) (1431) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 44
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.