Welcome, Guest: Register On Nairaland / LOGIN! / Trending / Recent / New
Stats: 3,162,720 members, 7,851,458 topics. Date: Wednesday, 05 June 2024 at 07:51 PM

NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1430) - Nairaland

Nairaland Forum / Nairaland / General / NYSC / NYSC 2016 Batch A Corp Members House (3424666 Views)

NYSC 2017 Batch A Corps Members House / NYSC 2016 Batch B Corps Members House / How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List (2) (3) (4)

(1) (2) (3) ... (1427) (1428) (1429) (1430) (1431) (1432) (1433) ... (2535) (Reply) (Go Down)

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:40pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
hahaha, no worry my friend, na dia body I go still mk my moni bk, how church na, hope u pray for more customers for me
no b church I go ooooo, I c 1 broda wey 1 tich mi lap dance as my hubby 2 de bizy 2 tich mi
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 9:41pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
ehn ehn, I dey come, mk I run put drinks for cooler so dat I go fit advertise my market dere maybe dem go buy
Lol. Oya na.
Carry Kbs468 follow body o.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:43pm On Feb 25, 2016
Shammak:
Thanks blood cool
broda inlaw I no understand yur way o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:43pm On Feb 25, 2016
BlizzydoDo:
no b church I go ooooo, I c 1 broda wey 1 tich mi lap dance as my hubby 2 de bizy 2 tich mi
ehn ehn, no let yr hubby c dis one oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:44pm On Feb 25, 2016
IghravweIG:

Lol. Oya na.
Carry Kbs468 follow body o.
no problem, I go bring am
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 9:44pm On Feb 25, 2016

Oyehomz1, here I am o
Qutyjoice, I see Fraiser has taken you around, now I can see you guys rolling together, nice one!
SC31, if anyone likes my sister, he should see me first smiley
IghravweIG, Thanks too smiley
Terrymason, I see you, I've missed you fa sad
SomebodysMrs, I was afraid that 'somebody' has taken you away without our notice sad
Fraiser, Weldone dear! cool
Wittyemi, our Hon Patrick, where art thou?

Shammak sweedie, chop kiss kiss kiss

GOOD EVENING EVERYONE

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomz1(m): 9:45pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
she show dis morning noa, as I c am like dis, na im I no say na omolaria dey do am nd not malaria, bt missoyin nd amodu insist say na mosquito causing malaria
Lol...Omolaria...na quindruplet abi
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:46pm On Feb 25, 2016
Fraih:

Qutyjoice, I see Fraiser has taken you around, now I can see you guys rolling together, nice one!
SC31, if anyone likes my sister, he should see me first smiley
IghravweIG, Thanks too smiley
Terrymason, I see you, I've missed you fa sad
SomebodysMrs, I was afraid that 'somebody' has taken you away without our notice sad
Fraiser, Weldone dear! cool
Wittyemi, our Hon Patrick, where art thou?

Shammak sweedie, chop kiss kiss kiss

GOOD EVENING EVERYONE

nyama, u wan kiss dat baby oku mouth, oga oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:47pm On Feb 25, 2016
SomebodysMrs:



I'm here o! I went MIA cos Somebody finally found me and we're on the first phase of making me a Mrs grin
ohh datz awsome u mean u hav seen d somebody i sent to u? I told him to act for me for now ok
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomz1(m): 9:47pm On Feb 25, 2016
Fraih..we dey nah..oya i like am.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomz1(m): 9:47pm On Feb 25, 2016
Fraih..we dey nah..oya i like am...d great poet
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:48pm On Feb 25, 2016
Oyehomz1:

Lol...Omolaria...na quindruplet abi
me neva know oooo

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:49pm On Feb 25, 2016
folabibret gud evening & ow was yur day?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:50pm On Feb 25, 2016
Fraiser:
ohh datz awsome u mean u hav seen d somebody i sent to u? I told him to act for me for now ok
I no understand yuu @ all o
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by BlizzydoDo(f): 9:52pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
ehn ehn, no let yr hubby c dis one oooo
I trust him na so he should trust mi 2
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 9:54pm On Feb 25, 2016
Abbeyunique2:

carry 5 sure games(WIN OR DRAW) for bet9ja with 15k. trust me, u will give testimonies
lmao, ds just made my day.........quote of the day

1 Like

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 9:55pm On Feb 25, 2016
BlizzydoDo:
I trust him na so he should trust mi 2
ehn ehn, ok oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:58pm On Feb 25, 2016
Shammak:
*knocks, enters
Yekpa! See mentions *faints, resurrects, faints again, re resurrects... Asks for chilled kerosene.. sips small...
Y'all got me smiley wink cheesy grin angry sad shocked cool tongue embarassed lipsrsealed undecided kiss cry
Been busy with some ministerial, propheterial and aposterial assignment..especially for the revival ahead (MissOyin, u've got no p.. Ur go'n be fine). I miss all of Una ah swear. I love and cherish my baby, the mother of my children, Fraih, she's a darling ah swear. IgravweIG, Fraiser, BlizzydoDo, prindu, amodu, kbs468, justified10, eaglevision, logoDWhiz, slazzyK, spixytinxy( u really need to be at the revival), Bolagabriella, kuchikau, jubrealguy (I see those stunts, God bless you.. I hope you don't fall) armynu, abbéyunique2, folabibret, bobolil, crobboy,dtobs, sc31, sent4rina, rukkyola, SomebodysMrs(I hope u finally seen the somebody), olasum, beckytee et al., 2016 Y'all rock


