NYSC 2016 Batch A Corp Members House - NYSC (1528) - Nairaland
Nairaland Forum › Nairaland General › NYSC › NYSC 2016 Batch A Corp Members House (4172050 Views)
1 2 3 ... 1525 1526 1527 1528 1529 1530 1531 ... 2535 Reply (Go Down)
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 8:42pm On Mar 02, 2016 |
Brimmie:I know that right, I really do. Brimmie:#confused Brimmie:Trust us in our family, Just get ready to be screened when the time comes, so we're sure you have all it takes to be a part of Us. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 8:43pm On Mar 02, 2016 |
Fraiser:naso dem dey talk, 10 yrs dem still dey be woman wrapper |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:43pm On Mar 02, 2016 |
Qutyjoice:Notn o...wannna surprise u nii....mab3 is @ 4%...lol... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:45pm On Mar 02, 2016 |
spixytinxy:Na lie him talk jare...my inlaw nah old sku...na Back To School..BTS..e no sabi ni jawe |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:45pm On Mar 02, 2016 |
spixytinxy:you are welcom jare ayami... Oh sorry ore mi |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 8:45pm On Mar 02, 2016 |
Brimmie:You sure say you no get biz?! If Prof. Daramola holla you today for a contract with #1703, you no go teleport go school? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 8:46pm On Mar 02, 2016 |
Qutyjoice:Lol.. I didn't type your username for one reason - so you won't get the "mention". Babe, forgerrit! ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:46pm On Mar 02, 2016 |
spixytinxy:I fine nah..y i noo fine? Yeah...BTS. Ur head dey dere jawe.... |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:46pm On Mar 02, 2016 |
Brimmie:Omo! yu na don try o, I av two white tennis already, buying one join am(rubber one), I have one white short, buying 3 more sha (I want it to be too short sef) as for sun shades I have them plenty, handkerchiefs dey, many things dey on ground sha. I just nid to buy waist purse, n d rest. I dnt av dere tym nao til 24th/25th jor. Shikenah! |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:47pm On Mar 02, 2016 |
Brimmie:Lmao buh that's my name....Na yu sabi |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 8:47pm On Mar 02, 2016 |
Fraiser:Cc blizzydodo #monitoringspiritmode |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:48pm On Mar 02, 2016 |
Beckytee:dis ur arinka n ja bata husband sef, na all d tym hin dey always stroll, make hin no come turn u to arinka o je ka mo ole oyo o cc abbeyunique2t |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:48pm On Mar 02, 2016 |
Brimmie:Cos of me abi...i dey warn u o guy yii..features lik joy..if i hear |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Oyehomie(m): 8:48pm On Mar 02, 2016 |
Brimmie:Cos of me abi...i dey warn u o guy yii..features lik joy..if i hear |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:50pm On Mar 02, 2016 |
labienyce:ehn ehn, I no oooo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:50pm On Mar 02, 2016 |
Oyehomie:Eyah, yu must tell me later sha. Surprise me? with what ? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:51pm On Mar 02, 2016 |
Brimmie:se na ojota u for do ur shopping ni |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 8:52pm On Mar 02, 2016 |
Fraih:**Modified.. I meant Fraiser - Ologogoro! Fraih: Eez like you know much more about me!? The last biz wey we do together na for Project o. Even tho e wan chase me comot hin office coz of my dressing ! ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:52pm On Mar 02, 2016 |
Oyehomie:na village man him b now |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Qutyjoice(f): 8:52pm On Mar 02, 2016 |
Oyehomie:Are yu minding em? Fi sile jor |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 8:52pm On Mar 02, 2016 |
Fraiser:I knw shey u go chuk mouth #monitoringspirit, u no sabi say strolling is part of exercise after sitting in office all day long. |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:52pm On Mar 02, 2016 |
Rrankdonga:baba try cause some trouble na, so dat u go comot house go chill small for d nearest police station for ur area, may b lyk two weeks chillin |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:53pm On Mar 02, 2016 |
Fraiser:Haaa, se paraga don run dey wrk for ur body |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by IghravweIG(m): 8:54pm On Mar 02, 2016 |
spixytinxy:Okay na ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraih(f): 8:55pm On Mar 02, 2016 |
Brimmie:LoL I know ryyy, your matric number join Hold on? Your dressing? That your dope dressing? Was he intimidated? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Abbeyunique2(m): 8:55pm On Mar 02, 2016 |
My boys don dey play, i wan watch ball small,
#COYG #YagunnersYa #aha |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:56pm On Mar 02, 2016 |
Oyehomie:for ur mind oooo, u sha no fine reach my husband |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Brimmie(m): 8:56pm On Mar 02, 2016 |
Qutyjoice:Wait o! Shey u dey play tennis ni? Wetin u dey use 2 pairs of tennis do? Abi na my-brother-dash-me ?? ![]() Oyehomie:Lol.. Egbon Oye, if it's Joy you want, comman collect "it". ![]() |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 8:57pm On Mar 02, 2016 |
Qutyjoice:alawada ni bobo yen jor, den won comot us for settins, den know say na our family go colombi everytin |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by skinnybleed(m): 8:57pm On Mar 02, 2016 |
Hello guys, I just heard the CUL is out, pls how true is this news, I would hv confirmed by I dont have access to my system ATM.... pls guys any update? |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by spixytinxy(f): 8:58pm On Mar 02, 2016 |
Qutyjoice:dat rubber shoe na im dey hard me ooooo |
| Re: NYSC 2016 Batch A Corp Members House by Fraiser(m): 9:00pm On Mar 02, 2016 |
Abbeyunique2:bur wait o, why den dis pple dey lyk change abok.i to northerna na, nawa o. Anyway den dey sell for d back of my house o, may b ur wife go com help u buy am |
NYSC 2017 Batch A Corps Members House • NYSC 2016 Batch B Corps Members House • How To Verify Your NYSC 2016 Batch A Senate List • 2 • 3 • 4
Babe, try me! I'm spiritually STRONG.



Abi na my-brother-dash-me ??