NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1507) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4067906 Views)
1 2 3 ... 1504 1505 1506 1507 1508 1509 1510 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:07pm On Mar 01, 2016 |
Abbeyunique2:lol.. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:11pm On Mar 01, 2016 |
Abbeyunique2:I no just know y som women lyk dull husband, anyway na my sis sha, e make sense lyk dat, if I see hin husband wit woman for outside sef, I go almost hide botu for hin belle |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:13pm On Mar 01, 2016 |
Kuronima:Okay bro. But u sef try o, person wey u no sabi! You made the right call though |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:14pm On Mar 01, 2016 |
Qutyjoice:na lie jare, I don com una house put ear for window since, I no hear anytin |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 10:15pm On Mar 01, 2016 |
Qutyjoice:Lol..anytn for u babe...with d doze u jst gave me, trust me I'm ginna sleep like a king dat u av made m....adjusting her so she can place her head on ma broad chest as i watch her sleeps... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dejiconde(m): 10:15pm On Mar 01, 2016 |
Fraiser:u no agbero b4 nah so am surprise |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by dejiconde(m): 10:15pm On Mar 01, 2016 |
Fraiser:u b agbero b4 nah, so am surprised |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:16pm On Mar 01, 2016 |
jayloms: heheheheThat's good. But you should reduce it o. Too much is not good! ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 10:16pm On Mar 01, 2016 |
Qutyjoice:Lol..anytn for u babe...with d doze u jst gave me, trust me I'm ginna sleep like a king dat u av made m....adjusting her so she can place her head on ma broad chest as i watch her sleeps...... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 10:17pm On Mar 01, 2016 |
Oyehomie:for ur mind. dey console ursef dia. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Ellanaire(f): 10:18pm On Mar 01, 2016 |
Jeese ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:18pm On Mar 01, 2016 |
jaybiz007:Man trouser I dey hail u o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Blaze55(m): 10:19pm On Mar 01, 2016 |
Hello guys... I'm new here. Hoping to meet up with most of you in camp |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 10:19pm On Mar 01, 2016 |
Fraiser:Waaat,..hide wettn for ma belle......ahhhh... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 10:19pm On Mar 01, 2016 |
Oyehomie:for ur mind. dey console ursef dia. which husband u gimme wey i run away from. me and biotechshola love na from above. haters abeg swerve over. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 10:21pm On Mar 01, 2016 |
hardie14:Ahaha...na so abi? U won con dey deny ur passsss abi..tnk God Folden city buk of record stl dey |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:23pm On Mar 01, 2016 |
Fraiser:You came late jor. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:26pm On Mar 01, 2016 |
Oyehomie:Damn tired....Sleep fit com anytym soon |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:26pm On Mar 01, 2016 |
dejiconde:I laff |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:27pm On Mar 01, 2016 |
hardie14:And she's back. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:30pm On Mar 01, 2016 |
**yawns*** **ok |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:30pm On Mar 01, 2016 |
hardie14:Mrs Biology sowie Mrs Biotech no think am that way o, we no dey do aproko....Just dnt get angry we're only appreciating you guys. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:30pm On Mar 01, 2016 |
dejiconde:ok no wahala... Bring it on den |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by LogoDWhiz(op): 10:32pm On Mar 01, 2016 |
Ellanaire: ![]() Feel free to join in |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 10:32pm On Mar 01, 2016 |
Brimmie:Hunger or Sleep? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:33pm On Mar 01, 2016 |
Ellanaire:Ermmmm.. You can follow LogoDWhiz and DTOBS, they don't really do this trivia thang. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 10:35pm On Mar 01, 2016 |
Qutyjoice:Hunger.. you fih help? ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:35pm On Mar 01, 2016 |
dejiconde:e no easy make woman wey person take lyk mount everest dey take person lyk sheet of paper ni o |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 10:36pm On Mar 01, 2016 |
biotechshola:alaroka won gbadun olomi je kama gbadun make i give u shuga love. ife atoke lo pa kadara wa po. you are my king and am your only queen chiva. mmmmmmmwwwwwwwwwaaaaaaaaaahhhh love u from here to the moon and back. as you lie down in my arms tonite sleep beautifully . |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by wittyemi(m): 10:39pm On Mar 01, 2016 |
Brimmie:Be warned!!! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 10:41pm On Mar 01, 2016 |
Qutyjoice:egbon ni mo je, am ur broda, na me dey put u tru ur assignment back den wen u re in sku, I must put u tru dis one too |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by hardie14(f): 10:41pm On Mar 01, 2016 |
Blaze55:welcome dear. you are in the right place at the right time. see presido; logodwhiz, kbs468 and fraiser for proper induction and introduction. take one origin courtesy of spixytinxy( d iyalaje of this land). once again welcome. |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
Nysc 2015 Batch A • NYSC 2015 Batch B House
Viewing this topic: 5 guest(s)