BTW, a beg make Una tell the guy wey enter hell fire last make hn close door.. The heat too much far angry sad
lol... na u fit help us tell d guy o, u know as a prophet u are in a better position to relate wit people patronising dat syd dan any of us here, infact i been day tink say na dia u bring d chilled kero wey dey ur hand com from ni. btw my inlaw of life u re welcom, hw was ur journey...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 9:59pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
nyama, u wan kiss dat baby oku mouth, oga oooo
Ah, you no kno say na dat kiss do am?¿

***
Oyehomz1, okay! Before I proceed to talking to Qutyjoice, tell me 48 reasons why you like her. Then, we will talk wella cool
IghravweIG, oya make we dey go...
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by SC31(f): 10:02pm On Feb 25, 2016
Kbs468:

Come, so you dey eavesdrop on my discussion with Olasum ba
Oya come give me the answer to the question wey I asked you earlier.

*whispering* In case you don't know, na wetin I go do that your tongue b dis
ewwwwwwww KBS which kain thing be this na,person almost troway e tea.......abeg shammak be like say you go carry KBS go the revival,he seriously need am......so wetin be the question web you ask me way I never answer kbs
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:03pm On Feb 25, 2016
BlizzydoDo:
no b church I go ooooo, I c 1 broda wey 1 tich mi lap dance as my hubby 2 de bizy 2 tich mi
babe I understand u enh, u know am ur husband i understand u pass anybody in dis city, I no u are reffering to somtin u saw somwia or sombody told u, i actually did not know wen dat tin escape from my mouth nd more ova she is my sis ur inlaw, u know notin strange can happen btw us
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by topealonso(m): 10:04pm On Feb 25, 2016
hello fam...abeg since nysc dey delay us, make unna recommend nice seasonal movies for me abeg...I've seen how to get away with murder,Quantico, blindspot, suits, scandal, house of cards, those are my kinda movies...any recommendation?
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:06pm On Feb 25, 2016
Fraih:

Ah, you no kno say na dat kiss do am?¿

***
Oyehomz1, okay! Before I proceed to talking to Qutyjoice, tell me 48 reasons why you like her. Then, we will talk wella cool
IghravweIG, oya make we dey go...
c dis one, sha come carry ur husband for my shop, him don high like kilode
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:08pm On Feb 25, 2016
SC31:
ewwwwwwww KBS which kain thing be this na,person almost troway e tea.......abeg shammak be like say you go carry KBS go the revival,he seriously need am......so wetin be the question web you ask me way I never answer kbs
which revival, so dat him go dey c fake vision for my husband, Bia tk ur time oooo
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by jubrealguy(m): 10:09pm On Feb 25, 2016
Shey na like ds e go dey dey

Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomz1(m): 10:10pm On Feb 25, 2016
Fraih:

Ah, you no kno say na dat kiss do am?¿

***
Oyehomz1, okay! Before I proceed to talking to Qutyjoice, tell me 48 reasons why you like her. Then, we will talk wella cool
IghravweIG, oya make we dey go...
Fraih...say wettn happen nah....kk i will.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 10:10pm On Feb 25, 2016
Fraih:

Ah, you no kno say na dat kiss do am?¿

***
Oyehomz1, okay! Before I proceed to talking to Qutyjoice, tell me 48 reasons why you like her. Then, we will talk wella cool
IghravweIG, oya make we dey go...
Oya na.
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:11pm On Feb 25, 2016
spixytinxy:
kpomo dey, catfish pepper soup dey sef
alryt i don show already bur shey u no fit do monkey fish pepper soup ni, dat catfish own don taya me
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:12pm On Feb 25, 2016
Qutyjoice:

Jesus! lemee ask your wife first
no ask her o abeg
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 10:15pm On Feb 25, 2016
Fraiser:
alryt i don show already bur shey u no fit do monkey fish pepper soup ni, dat catfish own don taya me
chai, dis guy don high oooo, e don dey misyarn, nd I tell dat gurl mk she no give u sepe again oooo. Go tell ur wey wife to do monkey fish pepper soup for u
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:16pm On Feb 25, 2016
Oyehomz1:

Shey na free d guy dey take am ni...fraiser..u dey shak u no pay?
shey na all d tym i go dey pay ni, how many tyms she don pay tax for her shop bur i no trouble her now, she too suppose reciprocate my kindness
Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 10:17pm On Feb 25, 2016
Fraih:

Ah, you no kno say na dat kiss do am?¿

***
Oyehomz1, okay! Before I proceed to talking to Qutyjoice, tell me 48 reasons why you like her. Then, we will talk wella cool
IghravweIG, oya make we dey go...
Haba! 48 reasons unto say man like woman. u dey ask him phd questions

(1) (2) (3) ... (1427) (1428) (1429) (1430) (1431) (1432) (1433) ... (2535) (Reply)

Nysc 2015 Batch A / NYSC 2015 Batch B House

Viewing this topic: 1 guest(s)

(Go Up)

Sections: politics (1) business autos (1) jobs (1) career education (1) romance computers phones travel sports fashion health
religion celebs tv-movies music-radio literature webmasters programming techmarket

Links: (1) (2) (3) (4) (5) (6) (7) (8) (9) (10)

Nairaland - Copyright © 2005 - 2024 Oluwaseun Osewa. All rights reserved. See How To Advertise. 41
Disclaimer: Every Nairaland member is solely responsible for anything that he/she posts or uploads on Nairaland.